₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,164 members, 8,420,633 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 07:40 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:56am On Apr 29, 2016
IghravweIG:
u sure.
oya gist us weti don happen so far.
baba plenty water don move over d montain o, bur one tin I notice b say, guys dey plan to hijack honeybash for my hand lyk boeing77, bur dem no fit, ayaf surrounded her wit d power of 7 rotweiller nd 7 dobbermann pincher. She is now no go area.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:52am On Apr 29, 2016
okitaiji:
seriously u need to call sunepa17 to kill d goat (villagegoat) wer we go giv hin lap to honeybash nd if she see it nd lik am mor dan ur own den OYO is ur case, we can frai it wit fraiser den if she prefer fraiser aroma dan ur own den u don enter one chance. so let d game begin....
lol... I no understand una o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:51am On Apr 29, 2016
phykel:
Na Taraba Camp ooo
chai make I run comot ur syd o, Tara wetin? U choose taraba? Bur wait o I been hear daudea1 talk sey na just 8 states go get stream 2 nd taraba no dey among dem, so wetin com happen again?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:47am On Apr 29, 2016
okitaiji:
lmao... haba nah u kno say i no fit do u lik dat
lol... I don hear u sha, notin does u
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:45am On Apr 29, 2016
okitaiji:
chai fraiser u don finish hav u ever see wer dey put cat nd rat togeda alone befor? com to think of it why only honeybash pple d visit, i catch her wit eaglevision in a lonely GC hall also yesterday oo.. *whisper to fraiser* u beta watch ur bae well if nt OYO is ur name
no worry ny G, my bae is just friendly wit dem, I trust her pass anytin...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m):
okitaiji:
i kno say u are equal to d task... honeybash say make i beg u, that she didnt kno wht came over her, dat u are d best thing that can happen to her... hop u accept her plee
lol... As e don pass lyk dat, u na my main G na, as for honeybash, I no dey vex for her o, me no dey vex for my bae na
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:37am On Apr 29, 2016
okitaiji:
lol... 4giv ur padi jare
lol... E don pass lyk dat... Bur no dey stab ur guy for back agin o, u know I always watch ur back for u na, no b today we don dey togeda, hw ur day dey went na?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:34am On Apr 29, 2016
Sunnepa17:
Hmmm, no vex baba, just trying 2 watch blizzydoDo back noni.
ahhahhahh see my guy won dey do wayo wit me o... No worry, we gada dey, just leave her back o, her back is safe... Hw u hw ur day is wentin baba... Hope u don dey prepare welwel, e b lyk sey na kebbi u talk sey u won go dat tym?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:31am On Apr 29, 2016
okitaiji:
i dey ur side make we roll
no lele baba we gada dey... No notin
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:31am On Apr 29, 2016
okitaiji:
Baba u are my padi for life, wetin happened yesterday na childish play sha, *whisper u kno say ray no fit drag babe wit u* Dnt worry i will talk to honeybash today shey u kno say she hold me in high esteem so anytin i tell her she will obey... but na beg i d beg u make u join play supportin striker for my babe abishaddy so dat she go pack fully to my hood... welcum bro hav fun as d day kick start
lol... You just dey reason wit me now, as for abishaddy u no get anytin to fear about, she b ur bae, na just one tin, just rebrand my name for honeybash, i go turn ur supportin striker, infact ur defender sef, we b padi no b today na
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:26am On Apr 29, 2016
VillageGOAT:
baba, i sight you, honeybash your new wife is really taking good care of you, the last time i visited her in the house, she was home alone, and she cooked one sweet jollof rice for me, but i did not touch her ooo, you know that am a pastor. Try to treat like a queen.... gringrin
lol.... See villagegoat o, my wife cook fud for u ke? Oh yea I remember, yesterday was her charity day... Na so she dey do am every thursday cookin fud for pple for d purpose of charity, tourch her ke? Datx not possible na, d babe wey I don take barb wire surround her body na she u won touch... U go just ganpa lyk alfa sule...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:21am On Apr 29, 2016
Finally I cover all d missed pages, my people I greet una, hw una dey dis morni...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:18am On Apr 29, 2016
Sunnepa17:
Hmmmm. Morning padie, Ho̶̲̥̅̶̷̩̥̊͡ was ya nite?
sunnepa i see u jare, nyt was awsome, hw ur day dey go na?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:10am On Apr 29, 2016
phykel:
Good Morning Ocean 2 pple
Congrats to our friends in Ocean 1 today is their swearing-in ceremony
Anybody here dt has watched Forensic Files or bera stilll Criminal Minds? I bet u won't regret doing so.
Sharrout to all babes in ds Hamlet.As rain don dey falll now ooooo
Na every hour I just dey check my call up leta make 21st just come quickly
baba abeg na which state dem post u for d CUL letter?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:02am On Apr 29, 2016
okitaiji:
fraiser i waited for u till eternity bt no c u, my eyelid don d heavy me already... good night fams
hmmm I can see u dey wait for me, after u don use jumong arrow shook me for back... No lele, I don come now
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:53am On Apr 29, 2016
okitaiji:
ray4000 where are uhuh hav u seen this? we hav won d competition. my dear honeybash d surest gentle guy here is ray4000, he will hold u like an egg, nobody wil call u "husband snatcher" or beat u again... u are hereby join wit ray4000 as wifey nd husby *whisper* fraiser hehehe no mind her jor she go soon run back to u
lol... My loyal friend... I dey see u... Kwontinuu
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:47am On Apr 29, 2016
Honeybash:
goodevening guys now i don hear everything abt fraiser abeg i need gentle guy i no want mak fraiser wives beat me abeg okitiaji give me gentle guys jarw
so you want to make dis decision without hearin from me, you know am just lytnin tinx up in gc nd ensurin no dullin moment, i know u re such an awsome gal whose mind can not be manipulated by cheap black mail, if u go tru d previous chat gently u will know dat guys want to conspire against because of intimidation, my presence intimidatin guys, pls kindly reverse ur opinion babe...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:38am On Apr 29, 2016
okitaiji:
Hahaha my guy help me talk to ur padi to b my supportin striker rather dan opponent... lmao
make I be ur supportin striker ba, after u won arrange my bae for ray... No b only supportin striker, na midfielder...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:34am On Apr 29, 2016
dejiconde:
abeg shut up yah mouth dere, d one wey u do 4 main gc never do u abi. I don enter ur nw. Lmfao
baba u know fit o... I go advice u make u shapally pitch ur tent wit me na make we dey roll togeda base on sey we don dey padi since d days of gc, bur if u tink sey u gallant u can bring it on, no shaking
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:30am On Apr 29, 2016
okitaiji:
*whisper abeg continue d vex, dat vex go am promise u car nd mansion for Aso rock, no tell am oo* tnk God say i no tell honeybash anytin *run away*
notin do baba e don make sense lyk dat... Oya bring it on...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:29am On Apr 29, 2016
okitaiji:
YOUhuh?? fraiser no d play rough play wit ur guy here oo, abishaddy shade is just for me nd her, if u enter cool breeze will turn to hot one so we dnt need u *whisper to u, abeg make giftiebrown prophecy no com to reality oo* lol
as u won arrange honeybash for ray, na to come dey chill under d cool shade of abishaddy sure pass na....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:27am On Apr 29, 2016
Sunnepa17:
Lolzzz...Y d sad face?
**speakin in my mind** letz blizzydoDo catch yhu ehn, ur face will turn 2 sadest faces.
i dey see u baba... Continue
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:26am On Apr 29, 2016
okitaiji:
lol... baba pesin no d play wit uhuh i kno say honeybash no go gree leave u but unless i get another one for ray400 oo
u won arrange honeybash for ray bfor? Hw u we b padi na, e no jell make I cross ur lane na, u don dey cross my lane already... Nd u know how we dey roll...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:24am On Apr 29, 2016
okitaiji:
lol... no wonder i go send one of my "ju" guy go learn toastology so dat him go stop disturbin me to toast girl for him, for my school eeh if u d luk girl and lecturer discover it oyo is ur name, so na coded tins we d do then oo
'ju' dat word ring a bell, okita hw u? Wetin dey sup na? Na which level broda, let make I feel d OT na....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:20am On Apr 29, 2016
Honeybash:
i hear say u like gals say i b concubine number ten *sad*
lol... Kai see wot my friends re doin for me o.... Babe wen ever u see rumour mongers pls run... Dey dont av anytin to offer dan to poison ur mind... You know ryt from GC da my celebrity status always put me in d center of controversy, same tin happenin here now... You dont have anytin to worry about babe...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:14am On Apr 29, 2016
CandiceJay:
It's been good so far. because of honeybash, u re included in d special goodmorning. #Things we do for sisters
datx so kind of u babe, u re a darling, i am convinced u av an awsome nyt... Gudmorni dear
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:11am On Apr 29, 2016
Honeybash:
fraiser baby i miss you it cold out here hope u enjoying d weather
honeybash babe, am back!!! I have been unavoidably absent in d village... Hmmm I can see guys manipulating ur mind against me... Bur I trust u for one tin, u know it? U re too matured to b brainwashed... Goodmorni bae... I hope ur nyt was cute as luks babe
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:52am On Apr 29, 2016
Gudmorni guys, I can see alot of conspiracy has really gone behind me, I just got to know I dont have friends here, just off for few hours, nd see enof casting for ground... Honeybash hw are u doing dis morni... I can see your min has been greatly poisoned against me... Hmmmm bur I blive u know d ryt man for u, pls dont misconstrue my friendliness for womanising as pple hav made u to blive am just a guy dat luv to see everywhere bubbling, datx why av been linked wit all gc babes... Kindly have a reconsideration pls, I blive u know dat guy who is capable of putin smile on ur face every seconds of d day... Will be waiting for ur response dear...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:35pm On Apr 28, 2016
giftiebrown:
abeg no try rough play oo...Na becos of abishaddy i subscribe fr 10mb ooo
lollllll...... Oboi dis one no b here o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:34pm On Apr 28, 2016
giftiebrown:
lol..As long as d babes r nt complaining, i no gt prblm wit dat...E no gd to force any girl to luv 1...btw honeybash don set her eyes on Fraiser, it seems no gng bk...hope to drag d nxt avail babe wit yu okitaiji
lmao... Oboi d hustle is real o, enh enh dis village just dey make sense now, na wetin I want b dis, I don dey laff since I as I dey read tru d comments, make we dey roll lyk dat, giftiebrown if u don see any babe of ur choice abeg mention me, broda make I com play supportin striker for u, broda must get broda back...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:29pm On Apr 28, 2016
okitaiji:
we go d press on, we don taya for fraiser womanology case. dnt mind giftiebrown i no kno weda na toastin certificate all dis futa go get der
lol... Toasting na 20 units course for futa o.... Futa na na 10 gals 30 guys sku if u no gallant welwel... Na oyo b ur case...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:18pm On Apr 28, 2016
GROOOVE:
okitaiji loud it, we no gree at all

fraiser toasting game strong sha lie no follow... Giftiebrown make una futarians collabo finish lol, i still stand ground

honeybash now my name is numba 2 on the list? Ahh!!! Let me just return this range rover i bought for you

ighravwelIG our oga at the top, we greet u sir
villagegoat that contdown they cool minds wella, we troway salute
lol... Me nd giftiebrown no dey cross una way o, na d beauty angels wey God sent to us wey dey roll wit o... Make una go buy correct new ba3 for una touchlyt so dat e go bryt, una go fit search welwel

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 179 pages)