NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:13pm On May 09, 2016 |
ray4000: I greet everybody for this village. Nothing much to say, guy u no say u don start again an na for my head u take start. Wetin I do u. (Fraiser). VillageGoat I hail o Oyehomie I sight u bro Sunnepa well don for keeping d village lively Aieboocaar after u na u o, no mind fraiser na Ice cream hin put dat thing dis time. Giftiebrown ur head dey deir check am. GROOOVE I commot cap for u o CandiceJay miss stream2 I hail o, wetin u won give ur boi daudae1 man way won give me hart attack, which one be 50/50 an u run commot online I sight u all Sougal my dear well done oooo I no see anything lol... My padi ayam not understandin u o... Hw has been ur day... Tank God sey u no see anytin... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:11pm On May 09, 2016 |
giftiebrown: baba i dey low key..Hw ur syd my syd dey gel baba... Oya com out of dat lowkey jor make we com flex dis village bfor may 13... Hw has been ur day padi? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:09pm On May 09, 2016 |
VillageGOAT: fraiser my manchi, welcome back bro,,, i heard to travelled you america for a conference... I hope you enjoyed yourself over there? Your two wives marvluv and honeybash are really missing you, you forgot to give them money for soup... Oya sharp sharp,.. No dulling... We must chop from that pot of soup  abah villagegoat why na? Wen u start to dey chop soup, u won make d grass I buy com from amelica waste abi? As regards my baes, d money wey I deposited for dia account go reach dem cook soup for ten yrs, u no sey I rich man na... In short money no b problem... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:03pm On May 09, 2016 |
VillageGOAT: O you are a new comer... You are welcome... I hope you are enjoying your stay here in this wonderful and industrious village aunty candicejay will serve you the gala and boost for new comers... I hope you have met our general secretary elder fraiser- the only man that donated himself on behalf of 10 million.  You are welcome once again villageGoat now u are offendin me, hw many tyms I don tell u sey make u no dey direct male visitor to me? So you won make dem kidnap abi... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 4:01pm On May 09, 2016 |
ray4000: Ok. Bro those guys just dull me jare I never see dem since. Okitaiji talk say hin sick. Good morin ehya sorry about dat... I wish him quick recovery... Nd devine health |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:59pm On May 09, 2016 |
teemakagu: fraiser only abuja is d difference.... kaduna, lagos, yobe nd enugu r myn chai... Na God sey make I no dey stream 1 o, so na all dis gorgous baes I go miss... Babe guess wot? I cant wait to see u in camp... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:56pm On May 09, 2016 |
CandiceJay: Ehm, Fraiser, Jamesdman, nd other peace seekers, come nd see d people dat do not want peace to reign. Betting on disputes. Maybe i should start d match with you gan lol... Babe dont mind him jare... Na over addiction to baba ijebu u dey see lyk dat... How has been ur day d elegant one? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:54pm On May 09, 2016 |
SMartins1: mine was colourful with my lovely lvlink in it.
That word"Marvluvlicious" looks,hmmm. Somebody as that as her moniker! ahhahhahh... My friend u know wot? U b sharp guy... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:52pm On May 09, 2016 |
iamdynamite: that guy like woman no be small..........you sef i just they look you with one kind eye,,,,,,,all of una wey dey obsessed with candy juice abi candicejay chai... U mean ayam lyk woman? See propaganda... Nd u know sey I b sincere lover o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:50pm On May 09, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:48pm On May 09, 2016 |
Oyehomie: Ok o.....no ur body jst dey enter ni...u only dey here spirit nd soul b4 but nw, i can c ya body.... Lol..yeah, guys re troopin in ooo...nd yeah na fraiser fraiser go dey be nah...lol lol... Baba I no get u o... Me ayam no dey understand parable... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:47pm On May 09, 2016 |
Oyehomie: How is page #200 gonna be guys? Lol... Cc Sunnepa17 Fraiser Candicejay Ighravweig Teemakagu Ray4000 Lollydope Slimfitdiva Iamdynamite Aieboocaar Smartins1 Goodgirl247 Jubrealguy Grooove Honeybash Genius43 Suogal Guymandspecies Yekaamor Etal? Me gonna b featured o baba I miss d page o... Nepa pple comot me for settings... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:46pm On May 09, 2016 |
iamdynamite: i dey here oooooo,just been on a low key as an observer.............but then am with you guys body and soul..............and i notice alot of interesting guys in here............fraiser is still balling doing what he knows how to do best.......................una head they there. lol... See my friend won implicated me o, ano dey do anytin o, me ayam innocent... Hw ur day been bro? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:44pm On May 09, 2016 |
Slimfitdiva: Am pretty good, my dear. Yea sure I am. I be wan go start gym sef 2 gader sum muscle.... lol... Babe you are funny o, why u won go dey gim again, no b boxin den dey fyt for camp na... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:42pm On May 09, 2016 |
Oyehomie: Ahhh...ds ma inlaw sha...u sabi whyne person o...kontinu lol... Ayam not fit to wyne u o... A whole emperor of gc village.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:41pm On May 09, 2016 |
terrymason: lolx! I 4get say DG dey Rili report to you... naso baba u gerit... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:40pm On May 09, 2016 |
Honeybash: abeg who help me see my boo fraiser abeg kum before i go o just passing by lol... Babe I don arrive.... Oya com back no pass by again... Hw is your health now... I heard u were sick? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:39pm On May 09, 2016 |
dejiconde: no b so paddy mi.... Ma binu si mi u. Its been long i heard frm her oo lol... No wahala baba I God has replace her wit beautiful angel... You know wen someone collect hin mat, God provide rug... Hw has been ur day padi? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:36pm On May 09, 2016 |
GROOOVE: He just comot now now..wait make I call am fraiser ! fraiser!!! fraiser!!!!! your wife dey look for u oh
wait small ehn, he dey come lol... Baba no mind me o, na phcn pple keep me away o... I just charge ma phone a litu now... As I charge am finish na hin I dey run com village o... Where she dey abeg... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:34pm On May 09, 2016 |
Oyehomie: Gud morning bro....lol..fulfill day u say? Lol..for behind tv abi phone.....lol...na aos i go dey all tru todsy jst like last week...dere s ntin to be fulfilled for m today o...... lol... See my inlaw oo.. D fact dat you are d privilege to sit comfortably in your house nd watch dat TV, u hav a fulfiled day... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:29pm On May 09, 2016 |
Honeybash: lol na check in abeg u see my boo fraiser awwwww babe am here, its nepa people dat have kept me away from d village since morni, hw are u doin dearie, have missed u, I had you were sick, hope u are now feelin fyn now... You are welcom back to d villade babe... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:07am On May 09, 2016 |
Slimfitdiva: Morning house. Hope you all had a pleasant night. Wishing ya all a blessed day nd week ahead. Let our countdown begins......loading...20%...... Amen babe |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:05am On May 09, 2016 |
SMartins1: We bless God...
Good morning G,how was ur night? naso baba.. My nyt was Marvluvlicious... Hw urs too? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:03am On May 09, 2016 |
Honeybash: Good morning guys i really miss you i no fit reply all mentions love ya all and to d new villagers welkum and God bless you gals hardiodun,candice and ukjerry givn it hot to rumour mongers *wash my eyes with palm oil so dat I can see clearly* who is dis dat am seeing... Ohhhhh it's honeybash!!!!!!! Babe hw u doin its really been a long tym, missed u so much, u re welcom babe |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:00am On May 09, 2016 |
genius43: My own na Abuja, Akwa-Ibom, Kaduna nd Enugu wao datx great... Hope to see u in camp bro... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:58am On May 09, 2016 |
Slimfitdiva: Same here. Amen 2 dt wao datx kul... Hw u doin gorgeous, I hope u ar fully prepared to match com may 21 |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:56am On May 09, 2016 |
suogal: I didn't even know ur states chosen are almost identical with mine except for Enugu which I replaced with Rivers. I do hope I see you in my state ohhh datz kul babe, its my best wishes to see u in camp too, may 21st is real, We will match togeda babe.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:51am On May 09, 2016 |
suogal: #smiles. night journey can sweet me. I don't like getting home early so that all this villagers would not be eyeing me as I move with my luggage. I only do that when its important I get home early. thanks for the chocolate and ice cream. Because it was from you, I licked the icecream like it was the sweetest thing in the world. pls buy suya next time. also I would like us to keep this conversation to stay between us without ray4000 awwww dis so kind of u babe for lickin d ice cream I bought, do u know wot babe I consider it as a rear priviledge for a cutie lyk u licking d ice cream I bought, dont worry about d pple eyeing u, just tell me anytym u comin into d city, I so dat I use my magic to make dia vision blurry, dont worry about d suya u requested, I will take dat as a responsibility delivering d suya @ ur door step every morni as regards ray4000 I will tip him wit 4000 dollers so dat he take his mind off u babe nd I promise I will make sure he doesnt see dis conversation... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:41am On May 09, 2016 |
Oyehomie: Ahahaaaaaa.....u too inlaw? U kno u will always get a free pass nah.....u re free like freestyle....
Gud morning padi lol... Baba notin do u, tanks for d go ahead... Now no body will query d authority upon which I ball... Gudmorni friend, I blive d nyt was kul |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:38am On May 09, 2016 |
suogal: I hope the murder maths is a good thing. 1 + 2 + 3 + 4 + 5 + 6 + 7 + 8 x 0 + 1 =? multiplication b4 addition in Bodmas hence 8*0=0, add the rest, it sums up to 29 babe u sabi jor... No mind dem |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:09am On May 09, 2016 |
Goodmorni to all the living soul of this village... May we all have a fulfild day... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:07am On May 09, 2016 |
ayGodsdelight: good morning lovely people..... Anticipating may 13.... plus fraizer dunno ure a futarian baba gud morni, hw your nyt... Na me b futa ambassador to GC... |