NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:05am On May 09, 2016 |
Yekaamor: Gudmornin fellas.....how was ya nite? sup babe gudmorni hw ur nyt babe... Wot an awsome beauty u have... My teacher told me d beautiful ones are not yet born, I doubt if d man realy know book because am seeing one wit beauty @ its peak now... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:59am On May 09, 2016 |
ray4000: Since bro! baba hw far u, no b fault jor, e just happen lyk dat ni bur glory b to baba God now, wetin dey happen na I never see dem my padis okitaiji nd giftiebrown... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:57am On May 09, 2016 |
eaglevision: *GHOST MODE DEACTIVATION IN PROGRESS*
thought i was replying a post frm GC,fraiser don drag me enta dis villa sha. lol lol... Padimi wetin dey sorpin na, gudmorni hw ur nyt, I just feel sey make bois com chill for here small ni jare dis one wey may 13 is around d corner... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:50am On May 09, 2016 |
kestare: I too believe You. Men I can't wait for May 21. Make I meet real people...
Make life start. Which states U choose? naso baba may 21st almost here already... States choosing are kaduna, abuja, enugu nd lagos... Btw gudmorni bawz |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:50pm On May 08, 2016 |
suogal: welcomeback dear, missed you. where are the goodies you brought, hope my own is available ohhhh babe tank u, actually I ought to have slept b now, bur intentionally wait for u in d village just to deliver dis goodies to u, oya pls manage dis bar of chocolate babe... U re just comin into d village by dis tym, I guess d plane dat carry u to d village had flat tire or better still u had a very busy day, u re welcom back dearie oya take dis ice cream to cool off |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:44pm On May 08, 2016 |
Oyehomie: I think at this juncture, I'm gonna call it a wrap....i had ma fun to d fullest today guys.....all tns to u all Ighravweig, kestare, candicejay d tasha lady, fraiser, evabae, teemakagu, lollydope, slimfitdiva, sunnepa17,maccabi,jamesdman, jubrealguy,grooove...nd every villagers of dis GC.....na one by one we go wake up o.....we noo wake up togeda o..... Cc All amen to dat baba... Gudnyt bro |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:39pm On May 08, 2016 |
dejiconde: o mo fraizer o da yan mo lol...JJC ni bobo yen, hin no sabi as e dey go... Padi mi ki lo n sele, na until u let bolagabriella leave me abi u tink sey I don forget? Ija wa o ti pari o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:36pm On May 08, 2016 |
kestare: Abi! What to do! Wetin dey sup na?? I dey see say na U dey arrange all the cheeks for this arena, may una find me one. I take beg God una.. lol... Baba your boy don dey retire from active service o, infact I just dey see beautiful baes for village wey dia record no dey inside my file, bur I don write his excellency oyehomie d emperor of dis village for extension of duty, if hin grant my request, I go dey discharge my duty weller again, infact if I use just additonal one dey for office, na u go dey tell me sey e don do ...lol.... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:28pm On May 08, 2016 |
Oyehomie: Lol...so nah him wife candicejay be? O boi...no wonder he don dey find anoda babe...he no fit handle her lol... Na sunnepa17 dey reign now o, na hin b d hotter dan fire of dis village o... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:26pm On May 08, 2016 |
CandiceJay: To every member of dis village. I am not a troublesome lady, i do not go beyond my boundaries bt i stand up for people that i consider as friends or family dats y i took it up wen d dude referred to one of my sists on here as being mad. D fact that he went way beyond jokes to throw insults at me is appalling but as u all av sed we av to let go for peace to reign.
So to everyone else involved, lets free d issue nd move on. #candicejay says so# correct bae, I feel u jor... Infact I owe u one holladia yogurt for camp abeg remind me if we don dey camp, I dey quick forget tinx... Nice one babe... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:20pm On May 08, 2016 |
jubrealguy: wetin man go do padi mi...........when u done feeling at home, u can help me feel at home too......lolz my realest G hw far u, trust me I always gat ur back bro.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:17pm On May 08, 2016 |
kestare: Men I get serious headache now. These words wey I tell this people just alter my body. Candicejay nor vex. For real.
How U dey prepare for camp na Fraiser, e be like say U dey soft well o? lol... Baba notin do, tanks for d apology, candicejay kestare has apologised pls let it slide I beg u in d name of d 201 gods of gc, kestare as u don bhav lyk a gentu man I go follow dem my ogas @ d top relate make dem reason one bae for u... Oya go take paracetamol to tackle d headache.. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:08pm On May 08, 2016 |
Oyehomie: Lol..sunnepa17 nd fraiser...who b candicejay husby for ds village o me ayam not fit to drag woman wit sunnepa o, hin na my big bro... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:04pm On May 08, 2016 |
maccabi: Haa ... Me dunno her husby here oooo but I think sunnepa 17 will know ... Or fraiser might knw as well !!! me ke? As I comot village I don go buy seminary form o, na to bcom reverend fada sure pass, me am not into ladies again... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:59pm On May 08, 2016 |
hardiodun: It's aiit then, no qualms. Me I'm waiting jejely for CUL. Friday can't come soon enough..... me too babe, patiently waitin for 13th to com, I really wish I cud move forward d hands of tym, hopin for God's will sha |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:51pm On May 08, 2016 |
SMartins1: Saw that too, hope they are fine now? yeap bro... She is doing fine... Nd everybody is fine too |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:47pm On May 08, 2016 |
kestare: I don free them since, na the first post in a while I dey comment so. The gal yab me nor be small.
How body na? Hope U dey well? lol... No vex baba... Candicejay pls dont be annoyed too... Make every tin just slide lyk dat.... Baba body dey make sense o, hw ur end too? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:07pm On May 08, 2016 |
Sunnepa17: Wa dagba jarey.....m GƠ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡D ore mi nd ЎO̶̲̥̅̊ΰ? ori e wanbe eyan mi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:05pm On May 08, 2016 |
IghravweIG: As in, I don set small sha. notin do u baba mi |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:01pm On May 08, 2016 |
kestare: Iwu classic example of an unstable person.
Onye ara.
Ineediri checkUp. baba take am easy na |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:59pm On May 08, 2016 |
kestare: Oboy ya drunk, You and ur sister. U r like a typical Nigerian face me I slap U husband who defends his stupid wife.
Bomb dey ur head bros.
U might decide to re read my post, if ur drunk head don clear.
Ode oshi baba take a chill pill na, na beg I dey beg o |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:53pm On May 08, 2016 |
Oyehomie: Eeya..tnk God u re back...ur sista came second o ohhh wot a wonderful performance from her, bur I told her she must win d contest o, she must tell me why she carry second though am still proud of my beautiful sis... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:43pm On May 08, 2016 |
SMartins1: Elder Fraiser,No doubts we all missed you! Hope all is well?
Good to see you around this village baba I miss u plenty too, I got some news regarding my gc friends especially my dearest sugar mummy which really dull my moral, nd som oda factors too, bur to God b d glory sha... All is well baba |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:37pm On May 08, 2016 |
barongmj: Yaay Welcome back dear, we love u, we miss you tanks babe I love nd I miss you too, I am convinced u have a beautiful day because ur beauty already telling me dat... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:32pm On May 08, 2016 |
GROOOVE: yes...
fraiser holds a post superior to that of the DG while candicejay was the person who put Kazaure in office lol... U re mouth |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:31pm On May 08, 2016 |
olisestephen212: who is fraizer and Candice j. Are the NYSC OFFICIALS ? lol... Kai dis my friend is a JJC o, anyway ayam not an nysc official bur na me dey arrange babes for d DG, pple who dont know me say am d biggest male flirt while dos dat know me say I am d bigest prayer warrior... You are welcom bro... |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:27pm On May 08, 2016 |
Sunnepa17: Welcum back home bro...GƠ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡D 2 (•͡.̮ •͡ ) ЎO̶̲̥̅̊ΰ around tanks baba u re mouthed |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:26pm On May 08, 2016 |
Sunnepa17: Baba ooo.....oju to ri yin gbo ooo lol... Sunnepa ore mi owon... Moseba agbalagba o... Hw are u doin friend me? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:24pm On May 08, 2016 |
laramite: eeeeeeeeeee welcome ooo were av u been. ohhhhh babe av missed u, tanks for d welcome dear bur wait o, ur name always ring a bell in my memory, seems we gat somtin in common, are u a futarian? |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:15pm On May 08, 2016 |
IghravweIG: Much respect my bro. naso baba oya chop some knuckles my G... Ori e wanbe |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:12pm On May 08, 2016 |
GROOOVE: good to have you back baba fraiser, hope ure here to stay this time...the village needs its high council
errm where all d oyoyo things? hope say e neva finish groove baba u na my very sure person infact I owe u som botus for camp, u know sey I b stake holder for GC now, so I no fit quit gc village laye never bur som unforseen circumstances kept me out of d village, bur I don arrive again now anticipatin may 13 make I know d sure guys wey we go gada run tinx for camp. |
NYSC › Re: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:07pm On May 08, 2016 |
IghravweIG: Welcome back brotherly. I don miss u tire. na me miss u pass... Hope u re now fully prepared to match com may 21st? |