NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:22pm On May 09, 2016 |
Yekaamor: Almost everyone here filled kaduna....hmmm na so me sef dey see am o, dis sudden popularity wey kaduna suddenly get among pcm suprise me o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:13pm On May 09, 2016 |
ray4000: Na so bro let him know u talking from experence. Lol baba trust me I no b person lyk dat, forget sey I dey chyke all d babes for here, I just dey catch fun ni... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:11pm On May 09, 2016 |
Sunnepa17: Lol.....(•͡.̮ •͡ ) jealousy ooo, so Okunrin na maa n je owu bayi.
Cast khe#Nofear....ah beg make all d babes here D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ send ♍ƺ pm jealous ke, for where? Dont worry my padi after u don toast lyk 20 babes for here, all d babes go com create whatsapp group wia dem go dey take u laff, e no dey tey bfor person turn laffin stock na... Bfor u know ur matter go reach front page d best toaster in NL... D funniest tin b sey u no go com get anyone of dem... Abah wetin na? Na only u? Dis one pm... Dat one pm... U tink sey na wetin den dey take do shap guy b dat? Dat one no b shap guy na confirm mumu den dey call am... Try to dey act maturely na... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:29pm On May 09, 2016 |
Sunnepa17: #gbayi pa buh There are no secrets except the secrets that keep themselves. as you dey send pm to all d babes for here very soon your whatsapp go turn anoda GC... Na dat tym u go com cast finally... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:22pm On May 09, 2016 |
Sunnepa17: Lol...The secret of getting ahead is getting started. ok no wahala |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:12pm On May 09, 2016 |
Sunnepa17: Lol.....Jealousy, sure we D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ talk ƒօɾ here buh nt all we gat 2 say here. #winks# wetin com b d secret wey una no fit talk for here o? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:01pm On May 09, 2016 |
Sunnepa17: Lol...sɦɛ is my skul mate ooo..am very very happy 2 (•͡.̮ •͡ ) հҽɾ here. ok... I don hear you, so you no fit talk wit ur sku mate for here... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:00pm On May 09, 2016 |
Sunnepa17: Lol...sɦɛ is my skul mate ooo..am very very happy 2 (•͡.̮ •͡ ) հҽɾ here. ok... I don hear you |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:51pm On May 09, 2016 |
Sunnepa17: Lol....»̶·̵̭̌·̵̭̌✽̤̈̊Ŧђɑ̤̥̈̊п̥̥̲̣̣̣kƨ̣̣̣̇̇̇̇✽̤̈̊·̵̭̌·̵̭̌« for your mind now... You don turn sharp guy abi? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:49pm On May 09, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:48pm On May 09, 2016 |
teemakagu: oya make it snapy jawe...I dey fyn woo..... u? am doing fyn babe... No probs |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:46pm On May 09, 2016 |
okitaiji: my padi i missed u wella, gud to meet again. yea i'm strong now gud to hear dat bro... I missed u too, welcom back |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:40pm On May 09, 2016 |
Sunnepa17: Am also in lag nw......ib nd lag datz were ℓ̊ live.
Send ♍ƺ pm, mine is nt goin thru hmmmm weldone o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:34pm On May 09, 2016 |
Honeybash: u sure cos he fit don bribe u lol... U know my own integrity pass dat of buhari own so I no dey do bribery because bribery na kwaruption... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:32pm On May 09, 2016 |
Honeybash: i say i no want rival u dey talk of iyale who con b iyawo lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:31pm On May 09, 2016 |
giftiebrown: bae! as u dissapear ehn! naso fraiser dissappear too...D guy is drunk inluv wit yuu....U ar lucky to av him...Anytym he offends uu, feel free to cum sleep over at my aos. lol... I no even know wetin to call u now wit dis tin wey u talk may b na friend abi na enemy... Bur one tin I know b sey u can not fit possess my possesion btw tanks for holdin my back |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:28pm On May 09, 2016 |
Honeybash: fraiser i no get report on hw many girls u don toast as i no dey arnd cos okitiaji was not arnd too bt abeg u guys tell me if fraiser don get anoda bae giftiebrown giv report now I NO WANT RIVAL O lol... Babe so u av officially turn my gud friend giftie brown to amebo abi.... Na wetin gud for am b dat... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:26pm On May 09, 2016 |
teemakagu: I no c ur pics there woo fraiser lol... No mind me jor... I dey always snap bur my image no dey show for camera... Bur I don dey work on it sha... Hw u doin dearie |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:23pm On May 09, 2016 |
giftiebrown: baba na NEPA ban me ooo...abeg, tell Meeddah or berryice to help me beg dem...My day mk sense even doh daudae1 news bn wnt derail am...Can see u enjoying ur day wit honeybash baba no b only u nepa dey dull o, den dey dull me too no b small, dont worry nepa dere not hold ur lyt at d sight of dos beautiful baes... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:31pm On May 09, 2016 |
Slimfitdiva: With all d marching and climbing? Person gats get muscle ooo ohh datx true now I understand... Make I go dey carry weight too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:29pm On May 09, 2016 |
CandiceJay: My day has been interesting so far To God be d glory... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:28pm On May 09, 2016 |
iamdynamite: sincere lover indeed..............from candicejay to lvlink and this slimgal or what is her name.......i just they look you kai see implication o...lvlink ke? I no even sure if I don mention dat name bfor for dis village talkless of rollin wit her... Bur Her monicker ring a bell sha... I hope to meet her in d village soon... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:25pm On May 09, 2016 |
GROOOVE: she don comot as per she wait tire but no con find you chai... Dis nepa pple enh, den no just get joy... No wahala sha...I go dey wait for her... Tanks my G |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:23pm On May 09, 2016 |
Honeybash: fine now i miss u all glory be unto Almighty God... I miss u too babe... I feel gud to know u re back... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:20pm On May 09, 2016 |
teemakagu: Now dat pple don plenty online make I dey view pics 1 by 1 in case if I c any of una 4 road....  in dat case, make I go upload my pix |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:18pm On May 09, 2016 |
Northkendal: How una dey my people? 13th is@d corner..dancinq shoki.. oya na make I bring my own skelewu dance com join ur own...may 13 is real |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:12pm On May 09, 2016 |
maccabi: *addiction to baba ijebu , BA * I laugh this in *Lebanon* baba na joke I dey o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:07pm On May 09, 2016 |
Precious91: lol,Dolly P.Been a while.I hope you are fine bro? yes baws am feelin fyn... DollyP wot a beautiful name bur d tin is I cant remember her number again, may b u can give me again |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:05pm On May 09, 2016 |
ray4000: Na so u like to dey vex me. What do u want from suogal, all d girls around no do u, na my own Angel dey ur eye now abi lol... Baba calm down na... Na offence to buy ice cream for woman? U have ursef to blame for ur bae to enjoy my ice cream, dat means u av not been up to d task, u re not romantic... Just sit down chill nd watch as I use ur bae to teach u how to b romantic nd make a woman feel special... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 5:01pm On May 09, 2016 |
iamdynamite: see inlaw zoning at its finest.......i hail thee lol... If candicejay is my inlaw dat means am about setting anoda records... A man dat got married to his inlaw... Dat shud get to d guiness book records... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:20pm On May 09, 2016 |
Aieboocaar: [size=50pt]ray4000 o[/size]
padi mi! how u go dey inside river, and soap go dey enta ya eye lol... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:17pm On May 09, 2016 |
okitaiji: *Grab d mic and clear the throat* good afternoon my village family it's a priviledge to be back here once again and i would like to express of utmost gratitude to all d members of this great family for checking on me while i'm out, indeed i feel love... its amazed me to see how this thread is flying, i missed over 40 pages which i'm sure i cannot got tru again so i crave for my paddis/maddis' indulgence to brief nd summarize all the grooves dat eluded me so as to get acquinted with d happenings... Cc: fraiser i hear say u don come back, ray4000, giftiebrown, sunepa17, smartins, phykel, IG, oyehomie baba, villagegoat, candicejay baby, marvluv bae wer d call my wifey for me, honeybash, barongmj, meeddah, hardiodun, lvlink, too numerous to be mention... i hope una d see my abishaddy baby or she don embark on another foreign trip again May 21 is sacrosanct so get prepare... let the groove begin again lol... Okitaiji my realest guy, u re welcom back bro... Tank God ur health is restored... I don com o... |