₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,164 members, 8,420,632 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 07:40 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:04pm On Apr 22, 2016
DTOBS:
Abi ooo....No work, Yes allawee tins for them ooo
wait o, I no understand dis issue of allawee wey una dey talk o, no be may allawee den go pay all of us for camp ni?
Cc
LogoDwhiz
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:58pm On Apr 22, 2016
Oyehomie:
Wat shu i do now....those guys re enjoying themselves alredi.....i centered there now nd i saw ''joy'' their writings...closing it will be soo mean to dem...but me tryin to alredi....
dat will really be a tough decision, I advise you seak their opinion first.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:55pm On Apr 22, 2016
Rukkyola:
If I hear sey ur wife no comot. Na 4 Femi cafe I jam her self.
femi kor fewon ni... My wife dey here jor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:54pm On Apr 22, 2016
SMartins1:
that's the spirit man...keep it burning!!!
naso baba
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:18pm On Apr 22, 2016
Rukkyola:
Blizzydodo, I saw u 2day @ Moda cyber cafe. Was n haste so I couldn't say hello. U were n black & white top.
I liehuh
na lie jor, my wife never comot my house since morni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:14pm On Apr 22, 2016
iambibi:
lolz.... C him!!.. Like say u fit flog peson. tongue
see you, na who tell you say I no fit flog, just try me make u know d original sweet taste of koboko.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:11pm On Apr 22, 2016
DTOBS:
O Boy, see how everywhere come silent....

Where una go ooooo.




Stream11 member, we need you all to keep this city alive.
Eaglevision, kbs468, oyehomie, Armynu, fraiser etc please you guys should not leave now
baba I dey here, no shakin for me...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:02pm On Apr 22, 2016
Oyehomie:
Alryt...it is well.....no matter hw far we've gone, we can always come bk...trust me.....if u won't accept to be d pressy ova dat village, it can always be shut down.....seriously.... I am soo soi...neva tot dat deep.....
oyehomie I will like to also make my opinion known, the truth is that it would have been better if we remain in GC, I saw it when you brought the idear of opening another thread for stream2 but I could not comment because I was still under ban then. GC is the thread that join A16 PCMs together, It would be difficult for stream1 PCMs to keep up with us and share their camp experience with us at their leisure time if we are in another obscure city. Like me personally I can not afford to leave GC and I find it difficult to navigate between threads in nairand. I do come to NL not for other reasons but for GC. I have over 3900 posts in NL out of that I dont think I can have up to ten post that I made outside GC, I cant even remember if I have made comment on another thread before. That is why I find it difficult to visit that thread and Post or comment on a post. In the spirit of patriotism, loyalty to our stream1 peeps and the zeal not not to break the bond of friendship between us, I will prefer we regroup ourselves in GC. This is my humble opinion.
Cc
LogoDwhiz, KBS468, oyehomie, eaglevision, jubrealguy, abbeyunique2, prindu, sunnepa17, Armynu, VillageGOAT, DTOBS, crobboy, GROOVE, all concern citizens...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:34pm On Apr 22, 2016
iambibi:
. I dont want to go to camp again.... They should allow me camp in GCcrycry
lol... Dont worry I will be d camp commandant.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:30pm On Apr 22, 2016
VillageGOAT:
chai, no wahala, when buhari don finish the railway line from lagos to calabar, maybe you go enter am go meet your sweetheart for calabar cheesy she go dey wait for you to come.
yes oooo, d lagos-calaba coaster rail way will make my journey to blizzydoDo luxurious, my babe will be preparing grand for my arrival come may21.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:25pm On Apr 22, 2016
BlizzydoDo:
Lols, dnt worry darling I go still de here
I believe you my angel
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:22pm On Apr 22, 2016
SMartins1:
May almighty God grant us the patience to wait...Amen
Amen o... We no get choice dan to wait... Reality finally catchup wit us
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:20pm On Apr 22, 2016
eaglevision:
babaooooo.dem no wan seperate us ni,we go still dae rock here together
I dey tell u, we are padi for life
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:17pm On Apr 22, 2016
VillageGOAT:
Fraiser na aunty spam bot ban you before?
na since tuesday o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:16pm On Apr 22, 2016
VillageGOAT:
Fraiser what about your wife, she don go to?
blizzydoDo don leave her husband go crossriver o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:14pm On Apr 22, 2016
eaglevision:
which one b fraiser2 lol. i dn shout free fraiser tire,u opened anoda akkant?
I open am wen den no gree free me o, bur den don hear your plea now, den don release your boi o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:07pm On Apr 22, 2016
Finally fraiser has been released from NL kuje...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:06pm On Apr 22, 2016
Finally fraiser have been released from NL kuje...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:04pm On Apr 22, 2016
VillageGOAT:
Fraiser your name and the others have been added already, countdown continues tommorrow
tanks man... Thumbs up
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:10pm On Apr 19, 2016
iambibi:
..LMAO Fraiser na by force to color your work?? undecided
lol... No b my fault o... I won do am colourful in d spirit of award nyt o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:08pm On Apr 19, 2016
LogoDWhiz:
Baba. I find it hard to do it on my bb. Opera mini browser to be precise it gives me problems. It duplicates the post.

I use the default browser if I am to do something of such on my bb.

But I prefer to use Android. I use google chrome or I use my Pc

You can highligt the post u want to be coloured, select the colour u want from the menu at the top of the post. And that's all
you are too much pressy.... tanks
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01pm On Apr 19, 2016
goodgirl247:
lol, ur illitracy shows through.... The only animal u learnt in uni was rat', aha, after the lassa fever outbreak in ur house, well u scruffy fli infected mongrel I dont need to abuse u or say much, but im highly impressed, u just showed me the height of ur stupidity, abusing a girl, lol, atleast none of ur counterparts grew the balls to do so, fraiser or whatever u call urself go do something worthwhile with ur life apart from being a professional frigde repairer, it will do u good and remember to change those stinking boxers ur putting on, it smells though nairaland. And i know the other bees will come humming at me with insults, loooooooool! Heh, alot of villagers in here, nysc has got alot of drilling to do, i hope the drills affect ur brain in someway. And to the girls supporting this local boys, hahaha......... The only word i have for u is 'yugnwyuernhfjnfm'
thank you thank you... I no get your tym dis nyt I get more important tin to do dan to dey trade words wit dog suffering from rabbies... I will tell our doctors to attend to u wit a very potent rabies drug so dat u dont bite everybody here... For ur information am cohostin award nyt wit iambibi... You are free to com to d hall because we will need a dog to eat d bones dat will fall from d tables... See uuuuu *winks*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:39pm On Apr 19, 2016
pinupjoe:
The pages keep increasing- I scroll thru hoping to see pics of a CUL or info- yet all I see is.......
Y'all should try tone it down a notch #my2Cents
why u never upload your own CUL? Talk na... I no sabi d servant wey u put for here wey go dey upload CUL for you, you no like callup news paper
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:26pm On Apr 19, 2016
Rukkyola:
Fraiser, so show dey dis night & u didn't inform me. Deariz God o
rukkyola no vex o... I been dey tink sey u don see d announcement for TV ni o, na dis nyt b d award nyt... Abeg u go help join us do MC o... MC rukky because d work dis nyt go plenty... Btw e b lyk sey sombody won set us up for city dis nyt... Den don go open border for janduku make dem com dabaru our party, I dey see one goodgirl nd lastborn dey brandish cutlass everywia... Abeg shapally help us call police o make dem com bundle dem comot here...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:09pm On Apr 19, 2016
MC iambibi guest don dey arrive o, hope the list of d pple wey go dey high table don dey ur hand, mehn see suit nd coat everywhere... Guys lookin dapper tonyt, oboi see hot gown, na suicide mission dis babes won give our guys tonyt o... Babes just squeeze curves for inside gown... Hope dis gowns no go vex tear sha because d way dis babes force dis tinx for inside no b here o.. Yea I can see d tables saturated wit botus... Plenty champagne on d hightable... See henessy everywhere... Kai bois go use redlabel wash hand dis nyt mehn... DJ qutyjoice hope gbedu don set? Oya make I go test d mic... Hello tutu, hello tuehtueh... Yea e don dey sound wella... Make I shapally go tell dis ushers make dem dey arrange guest ontop dia seat...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:53pm On Apr 19, 2016
CROBBOY wots happenin I have been seeing you peepin since a very long time... Oya com out nd talk jor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:23pm On Apr 19, 2016
ABB1:
All na the quest of being like you ni ooo... me feel you pass
wagbayi padimi...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:20pm On Apr 19, 2016
daudae1:
Breaking News!!!!!!!!!ApRIL 27th now Official!!!!!!!!!! I cant bliv iam Dancing...wow!
baba never finish d dance o... Party dey city tonyt...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:13pm On Apr 19, 2016
Abbeyunique2:
Well for the award night, i'm wearing my polo trouser, alexander mcqueen shirt, loubitin shoe, RC wristwatch, and my coat of many colours. Hope we wont see any "back 2 back was a hit tonight"
cc fraiser and jubrealguy
lmao... Oboi dat one no fit happen o...God go take contro... Oboi d way u won gadgeup enter dis dinner... Make anoda man wife no com dey trip for u o...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:07pm On Apr 19, 2016
Kbs468:
Anyone of the effect you desired, just ensure that ur cursor is in-between it

Eg

|=cursor [\b]

For making it [b]BOLD


However, most browsers would require you to edit either by highlighting and cutting or by deleting the repetition caused by that effect you desired, else you will continue to see a repetitive display when you click on the submit button
alryt kbs tanks
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:56pm On Apr 19, 2016
jubrealguy:
ds is for ma real G ABB1, ur head is there brother abi oo Mr. Jonathan
I dey feel dat guy too...

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 179 pages)