₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,164 members, 8,420,633 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 07:41 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:15pm On Apr 30, 2016
VillageGOAT:
babe, I chief adamsaka 1 from the village of mbasala officially welcome you to this modernised village filled with presidents and wife of the presidents...

You can start by telling us your name, school, and the states of deployment, the general secretary of this village council, elder fraiser would serve you the refreshment for new guest, that is coke and egg roll, you are welcome once again
no b u go tell me wetin I go serve give new citizen na... Just refer dem to me nd i will serve wot is appropriate for d guest bur no send male visitor to me o, me no sabi entertain man o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:08pm On Apr 30, 2016
Meeddah:
Hello m new
you re welcom bro/sis I hope you have made proper introduction too by tellin us d states you choose during registration
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:06pm On Apr 30, 2016
okitaiji:
i trust u nah... as per baddo level
lol... Naso jor
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:05pm On Apr 30, 2016
Honeybash:
good aftunun guys thanks for nt missing me anyway i will miss you guys nd will be back before may 13th cos strong fever don hold me so i need to go for treatment abeg take care of my fraiser nd eagle for me and okitiaji report them as u b d amebo lol
lol... Okitaiji see ur life o... Even woman don know sey u b amebo... Honeybash who tell u sey nobody miss u, I dey miss u plentyplenty far, na why me too won vex run away yesterday b dat... Sorry about d fever ok, hope u have gone for treatment... Make sure u re gud babe... I will miss u here...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:01pm On Apr 30, 2016
ray4000:
Na him be say father fraiser fancy female fa
my own father dey acknowledge d existence of woman o.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:00pm On Apr 30, 2016
Sunnepa17:
My syd cool ooo. Nah gym ause ℓ̊ D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ chill ɖɨs morning ooo. Nd yuu?
baba my syd dey make sense... Enjoy ur day bro
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:55am On Apr 30, 2016
VillageGOAT:
lolz, you want make fraiser faint? The know say honeybash na the love of him life, abeg pity am oo, make fraiser no begin cry for instagram like teebillz gringrin
lol... Dont worry my gorgeous marvluv will pacify my heart... I no go too cry for instagram I go do lyk man nd besides dia can not b reason to cry because ray4000 no fit possess my possession
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:52am On Apr 30, 2016
CandiceJay:
Happy buffday in advance to a dear sister, Barongmj .May dis birthday usher u into a more glorious phase of life nd u shall live to celebrate many more fruitful years....


May 4th on my mind, i'm not a party person but dis is one party i can't miss. GC satellite town, be ready to parrrrrryyyyy
babe don worry I will personally hold ur hand to d party nd guess wot? We will b shakin it togeda... Barongmj hope u never for get sey I b MC sha.... Eventhough my coMC iambibi don dey camp. I go hold d grand for her...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:47am On Apr 30, 2016
ray4000:
Chai, villageGoat I dey feel u o. You kno d one way funny me pass hahaha na hin be ( FRAISER- tell me your relationship status?
HONEYBASH- with God or with man?
FRAISER- no, with your ancestors?
HONEYBASH- From my mother or father side?
Fraiser-no my mother side?
Honeybash- kk, I like ray too much
Fraiser- u mean it?
Honeybash- yes infact na in place I sleep yesterday
Fraiser- ha..blood finish(hbp)
lol... You know why I lyk u ray? U lyk to dey pursue shadow? U lyk to dey throw stone at fruit wey ur hand no reach to pluck but wetin com funny to pass b sey u no sabi target, if d fruit dey north, u go dey throw stone to south, bfor u know, u go tire nd loose everytin both d fruit nd ur energy...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:42am On Apr 30, 2016
VillageGOAT:
hehehehehe, na so brotherly, very soon lalasticlala go put you and your wife name for frontpage... The topic go be - Fraiser the superstar, with his babymama honeybash chilling in london with queen elizabeth (pics) you go get 5 million views gringringrin
ahhahhahh naso... Me sef dey wait bur na dat baby man I no come understand o.... You won turn me to davido
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:05am On Apr 30, 2016
ray4000:
Thank God make I go eat now because hv be missing u already. Be thinking that no one to dey drag lady with. Morin bro
lol... Una no dey try o, so una won turn me to official lady dragger, im fact I won go vex register for seminary now make I go do father... Hw ur day dey go na... Hope u don chop already
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:03am On Apr 30, 2016
ray4000:
Abeg no mind fraiser na because say honeybash talk say she won't be around for a week na him ma dey go offside
lol... Baba u no tell me sey na oracle u b o, u don dey see mind, bur no lele sha... I go hold her back for dis village bfor she comes back... We gada dey here...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:00am On Apr 30, 2016
Sunnepa17:
Morning baba....we gada D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ noni
naso bawx... Hw ur syd dis morni na...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:59am On Apr 30, 2016
barongmj:
Lol.......tnx sugar
No worry, we go raise d roof here
yea babe... Wen u call me sugal I call u honey... No probs honey I will paint d whole city wi glamour because its ur birthday... We will do it togeda babe...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:53am On Apr 30, 2016
justified10:
IghravweIG boss, I hail o

I just say make I enta here see as una dey do o.
I greet everyone o.
justified10 my G, hw far u na... Longest tym... Hw ur syd be na
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:51am On Apr 30, 2016
okitaiji:
Hehehe u dis fraiser eeh, wen i dey say to mysef dat i go d drag marvluv wit my boo eaglevision nd u com show again? lets begin to roll jor lol
lol... Me sef sabi una plans na, na wen I just decide to whyn una small b dat... Nobody can fit possess my possession unless I go possess your own join my own o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:53am On Apr 30, 2016
VillageGoat you no go just stop to dey make pessin laff, your head dey dia aswear, as my name nd dat of honeybash don dey turn character for comedy show, we don dey popular b dat o, na for news paper den dey halla my name bfor, as d name don dey enter comedy show na God win... Lol...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:27am On Apr 30, 2016
barongmj:
Good morning ppl....am sure we all slept good
Count down 2 my birthday........hehehehe
10
9
8
7
6
5
4......
happy birthday in advance babe... Hw we go do am na make I dey make preparation for grand, you know u ought to be celebrated in a special way being a special babe with a special beauty...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:19am On Apr 30, 2016
okitaiji:
my fraiser why takin such decision, dnt u kno dat i ws shoutin ur name sinc? no vex com make we d jolificate
baba we gada dey here, no shakin for me, togeda we go keep d flag of dis city flyin in... Gudmorni bawx hw ur nyt?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 9:12am On Apr 30, 2016
A very gudmorni to all d ogbonge villagers of dis village, especially all d beautiful baes wey dey act as software to keep our hardware workin properly, me know dey go any where o, we gada dey here, we gada get dis village, I just won giv pple wey dey plan to possess my possessions false hope ni... Guys go b like thank God o I go take over his baes... For where? E no possible unless I go collect new baes join d ones I don get already... I still nd will always remain loyal to gc nd gc annex as well as her citizens, togeda we shall rock dis village till 21st of may nd beyond. Shout out to all d citizens, oya lets keep d fun rolling as e dey hot...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:46am On Apr 30, 2016
Sunnepa17:
Cc. Honeybash
Marvluv
baba dont be suprise dat d three of dem already know oneanoda, nd dey are ready to coexist peacefully, so u dont need to do amebo again... I been dey tink sey na woman dey do amebo I never know man too don dey bear dat responsibility too o... I luv all my babes nd dey luv me too...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:41am On Apr 30, 2016
okitaiji:
Hmmm my dear make i no tell u anytin oo, hin jst d drag bae with pple upandan for GC satelite town, anywayz jst d manage am like dat... continue to press on u will soon get over it cheers
well done my loyal friend... I dey see you...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:39am On Apr 30, 2016
ABB1:
This Abuja camp get as e be... I miss my hommies fraiser, jubrealguy and et al...
my realest G I miss you too baba... We will link up in ABJ soon insha allah, its just a matter of few weeks... Gudmorni bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34am On Apr 30, 2016
BlizzydoDo:
Tanx all 4 yur encouragement.
Fraiser yuu don de replace mi so easily ba?
hmmmm dont fall for the tricks of rumour monger babe, I can not replace you, even if I have a million wife... You are always d iyale (first wife), nobody else can occupy dat position... Hope you are enjoying camp? Make sure you catch enof fun while it last... Goodmorni dear
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:22pm On Apr 29, 2016
I have read the comments my friends here to post on gc, I have come to d conclusion dat I dont have true friends here again... As a result of this I officially quit from all activities relating to gc nd her satelite town, I hearby switch to ghoastmode till 13th of may... See you all till den....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:19am On Apr 29, 2016
goldonome:
Morning all, its Master Gold, so gud to b in dis family.(stream 2) kaduna, ogun, river and niger.
you are welcom bro, feel free to enjoy ursef nd catch fun
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:17am On Apr 29, 2016
Honeybash:
my day going well i will be going off for a week just travelling for an official assignment missing u already*crying*
chai!!! A whole week? Infact am goin off wit u, missin u too babe, wen will u b back next week thursday I guess? Dont worry I will b waitin for u? I do hope u will b back bfor may 13. Oya stop crying dear. *draw her closer nd u my newly bought white hankerchief to clean her tears*
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:11am On Apr 29, 2016
okitaiji:
i don hear... na because ray4000 gave me plain cheque say if i can deliver honeybash for him hin go giv me anytin nd now dat i dnt finish my work wit am yesterday wit my 100million at my disposal you can take ur bae back shikena...
lol... So u won dey make my bae do scam abi, honeybash com see wetin I dey talk o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:09am On Apr 29, 2016
okitaiji:
tnx jareh... now call my abishaddy baby for me because after we hav lunch yesterday i no com see her again cos she embark on an official assignment but she suppose com back since, i no kno what is delayin her oo... *come na only call i say make u call am come oo notin more shud transpire btween u nd her*
lwkmd ooo, kai nawa for u o, u no just trust ur guy, if I call abishaddy I no go follow am discuss d reason why I call her, your own jealousy no be here o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:06am On Apr 29, 2016
barongmj:
Aie(E) boo(BU) car(KA) but it took about 2days decoding hehehe cos pronouncing d 3 vowel sound was not too easy
babe I fear u o, infact u dey decode pass dstv decoder sef
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:04am On Apr 29, 2016
Honeybash:
sweet you see i wasnt at fault it was okitiaji scaring me wit d names of ur wives BUT IS IT TRUE U AV TEN WIVES
lol... Dont mind okitaiji jare, he won use u as leverage win hin bae comot one guy hand, na why e dey cast me lyk dat... Yeh ten wifes ke? Babe my name is fraiser not solomon na, hw I go get ten wifes. Everytin na rumour o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:58am On Apr 29, 2016
Honeybash:
ok baby smiley
wao... She yaf arrived... You re welcom babe, hw is ur day goin?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 179 pages)