₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,154 members, 8,420,592 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 06:10 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:14pm On Apr 28, 2016
Lyndalyn55:
. I go love ooooo
lol
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:13pm On Apr 28, 2016
okitaiji:
hmmm u never know fraiser well yet o *whisper to ur ear* u wil be his concumbine because he has 10wives at GC city, if them catch u eeh ur name na sorry because all of them are military trained. just ask me to give u a gentle guy in this village. i hope u slept well
chai see okitaiji wey I be dey tink sey hin dey one of my realest G for dis village, na hin won dey incite my babe against me so... Friend no dey again o... I trust my houneybash nobody fit poison her mind...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:09pm On Apr 28, 2016
Aieboocaar:
haba! babe its not fair o... besides fraiser say em no dey like chop plantain say na dodo em like
ehhhhh see lie o, na wen I tell u dat one, na anytin honeybash cook for me i dey lyk o, because she knows my favourites already...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 1:04pm On Apr 28, 2016
okitaiji:
Ah so u are suportin fraiser to toast honeybash again after the battalion he gather in GC city? hmm thats means no hope for pple like u that are single here. bless u too
lol... Giftiebrown na my person... Just leave am enof babe dey for am for dis village... Na my inlaw establish dis village so i get mouth plenty plenty...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:59pm On Apr 28, 2016
VillageGOAT:
welcome brother, i heard you travelled to china? I hope you bought those chinese chewing gum for us, the name of the chewing gum is ''chowtaumomo tako'', it helps to fight kungfu with those evil spirit inside one's dreams...

Welcome back
lol... VillageGoat tank u plenty, ur head dey dia, I buy dem come plenty plenty, una go shew tire...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:57pm On Apr 28, 2016
Honeybash:
lol i no put your own na fraiser own dey
i trust u babe... Datx why u re a darling. Wao wot a delicious meal... I will come for more tomoro.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:55pm On Apr 28, 2016
VillageGoat nice one, dos two hillarious jokes almost got my ribs cracked, u do well bro...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:50pm On Apr 28, 2016
Aieboocaar:
no mind dat fraiser of a boy, em dey mess up too much!... by d time i carry em mata go table for my grandpapa shrine em go know say boys dey para grin
shrine ke? Baba abeg o e never reach dat level o, no forget sey na ur boi i be o... Me i no fit cross my seniors lane o...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:41pm On Apr 28, 2016
CandiceJay:
Special good morning to all my wonderful sisters. Lets have fun today
oya make I shapally go do transgendered surgery so dat I go partake in dis special gudmorni meant for sis alone, hw has been ur day cutie?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:37pm On Apr 28, 2016
giftiebrown:
Lol...Fraiser na Jega...D fear of Jega is d beginning of wisdom fr Orubebe
lol... Well said baba... Infact u re just too much...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:37pm On Apr 28, 2016
abishaddy:
Morning y'all, I hope we al had a peaceful nite rest n woke up well.
sup shaddy mama, wot a lovely name... Pls can I com nd chill a little under ur comfortable shade, d heat in d village is damn too much... I need som cool breeze under ur shade dear... Btw hw has been ur day?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:34pm On Apr 28, 2016
IghravweIG:
Good morning my beautiful people of Golden city hamlet.
Special shout out to all the pretty ladies in the house:
Barongmj, Honeybash, CandiceJay Lyndalyn55
e tal. Hope ya'll had a pleasant night?
Mr Kbs466, Me never see ur brake light o.
How body na?
Oyehomie, How ur side.
Baba Fraiser, I greet u o.
Ogas dem Groove, Jamesdman, Villagegoat, Eaglevision, Aieboocaar, iamdynamite, undisputedk and the rest ogas dem, I troway salute o.
my senator... I dey greet u plenty plenty too, hw ur day dey go?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:32pm On Apr 28, 2016
Brosjay3:
We suppose do orubebe for am.
lol... For here I get orubebe size for hand o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:30pm On Apr 28, 2016
Aieboocaar:
Goodmorning boss!
i just dey 1 corner dey observe as u wan gather all d babez to urself, my brother is it gud? abeg try dey let d national cake go round grin
lwkmd oboi see conspiracy theory o wen I never even start una don dey protest... If I come start nko una go just tell anty spam bot make hin pursue me comot dis village finall, wait o na dis our fyn babes u dey refer to as national cake ba? Nawa for u o, d babes am seeing here are angels on earth o, dey re not cake, oya fing ur cake go mr biggs
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:26pm On Apr 28, 2016
giftiebrown:
haha!!! u welcum dear...Lafta is d bst medicine fr headache...Fraiser get a very big lafta pharmacy...I jus gv u 1 dosage frm his pharmacy...
lol... I don expand d tin comot lafta pharmacy o, its now lafter pharmaceutical industry, I now manufacture lafta nd put it on face of beautiful angels lyk honeybash...wot responsibility can b more makesense dan dat...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:22pm On Apr 28, 2016
Honeybash:
you guys r great (my fraiser,groove,okitiaji,giftiebrown) thanks good morning love yall
my honeybash u re such an awsome bae, I love u too
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:20pm On Apr 28, 2016
giftiebrown:
lol..so automaticaly thse dat didnt get d sms atall wil b exempted frm servce...hehrhe. .Rumour create fear, panic...Na dem gt dier mouth...nxt tym wen u hear such rumour, as it enters thru 1 ear, let it go out thru d othr ear ASAP...Na NYSC i blame sha 4not being organised...no nid fr panic dear, Fraiser omo DG gat ur bk...
yea well said my G, infact I just call my uncle who is d senior special assistant to d special adviser of personal assistant of DG nd he has assured me dat no shaking for stream2, he also told me honeybash will b givin royal treatment in camp due to d fact dat she is a queen...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:16pm On Apr 28, 2016
Honeybash:
lol fraiser na very good bahd guy
lolx... Very goog badt guy... U made me remember dat song... U re such a darling
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:13pm On Apr 28, 2016
Honeybash:
abeg leave my baby ooo lol
lol... Beauty cutie dont mind dem jor... Dey can not fit put assunder... dey can only watch us living our life togeda... Dat is why u are destine to b mine for ever...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:09pm On Apr 28, 2016
Honeybash:
tell him o lol
yes babe... Make hin dey hear am welwel...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:08pm On Apr 28, 2016
Honeybash:
yes sweet and urs but woke up wit fear cos one of my frnd cald to tel me if date is not in my msg to print cul dat i am not in streamii imagine having headache now waking up to rumour
my sweetie potatoe, u dont need to panic, mine does not contain date for printin CUL too, and am very sure nysc has not introduced stream3 so by may 21 we sha obey d clarion call, dis will definitely b rumour but just ignore dem nd keep d hope alive... Hw has been ur day dearie hope u re not feeling d cold am feelin here because its been raining since morni...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:03pm On Apr 28, 2016
giftiebrown:
If yu want honeybash, cum nd collect her, Jah bless..#LeaveHoneybash4Fraiser...
naso bawx, u too much
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 12:03pm On Apr 28, 2016
giftiebrown:
Fraiser na sharp badt guy, Futarians no dey carry last...I gat ur bk Fraiserbash...Gd mrning y'all...
baba ur head too dey dia, datx how we roll, tanks for holding d back of ur broda... Fraiserbash is trending....
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:45am On Apr 28, 2016
okitaiji:
we no go gree oh... we no go gree... fraiser no go toast honeybash we no go gree... lol
lol... Honeybash babe com nd see peaceful protest o, our luv is bcomin popular as we don dey make headlines for news paper... Dont be distracted by d protest babe... Den no fit put asunder
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:16am On Apr 28, 2016
A very Gudmorni to all my fellow villagers of GC annex, hw was our nyt... I wish everyone of us great day ahead...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:14am On Apr 28, 2016
GROOOVE:
ahhh!!!! Na so fraiser take use one day thief honeybash wey all NLers done dey reason toast. Omoh we no go gree....come join quene
lol... Groove me no dey follow dat protocol o, honeybash don b woman of my drimx ryt from GC, wen I see am for dis city, my mind just tell me sey dis place will b d ryt place to play our solemn luv base on d serene environment wey dis place b, na una go queue for my back o... Fraiser always take d lead u know...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:05am On Apr 28, 2016
Honeybash:
u so funny lol
funny? Chai I don dey blush already, dat is d only qualty I inherited from my grandfather putin smiles on d face of beautiful babes lyk u, gudmorni dearest, hope your nyt was beautiful d way it used to be?...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 7:00am On Apr 28, 2016
okitaiji:
fraiser welcome to GC satelite town, hope u land successfully... so u were jst d come u don grab babe now now? hmm bad boy na bad boy lol
lol... Okitaiji my man... Gud to see my person here, notin do u datx how we roll... You know without software, hardware can not fit survive o
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:58am On Apr 28, 2016
Aieboocaar:
i greet u brotherly!.. hows d ministry na?
I greet u too my man... Ministry is movin nd movin well
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 6:57am On Apr 28, 2016
slimfit2:
Oh boy c bad futa guys...I hail una..
From jadesola to jibowu extension.. Issokay!
oh boi anoda futarian in d buiding.... Wetin dey sup na my G
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:42am On Apr 28, 2016
wittyemi:
On this very long queue looking around and wishing It's all GC crew doing their reg,with LogoDWhiz in front as d number 1 man.

Wish I could sight Fraiser helping people around him lighten up with his humorous n free spirited nature.

I wish Fraih was on this same queue just to talk peace into the head of this Soldier guy wey just dey ginger unnecessarily.

Wish I could sight Rukkyola carrying her triplets,busy looking for a way to hide herself from this blood sucking sun.

I wish Abbeyunique2 was standing right behind me and Jubrealguy in front of me complaining of the long queue and making serious resolution of going to a paraga joint to unwind immediately after the reg.(but I can already sight Alomo in their back pockets)

I wish I could sight Oyehomie and Qutyjoice forming n displaying their lovey lovey on d queue 4 real.(As GC's best couple).

I wish Crobboy was here as the main speaker in the midst of these otondos complaining of the dis-organisation of Nysc operations and other matters arising.

I wish iambibi was here looking all beautiful and offering us scrumptious fruit salad wey make brain.

I wish I could write down all my wishes and mentioning all GC members moniker..

Lastly, I wish this queue can be over in five (5) mins. *whew**.

I miss GC and her crew (That's YOU reading this.
well said baba... nice one.. I wish I cud b dia too... I guess u must have registered nd settled by now... Gudmornin my G
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 8:31pm On Apr 27, 2016
giftiebrown:
and also dedicated to ex Jibowu hostel patronisers
lol... See dis my friend is an authentic futarian o... I dey feel u jor

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 179 pages)