₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,164 members, 8,420,626 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 07:32 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:27pm On Apr 27, 2016
Honeybash:
baby dont hustle ok dat stressful ok we go enjoy mami market lol
ohhh babe datx so kind of u... I will leave d hustling now because i no fit do against ur wish.. Tanks for d care babe
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:26pm On Apr 27, 2016
Honeybash:
abeg leave my fraiser o
babe pls help me tell him o... May b na me talk sey make hin no dey caring... Hw was ur day jor beautiful angel
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:24pm On Apr 27, 2016
dejiconde:
chai yeeeeeeepaaaaah see diz bros don start again ooo, so u wan kolombi diz babe too
see my babe won put jingbo for my pocket o... Which one b kolombi again o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:23pm On Apr 27, 2016
dejiconde:
chai yeeeeeeepaaaaah see diz bros don start again ooo, so u wan kolombi diz babe too
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:20pm On Apr 27, 2016
dejiconde:
Eka bo sir soko o jepo, awon ara ile nko?
e ku ile o, awon ara ile ni kia maa ki yin, oko o je epo o, omi ni oko mu...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:17pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:
Yes o.
*** Draws him closer to the ear**
But come o, U nor go find one yarinya for here take hold body as Qutyjoice don go camp.
Our people talk say body nor be firewood o.lol.
lol... Make I pretend lyk sey I no see dis sha... U won corrupt my inlaw abi... I dey watch u o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:15pm On Apr 27, 2016
gwason:
...KD is a good place to serve especially if ur PPA is located in the southern part of kaduna..then u have no issues with flexing as social life is on the high side night clubs, bars and what hav you,,but if you are posted to the northern part of kd bros OYO na you case. did I also mentioned that cost of leaving is on the low side? well it is. embarassed...KD is a good place to serve especially if ur PPA is located in the southern part of kaduna..then u have no issues with flexing as social life is on the high side night clubs, bars and what hav you,,but if you are posted to the northern part of kd bros OYO na you case. did I also mentioned that cost of leaving is on the low side? well it is.
baba tanks for d info, I really appreciate... Na to quickly manipulate my ways to southern kaduna sure pass b dat o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:11pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:
I just dey pray make most of us 4 here fall 4 d same state/camp Nahim b say, camp go sweet die. u dey feel me abi? btw, We need more peeps for our ocean o. I believe say we plenty pass like this na.
if we all dey same camp, na to dey jolly for mami on una neck b dat o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:09pm On Apr 27, 2016
Jamesdman:
I just pity all of una wey wan go North.

Rain no dey gree fall in time for North o. The kind sun wey dey North fit fry person.

To dey march under the sun for 3weeks no be here, imagine black man wey still wan tan, he go turn blue-black. grin

BTW: Welcome Fraiser, fraze the good lord you're here, you go carry me go Spintixy bar tonight oooo.
I don dey hear about dat north sun trutru o.... Na to buy big umbrella if I dey go o, btw I don dey spixy shop now, com meet me for dia shapally make we dey flex dey go
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:06pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:
Lol...noooo no be me o...na fraiser o
wetin I do again o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:04pm On Apr 27, 2016
GROOOVE:
villagegoat as usual i sight u....

Fraiser baba hw d trip nw, i been hear say pirates kidnap u for sea

oyehomie Edo state? Beta call ur babe break up with am b4 she come back with belle....our boys no dey dull

good morning my pple......

Wait!...........Sun don comot o, make i go brush teeth.......
AFTERNOON EVERYONE
lol... D trip make sense o... No mind dos pirates o, den no know sey na me bfor dem start to dey show demsef, wen dey discover sey na me, den just calm down nd pay homage.... As per my sis cutyjoice I trust her die, notin lyk belle, she no fit chop my inlaw eyes within just two weeks... E no fit happen
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:56pm On Apr 27, 2016
My first land... Dedicated to all the stream 2 peeps
IghravweIG:
3 gbosa for u jare.
U sabi the film. grin
notin do u baba...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:43pm On Apr 27, 2016
hardiodun:
Chai, Fraiser don show face ooo, d oko gbogbo obinrin in the the land of GC....any other cassanova is a counterfeit... lol #Runs away#
*runs after in a yemi my lover style shouting babe pls dont go pls dont go* hardiodun ayaf missed you, I purposely told nysc to give me stream 2 because of u because I dont want u to walk alone... Babe will you walk wit me? because u will never walk alone...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:19pm On Apr 27, 2016
eaglevision:
hmmmm! i go camp for KD,come redeploy come lag,i go redeploy on marriage grounds,just got married to JESUS last week saturday lol
lol... U got married to Jesus? You wey I never here sey u don divorce alomo nd paraga dey get married to Jesus, just dey deceiving ursef ok...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:16pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:
Villagers of Golden City...hw una dey ooooo..lol....hw is d waiting going....i had to drop ma babe in Edo camp...reason av nt been around.......hope av nt missd too much
my inlaw you do well tanks for ensuring the safety of my cute sis... I go reduce d money u go pay as pride price...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:13pm On Apr 27, 2016
Oyehomie:
Lol...inlaw inlaw...finally u came in....ve bn expectin u though...u re welcm bro.....it's jst days to go...
lol... My beautiful inlaw I have arrived o... D jouney was hectic bur to God be d glory.... Hope u re hearing from my cute sister your wife? Tanks for holding the grand here
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:08pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:
Lol. No o dearie.
On behalf of Frasier n Eaglevision.
I say we can't fit vex o.
thanks baba... Vexing for fine gal is a taboo is my family... I no fit vex laye never... Btw I greet you all my people especially the fyn fyn gals of dis city, hw una day went?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 3:04pm On Apr 27, 2016
Honeybash:
ashewo lol oya start hustling o i choose kaduna funny u
lol... Babe ur wish is my comand, i don start d hustling already, na where I dey carry headpan I dey now, infact I carry headpan for head com carry two blocks for hand, one on d left hand nd one on d right hand so dat u go know hw d hustle serious reach. I must get money buy kulu for u for mami by force by fire... Btw hw ur day dey go na...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:57pm On Apr 27, 2016
Rosey33:
fraiser have show for here o...welcome boss
your head dey dia jare fyn gal, hope u av been enjoyin d serenity of d seren environment of dis city... Togeda we shall make it happen...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:53pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:
Abi na.
dat kind wan when the UNDERTAKER dey do for WWE.
In fact, after I don give the person that undertaker RIP, I go come smack am with dat Randy Orton knockout.
Nahim be FATALITY for mortal kombat.
lol.... Mortality, fatality nd brutality... I go combine all of dem give person.... I go come top am wit snake nd monkey shadow stunt...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:50pm On Apr 27, 2016
CandiceJay:
Lord have mercies, the noise makerz have arrived... Fraiser, eaglevision, ighravwelG nd d likes. D solemn state of this community is at risk.




Is joke i is o, una should not vex abeg
lolllll.... Tank God sey u sabi person... Iwo dayanmo... Me no dey solemnity o, na bubblin bubblin b my identity, more over king wey no get queen na useless king o, you go b my queen for dis city?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:47pm On Apr 27, 2016
iamdynamite:
lol i cant wait abeg.......before dem turn to lie lie person
lol... E go soon reach
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:44pm On Apr 27, 2016
giftiebrown:
hahaha, abeg if u catch am, mk u kee am x2...Bt honestly, i dey kul wit d stream2...my prayer b say mk ds HEAT don stop bfr May 21st
lol... Na for inside raining season our camp for put o, rain go beat segesege for our body...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 2:42pm On Apr 27, 2016
Sunnepa17:
Ooshe jarey bu nah ♍ƺ feel yhu pass ooo. Letz kip on rollin.
i dey tell u, notin do us
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:22pm On Apr 27, 2016
nathoneal:
No ne small 3 in one journey ooh...welcome brother Fraiser, we have been expecting you like forever.
baba tanks... I really appreciate.... U re too much
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:18pm On Apr 27, 2016
giftiebrown:
lol. na dem dey console me 4 here, e b lyk say na dem tell nysc to throw me fr stream2
lol... Me too i wonder who tell nysc to put me for stream2 o, if i shud get d person en, na rip for him o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:16pm On Apr 27, 2016
Sunnepa17:
Welcum padi mi..nice 2 yhu here.
Se oko o je epo?
sunnepa ore mi owon, I feel u plenty plenty bro, tanks for holdin d grand here... U re too much bro
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:13pm On Apr 27, 2016
IghravweIG:
Fraiser Baba.
Only u, see escort.
Anyways, I personally welcome u to Ocean2.
the Hamlet of Golden city.
*** Barman abeg give my padi 3 bottles of Origin make e take soft**
lol... My distinguished senator your head dey dia jor, baba na convoy nd entorage tinx o, tanks for d bottles... Chillin wit dem already
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:07pm On Apr 27, 2016
ray4000:
The National Youth Service Corps
(NYSC) wishes to inform all
prospective Batch A 2016 stream ii
corps members that they can start to
print their call-up letters starting
from May 13, 2016 to May 21, 2016.
baba tanks for d nerve pacifying info, bur we go appreciate if u fit give us d source
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:05pm On Apr 27, 2016
iamdynamite:
we dont have a choice here,,,,,,,,,just that my dad just they look me with one kain eye......he no just fit talk niiiiiiii...lol
lol... I don sabi dat kyn look, d luk wey dem go dey use d syd of d eye look, no worry, may 21 go soon arrived, hin go dey luk u wit better eyes again
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:03pm On Apr 27, 2016
giftiebrown:
na from JOS ooo...I did dat fr 5yrs..I try abi
chai from jos to futa, every session? Baba u over try sef, u b man...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:01pm On Apr 27, 2016
eaglevision:
bros all is well jare!
Fraiser i love to see u bro,bt na lag i dae go o,kaduna bawo lol,meanwhile all d states will hold stream2 camp nw,seems u want kaduna?
no be sey I too like KD lyk dat o, bur seriously I won comot dis southwest make I go experience other culture meanwhile I no fit wait to see u too.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 179 pages)