₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,164 members, 8,420,632 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 07:40 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:58am On Apr 27, 2016
Honeybash:
i trust you we go rock dis city too but wait wic bash u wan add to ur name u b thief lol na dat bash gangan b my surname so u no fraiserbash
lol... See dis fyn babe o, I fit vex go change my surname because of u o, no just try me. Infact as u don talk am lyk dis I don sabi ur surname, just dey check news paper as from tomoro, u will see change of name, formerl: Michael fraiser... Now: Bash fraiser. Shey u too choose kaduna? So dat I go fit go hustle welwel gada money wey I go fit use by zobo for u for kaduna.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:37am On Apr 27, 2016
giftiebrown:
lol u want flex kd, d way u flex solab suite fr futa abi...enof flexing dey k.D city jhus b carefl sha esp. at nite
chisus u be futarian, chai I don see my ppo ooo, na from kd u dey come futa?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:35am On Apr 27, 2016
iamdynamite:
i just they oooooooo......nysc dull me no be small
baba no b only u o, d tin enter my bone marrrow, bur e don happen, na to move on b d next tin
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:32am On Apr 27, 2016
eaglevision:
padi mi of life, fraiser lee i see u bro.
whats happening now?
eagle my eagle notin much o, na to com dey jolly for dis place sure pass o, i can see most of us here are goin to kaduna... Hw ur end na
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:29am On Apr 27, 2016
Honeybash:
welkum sweet let make dis place hme
tanks babe, I yaf comed, we go bubble dis place togeda, guys abeg make una ginger up, lets catch enough fun bfor may 21, I dont lyk dull envirounment. Honeybash I lyk ur name o, make me sef go change my name to fraiserbash...
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:25am On Apr 27, 2016
gwason:
welcome to KD bro, that's my state of resistance as a matter of fact my area to kd camp is N70..but I belong to stream 2 though
tanks baba... I will realy luv to serve in KD, hw social nd nyt life for kd, d environment give room for flexing?
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 11:23am On Apr 27, 2016
Brosjay3:
Welcome bro, how's your twin sis, fraih?
tanks baba, my twinnie currently undergoin registration at sagamu camp.
NYSCRe: NYSC Batch A 2016 Stream 2 Corp Members by Fraiser(m): 10:42am On Apr 27, 2016
Finally after a long journey from from goldencity by air...by rail...nd by sea... I have arrived... Royal greetings to all my stream2 brothers nd sisters.... States choosing are kaduna, abuja, enugu, lagos in that order... Saw kaduna in the leaked CUL... I still remain your boy Fraiser...
Cc
oyehomie, kbs468, Armynu, ighravweIG, sunnepa17, jubrealguy, eaglevision, Marvluv, VillageGoat, okitaiji, candicejay, lyndalyn55, nathoneal, GROOVE, Honeybash, skydweller, olasum, daudae1, dejiconde, aleora, phykel, sammiel, aieboocaar, ukjerrry, teemakagu, iamdynamite, jamesdman, bikinigurl, deeaka, memphisdepay, cynthiaezebaby, rosey33, tiwaladeboo, fkhalifa, gammarays, hernyola, ladycomfort, blessedgal, barongmj, sydneyboss, jico87, hardiodun, rockman etc etc
If you no see your monicker abeg no vex for your boi o, I hope to be familiar with all the monickers in due time, dis is just the few ones have been familiar with either in one way or d other. Our time we come soon, we will get their nd we will take over. I rep everyone... One love...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:18pm On Apr 26, 2016
sirguy542:
I no fit again.. her husbands go kill me..
the husband tinx wey u dey talk serious lyk dat ni?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:14pm On Apr 26, 2016
jubrealguy:
asin....... sirguy542 na weyrey.....lol, which one be kolombi
no mind am jare, he come dey use kolombi for my own sugar mama...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:28am On Apr 26, 2016
jubrealguy:
lmao
lol... You sef dey laff...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:27am On Apr 26, 2016
sirguy542:
I just wan let you know now that she has not entered camp..Start now to caution her.
lol... Tanks my guy, I go dey caution her welwel, abeg help me to dey caution her too.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:24am On Apr 26, 2016
LogoDWhiz:
Chai. U too sharp.
Nice title. cheesy
lol... No b small somtin o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:23pm On Apr 25, 2016
sirguy542:
plenty guys don kolombi her for our whatsapp group chat even me no get level for where she dey now..she don get two husbands already and many guys are still toasting her..
nawa oo, why u com give me dis kyn bad news na?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:38pm On Apr 25, 2016
sirguy542:
Na osun state tins oh! My side dey kul just that light no dey for like one week now..
na every where o, light no dey naija again... Abeg help me take care of spixytinxy my sugar mummy for osun o...
NYSCRe: A16 Enugu Corpers by Fraiser(m): 5:32pm On Apr 25, 2016
CROBBOY:
My greatest chief, thank you Boss. I have been too busy with preparations and arragnments about Enugu that I hadly have time to sit and type for 10 minutes.

I still owe so much to Golden City and its citizens. once I am a little settled, I will come and do what is required of me.

Greetings to you all with so much love.
cc:
LogoDWhiz
Kbs468
DTOBS
Fraih
Amodu
Fraiser or Fraiser2
Oyehomie
Jubrealguy
Spixytinxy
IghravweIG
eaglevision
Qutyjoice
iambibi
Abbeyunique2
Rukkyola
Brimmie
Johndanny
and all our wonderful GC Citizens
crobboy notin do you brother, I wish you as well as other enugu korpas journey mercy nd devine protection as you embark on your journey to Enugu state.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:26pm On Apr 25, 2016
sirguy542:
pa fraiser how u dey?
sirguy na lowkey tinx for here o, hw ur syd na, na which state u dey go?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:24pm On Apr 25, 2016
DTOBS:
My people,My people...
We re still at the Totalling filling station here in Iwo road,Ibadan.
The organiser of the #straight2camp bus is on his way from Lagos.
We've gotten some buses already but not all state arranged for re here.
Only Jigiwa/Kaduna bus has gone while others are waiting for the loading.
Thanks!
I wish them journey mercy...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:18pm On Apr 25, 2016
Rukkyola:
Lol! Uncle Abbey. Serious hunger dey worry me o. Dem lock me 4 outside. No key to enter inside house. U get spare key ni?
spare key dey my hand... Oya come collect...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:16pm On Apr 25, 2016
Abbeyunique2:
Kilode ti on dab bi ti omo ondo?? dont worry nigga, we gather dey nah ni. jubrealguy ti mu aja 1, emi ti mu 2, oya you take aja 4.
lol... Aja mi maa gbera ni may 21...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:15pm On Apr 25, 2016
LogoDWhiz:
Lol. I understand bro.
That place seem like a whole different setup. Anytime I enter there I always see different faces.


I wish so too. But then, that's life.
naso baba... I call dat place a strange land wit strange faces...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:14pm On Apr 25, 2016
DTOBS:
*now you wanna make me cry*....

It is well brother!!!!
Shey you go follow Me go benue
lol... It will be a great pleasure... I know we will surely see someday...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:11pm On Apr 25, 2016
justified10:
not too bad..which state?
stream2 CUL not out yet baba...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:27pm On Apr 25, 2016
justified10:
congratulations to every Golden citizens on your mobilization...

this is coming late tho..

if anyone needs help on accommodation or whatever in Ibadan, such person can contact me...I might just be of help ...

cc

logodwhiz

crobboy

dtobs

amodu

fraih

katerine7

spixytinxy

fraiser

rukkyola (abeg where dem throw u go)

and all..
Justified hw far na, longest tym, your boi still dey here o, stream2 tinx lo ba de o.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:23pm On Apr 25, 2016
LogoDWhiz:
Na everywhere u wan go baba cheesy
lwkmd... Pressy seriously I just wish I could devide my self nd serve in d states PPA all my friends here will serve, I will miss everybody. Wot pains me most is that most of d names here dat am already familiar wit whom I which to be in d same camp wit are already in stream 1, those names am seeing in stream 2 are kinda strange.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:50am On Apr 25, 2016
VillageGoat I see you, datx a job weldone, dat your no two hillarious quote no be here o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:43am On Apr 25, 2016
ABB1:
Brother mi am good na preparation get me now, where were you posted too? I miss you and my guy fraiser
I am missing you too my guy dont worry we go still connect, I hope dey give me Abuja eventually
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:39am On Apr 25, 2016
Honeybash:
yea sweet but not kaduna ooo smiley
lol... No probs den... Any where you are posted, I see us matching togeda
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:35am On Apr 25, 2016
dejiconde:
no shaking I dey wiv u gidigba like pillar
naso... Your head dey dia jor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53am On Apr 25, 2016
dejiconde:
nah stream2 oo.... Kwara, Ekiti, kaduna, edo
no shakin baba, we go run tinx togeda for kaduna...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:52am On Apr 25, 2016
DTOBS:
Aiit oooo...me na today oooo. Joining the bus from IB.

Ighravweig: it is well my brother...

Fraiser: I sight you bro.

Fraih: you offend me oooo,so you re this beautiful and you come silent am! Hmmmm...it's well, fraiser ur sister pretty no be small ooo.don't ask me how I get to know.

Villagegoat: aiit brother, keep the good work going. I will soon be relieved of some things now. Very soon.
DTOBS hw far you? Gudmorni... For your information my twinnie is a small goddes o, as beautiful as an angel... Bur hw u take know?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:50am On Apr 25, 2016
Honeybash:
haaa fraiser wetin i do you y kaduna early morning phophecy My nyt was great nd urs
because I see you in my dreams matching with me in kaduna... My nyt was awsome... Dont worry ok, irrespective of the state we find ourselves, we shal have reasons to give glory to the lord

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 179 pages)