₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,307 members, 8,421,253 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 06:19 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:47pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
I tire for you ooooo.... na to just take to fate jejely, make I go register for one Barber's shop. na to learn barbing e remain
I dey tell u, me sef won go learn hair dresser now.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:43pm On Mar 19, 2016
CaptainKool15:
In my own humble opinion, the Nysc should kuku allow both streams to go on April 27...
Also, it will be better if someone can write to them and make our complain official..

#A16standswithApril
#A16SaysNo
baba na u talk better tin o, everybody dey para for april27 den don forget sey som pple go still dey stream two. Make everybody dey go wit stream1 jeje, because if den mistakenly put me for stream2 na dat tym den go see my red eyes o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:38pm On Mar 19, 2016
Abbeyunique2:
I'm looking out for my wife ni, i no wan make dem nairaland bullies troll her. you knw say boys are not smiling
lol... Baba na tru o, dis one wey bois dey vex for nysc, if dia mind com later com down, of which na hin go still b d case, den go vex com dey snatch wife wey dem go take keep company till april 27 ni o dat will b if nysc no still change am, u better hold ur wife tyt o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:32pm On Mar 19, 2016
Rukkyola:
U unko? No b dsame thing we b. No b almost all d girls 4 dis city u don toast. Abeg lemme o
kai leave dat tin, na man I be na, u na woman, no b d same right we get for dat kyn matter na. Se o ti gbagbe ni, mo le laya pupo ko si n to buru, tobirin ba loko meji odashewo, tobirin ba loko meji illegal ni.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:28pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Lolz...haba Farrrrrrrr from dat....
u sure? If one hausa guy enter dis city now, no b language una go take finish everytin wey my friend go dey tink sey na family matter una dey discuss
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:23pm On Mar 19, 2016
Abbeyunique2:
this thing wey u dey use joke dey pain person
baba nobody wey dis tin no pain o, bur if we put am for mind com dey sad upandan, e go do us more harm dan gud.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:22pm On Mar 19, 2016
Abbeyunique2:
this thing wey u dey use joke dey pain person
baba nobody wey dis tin no pain o, bur if we put am for mind com dey sad upandan, e go do us more am dan gud.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:18pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
Evry single date picked 4 orientation camp was a hit back 2 back from march 2 to march30 to april 1..... April 27 ti take over
lol... My advice b sey make everybody dey prepare for d worst o, dat is october/november because as tinx dey go lyk dis anytin fit happen. I don talk my own o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:13pm On Mar 19, 2016
iambibi:
lmaoooo.. And d worse part be say... We don already conclude!!! Case close!! Shikena!!
yehhh!!! I don die, if na me ehn na to carry dis una discusion go sabo sharp sharp go find abok.i wey go help me translate, or make I scatter dis place in no tym. Chai na gobe b dis one o, hope no b wetin go end jubrealguy luv carrear wit u b dis sha, I dey pity my friend down o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:08pm On Mar 19, 2016
hardie14:
abi oo people like me that resigned since last month.
my plan was to go on tour of southwest for 3 weeks rest at home for one week and resume camp march 30. aprill 1st no even vex( just 2 days diff). now april 27!!!!!!!!!!.
what will i be doinghuh
and am someone that tends to ads weight when not actively engaged.
i just dey perplexed since yesterday.
abeg I go happy if u can giv me som of dis wait o, me sef won add wait, if I chop from today till tomoro, I go just dey lepa anyhow, d tin don tire me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:04pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
Somalia KO liasoma ni
enh enh why u no won go dia, shey u see now sey dia several countries wey dey hope to b lyk nigeria, america does not bcom america in a day nd dos countries we refer to as developed countries hav dia own flaws... Pple wit big idears are really makin it big in nigeria, nd I know ours will not b different, we too can make it right here without workin as a slave in anoda man's country. All we need is dat big idears nd d grace of God... Bur wait o hope I never turn preacher sha, dis one wey I dey give sermon wen today no b sunday.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:50pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Lolz oya na... No wahala.. I go dey wait for u make we speak together, buh i go first make sure say na jubreal speak first
d problem b sey I no dey quick understand language bur may b I go fit pick d basis in a short tym sha, d yarinyan wey ABB1 promise me go dey teach me small small, bur d way u nd chommieblaq com dey gist for hausa na my friend DTOBS I pity pass, I just dey imagine hw e go dey feel now, especially wey iamdynamite dey show for d talk
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:45pm On Mar 19, 2016
Abbeyunique2:
lol. thank you. I no sabi say your tentacles reach that side
no dey doubt me o, my tentacles long pass hydra nd octopus own
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:38pm On Mar 19, 2016
Chommieblaq:
Na me n her dey talk jare
I know jare, na d speakin in tongue steal my attention jor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:35pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
abi na. abeg me I need one way ticket to anoda country oooooo

cc: everybody
babe I know d person wey go fit help u run somalia ticket o, free of charge
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:31pm On Mar 19, 2016
Abbeyunique2:
lol, we need am for some husband too
ahhhahhhahhh, some husband wey don chop vegetable abi, no worry my annointin sepe dey very much in stock, hw ur end na, I here sey dem ban u, na me go bribe den d pple wey dey incharge bfor den release u o, I always dey loyal to u shey u know
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 1:26pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Lol... No naa.. Buh jst wait Make d pesin wey i speak in tongues to, come ansa am..... Hw u sef....
babe me dey wella o, hw ur heart nw, hope am still dancing dia, no worry in d next few months me too go dey speak dis language
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:40pm On Mar 19, 2016
Abbeyunique2:
thank God say jazz commot ur eye
lol... Na me go collect anoitin sepe wey dem take watch hin eyes na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:38pm On Mar 19, 2016
Rukkyola:
**moves closer to her**
Oya abeg, help me beg am. I no even know where Eddy dey. E better make e no show face again. Him 2 just decide abandon me.
Please help me u hear.
**gives her one basket each of apple, watermelon, pineapple, oranges, coconut, and banana as incentive**
I know u love fruit salad. I will give u more if u can help me out. Thanks
owkeeeeee, I don sabi ur type, na d husband wey u see u dey luv, I pity dis ur husbands o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:33pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Lol.. Wayo!!! Walahi Duniya ya la la ce ke nan.. Ama haba, Chommieblaq en mata, ga twinnie na mana, ya na sonki sosai faa!!.. Lwkmd... . Ko ba ki so?
wetin she dey talk again now? E just b lyk sey u dey speak in tongue
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:23pm On Mar 19, 2016
eaglevision:
ur one of my best 'pal' here u dont have to go that way bro,lets attack issues not ourselves,i wasnt even referring to u,u shld see d point i was making.
i no fit trade words wif u bro,peace.
you don dey provoke me b dat na, hw u go talk sey I dey speak for nysc wen I no b dia pro, we are all expressing our views, anyway e don go lyk dat sha.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:33am On Mar 19, 2016
jubrealguy:
yh she dey okay.....she been dey try prepare salad for foreigners wey go soon start to dey enter now and also for pple wey go dey lead d war from the front....u dig? buh baba, NYSC don make me lose plenty ooo
she really has to b well prepared to prepare d salad in large quantities, bfor d foreigners will b comin to d city enmass.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:22am On Mar 19, 2016
jubrealguy:
baba....my side make sense jare, na weekend b ds jare, i wan try dey gather mind for april 27 cos i no juzz get power
lol... Na wetin sure pass b dat baba... Dont worry oluwa is involved, hw ur salad wife, hope she dey make sense
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:49am On Mar 19, 2016
eaglevision:
u have to stand and be counted,thats how we can make real change nt just standing aloof.
am not ready to trade words bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:48am On Mar 19, 2016
eaglevision:
had to jump on that,are u nysc mouthpiece,theyv changd dis date like thrice,not once.are u guys just ginna accept this shit and give excuses on their behalf,are u sure 27th is even gonna stand going by d trend and dont tell us they are planning,we started mobilisation since november,for God sake have they been sleeping,if its a fund issue we will all understand if they had come out to tell us and put dis stuff on hold,but changing d date every week is totally unacceptable.dnt speak for nysc lets hear from them.

#A16StandwithApril1 #NYSCTimeWasting
have you ever read any comment where I said am speaking for nysc, I guess u have to read wit both eyes.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:44am On Mar 19, 2016
CROBBOY:
GOOD MORNING ONCE AGAIN CITIZENS.
WE WILL ALL SERVE WHEN THE TIME IS UP. RATHER THAN SPEND OUR AVAILABLE TIME PURSUING THINGS WE HAVE LITTLE OR NO CONTROL OVER, WE CAN SPEND THIS TIME GETTING SOME NEW EXPERIENCES OR EMBARK ON SOME SHORT-TERM PERSONAL DEVELOPMENT PROGRAMS.


[size=18pt]I STILL MAINTAIN MY VIEWS BELOW:[/size]
well said bro, you are very much on point.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:35am On Mar 19, 2016
yanabasee:
My point can only be incoherent and insensitive to people who doesn't take their time to read to apprehend....

And I don't show off.... I only state my opinion.. And if it isn't welcomed... There is no need for long talks....
dis is an hit back to back
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:32am On Mar 19, 2016
yanabasee:
You're excused.....

Most adults find themselves in a difficult situations and they don't ask questions.. They maturely sit over and make new plans....

Point is.. Have you sat over to consider the reason behind it? If its due to lack of funds? Or if it's due to insecurity reasons? Have you consider other factors? Do you think the NYSC slept over the night and woke up today just to shift the date? Without any reason?
Do you not think that, they're working and are sorry for the trouble they're causing us?

Would you rather go to camp and not have water to take your bath and not go online to protest? What if they're trying to fix things in order for all of us to have a good time while on camp? Do you even know if they're trying to restructure the scheme for a better service?

What are u trying to do by the way? Compel them to make you to risk your lives while serving? Do you even know why they shift the date? Ofcoz you don't.. So what are you protesting for? Why the protest?
well said bro
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:08am On Mar 19, 2016
jubrealguy:
where's my boss wittyemi, jayloms, dese r d kinda times we need their big big grammer though i know CROBBOY is already preparing something mouthwatering for the press

awon temi Fraiser, hardi14, Qutyjoice, fraih, spixytinxy, SC31, Abbeyunique2 eyan nla, ABBI, oyehomie, where una dey na
Eyan mi, I dey hear o, I don crash yesterday na hin no make me coment, gud morni, hw ur syd be?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:18pm On Mar 18, 2016
justified10:
some few pple will make it tru nysc..

but how many pple?

averagely, nysc does more harm Dan good..
d tin is u dont hav to b a pessimist, count ursef among d few lucky ones, d bitter truth is dat its not everybody dat will make it in life, only d few lucky ones who are well prepared to take advantage of opportunities
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:14pm On Mar 18, 2016
eaglevision:
dialoguehuh with who? u tink say dem b babe wey u go follow reason, i just want to ask u one question forget 27th century graduate.

which issue has dialogue ever solved in Nigeria if not after series of protests?

THIS IS NIGERIA NOT AMERICA.
dont worry wen you are ready for d protest, dia are alot of sticks nd leaves in my backyard, u can com nd get som
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:04pm On Mar 18, 2016
iambibi:
yea fruitful service like my fruit salad.. cry Lolz...dnt mind me... Tnks dear... God bless u!! smiley
hmmm

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 179 pages)