₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,153 members, 8,420,584 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 04:40 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:08am On May 03, 2016
giftiebrown:
i don send fr dem, bt i hear say d wheel barrow wey dey convey dem go hit fowl wey dey cross road...D wheel barrow is damaged beyond repairs
lol... Wheel barrow ke, na lame man den b?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:11am On May 03, 2016
Goodmorni to all the villagers of this village... I hope we all have a beautiful nyt... I wish all of us a fullfiled day...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:02pm On May 02, 2016
Sunnepa17:
Lolzzz...nd yuu b master womanizer
my friend pls dont implication me o... Ayam innocent
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:01pm On May 02, 2016
Sunnepa17:
Lolzzz....⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥Ơ̴̴̴͡k⌣̊┈̥-̶̯͡ padi mi.

We D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ watch ЎO̶̲̥̅̊ΰ coz a sese bere ni..lol
lol... All of una just dey watch me, shey una never turn me to africa magic sha?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:57pm On May 02, 2016
IghravweIG:
My dey go wella o. all of una for here just dey make my day.
naso naso... Datx how will roll
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:43pm On May 02, 2016
giftiebrown:
abeg no vex, d tire of d helicopter burst fr air, we dey try fix am since mawnin...
lol... Why una no call sunnepa17 nd okitaiji d two profesional vulcanizer of dis village
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:41pm On May 02, 2016
IghravweIG:
I don hear u. How ur day go na.
baba my day make sense o... Hw ur syd na
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:40pm On May 02, 2016
ray4000:
Bro I dey watch my side o.
You be my padi now I no go beef u again, but still on watch with one eye
lol... Baba dis one wey u dey watch me wit one eyes now? Shey I never turn plasma tv sha
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:32pm On May 02, 2016
IghravweIG:
Hmmm, Frasier.
This fight never finish o grin
sha make i chill small.
my gud friend I no dey follow u fyt o... For why shud I drag my wife wit anoda man, its not possible menh
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:30pm On May 02, 2016
ray4000:
Story for the gods.
Bro how far
ahhahhahh guys beefing me in d village... Make una stop beefin una tym go still come... I dey o... Hw ur syd?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:57pm On May 02, 2016
Yeh yeh... Wots goin on here? Dis is Micheal Fraiser in d village sayin hi to everyone, both d friends nd d foes, both d proponents nd d opponents, I see all d conspiracies, I see pple tryin to hold me to ransome... All I do is to laff because no matter d population of house flies, dey will never block d ways of broom... No matter hw much u guys try to checkmate me dat will not stop me from showing luv to d babes in dis village because dey are our mother, showing dem luv is a simple way to show my appreciation to dem as women... To my sweet, caring, beautiful nd angelic damsel marvluv all I can say is dat i care about u so much, to my cute honeybash u are awsome babe, much luv from me babe, am missing u in d city, to d new bae petilicious u re welcome babe feel free to mingle wit us nd enjoy ursef, to all d beatiful baes in d village I love u all so much... To my real Gs from graceland justifuied10 nd greycious u guys are too much tanks for chekin on us in d village... To d baba himsef villageGoat ur head dey dia aswear... Lyndalyn55 hmmm its not d way u tink o... Barongmj hope u av made order for my jack daniels wisky, ighraweIG my gud friend hope ur doubt is cleared now, okitaiji, ray4000, giftiebrown nd sunnepa17 una dey try, make una continuu... In short Michael Fraiser d Michluv repping everyone...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:00am On May 02, 2016
ray4000:
My cute marvluv will see d reasns why you are the best liar in dis village..good morin
my cute marvluv will see d reasons why am d best man capable of makin her feel lyk angel she really is nd also make her see d reasons why she is a special woman... Sunnepa17 d chief amebo of dis village oya com nd cc dis one again
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:04am On May 02, 2016
Honeybash!!!!!!! Where are you!!! Honeybash!!!!!!! Where are you!!! Honeybash!!!!!!! Where are you!!! Honeybash!!!!!!! Where are you!!! Honeybash!!!!!!! Where are you!!! Honeybash!!!!!!! Where are you!!!
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:53am On May 02, 2016
Sunnepa17:
Chaii, (•͡.̮ •͡ ) anoda brainwah ooo...ɖɨs guy can lie en wen poor BlizzydoDo D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ dere, poor Honeybash D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ Etc

Cc. Marvluv
baba no dey put poor in front of pple names na... Its not polite... Jokes apart...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:45am On May 02, 2016
marvluv:
u know wathuh***whispering to his ear**
I can't say yes now buh let's wait and see if Fraiser will try to place *poor in front of my sweet name..
shay u get??
just chill
lol... IghraweIG can u see dis? If u understand parable u will know dat my babe is simply saying capital no to ur proposal because notin on dis earth will make me put poor in front of her sweet name...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:41am On May 02, 2016
ray4000:
Me no dey there o, *whisper* but I buy the idea
lol... D fear of fraiser is d begining of I no dey dia o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:39am On May 02, 2016
marvluv:
hummnnnnn....really??
hmmmm... Babe dont tell me u re fallin for his trick already
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:37am On May 02, 2016
marvluv:
hummnnn.....noted!
nice talk jare...**** thinking****
lol... Babe u dont av to tink about me again pls dont fall for dia trick... Kindly show dem dat ur mind is too mature to b manipulated
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:33am On May 02, 2016
ray4000:
You have to leave him if not hin go spoil ur beautiful name o. Imagine make dey add *poor marvluv* just because fraiser no good. God know say I no talk anything bad
lol... Dis make me remember 2015 APC vs PDP presidential campaign, PDP keep attacking buhari while APC keep tellin nigerians wot dey have to offer... Eventually APC won... Make u nd IghraweIG keep spoiling my name while I keep showing my cute marvluv unalloyed luv in d long run... My cute will see d reasons why am d best...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:27am On May 02, 2016
marvluv:
I beg commot d *next way u carry put there..lol

no next again..
na d end of d story b dis, E no get part 4..cos I no fit gree make una con dey put "poor" infront of my sweet & rich name..***imagine, poor marvluv*** chaii!! kojoorh..

cc:
fraiser
my cutie dont mind dem jare... Dey are just being drown in d ocean of jealousy... Dey can never know d secrete of d true luv...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:48am On May 02, 2016
CandiceJay:
Why are u always so unpolite wen responding to comments. We agree u have "legit" source of info but dat does not mean u should throw other people's own at their faces. I have noticed it with u. Uv got no chills
lol...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:13am On May 02, 2016
Sunnepa17:
Lolzz....♍ƺ 2

Coz he go soon show face nw nd start 2 D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ sweet talk brainwash marvluv nw


Cc.marvluv
am not sweet talkin her, My marvluv is my angel, all I do is just to make her know hw special she is... Which no oda person is not capable of doin
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:09am On May 02, 2016
marvluv:
chaii!!!...this is serious..
he gat to explain dis
my cutie dont mind him jor, he is very despirate, he is tryin to blackmail me just to win ur hear... U know ur husband is very mature na, I will not spoil anybody name to win d heart of a woman, i no u never doubt me nd u trust me so much, i will never betray d trust u know
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:06am On May 02, 2016
marvluv:
lol..
owkay...**whispering bak** make I still dey think am.
babe wot re u tinkin? Dont tell me u re falling for dia trick o, oya clear dia doubt shap shap
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:05am On May 02, 2016
nathoneal:
Hahaha grin
Abishaddy Nko... Honeybash too... then plenty nah
Eku hustling ooh, don't relent bro, it will pay off soon cheesy

Deacon Fraiser Ekuise ooh grin
my senior man i syt u, i dey hail plenty plenty o... Gudmorni, hw ur nyt bro
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:04am On May 02, 2016
Sunnepa17:
4rm Poor BlizzyDodo coz dahz his first wife den, to Honeybash, nw marvluv...only God knws d next victim
nawa o... I been dey tink sey u don change na...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:01am On May 02, 2016
IghravweIG:
I suppose know who u b b4 na.
and I no even no say u and marvluv dey 2geda b4 o.Na Honeybash, I no o.
Now, i dey feel for her.
Chai! Poor Honeybash;
After everything she done do for u.
No wonder she been dey find new hubby.
chai see person wey won drag bea o... U no even strong, wetin we don do now wey u don dey resort to blackmail, why u dey mention d name of honeybash for dis matter now, nawa for u o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:58am On May 02, 2016
ray4000:
I still dey think of what to do to you,ur girl go see she go run
lol... My friend notin u won do to me o... U don been hair where flies block broom way bfor?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:55am On May 02, 2016
Sunnepa17:
Haba! 4rm ya mouth fraiser....ko si ore mo ooo
enh enh you no know sey we b wife wen u won scatter my home wit amebo abi... Ore ko, ore ni
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:53am On May 02, 2016
marvluv:
lol..difficult indeed!!

u surehuh
Fraiser is very wise oo..he will surely find out.
just lemme tell him jare

cc:
fraiser
babe I told u yesterday, I dont like d way dat boi is trollin u, tell him to back off once nd for all, its not kul seein a guy trollin a married woman... Oya do it for husby nd tell him to back off so dat u can have peace
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:49am On May 02, 2016
okitaiji:
no need of telling fraiser anything let ighravwelG(d most difficult name in this village) to be your back door lovey dovey , he no go know
you are advising my wife to have a back door husband? Even if u advise her to av a middle door husband, i will never doubt my marvluv... I trust her so much, she will never go astray...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:46am On May 02, 2016
marvluv:
I really enjoyed effrything..u ar such a wonderful darling
datx my babeeee... Gudmorni my gorgeous angel, tanks for keeping my company in d land of beautiful drimx, u re simply d best babe

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 179 pages)