₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,298 members, 8,421,221 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 02:19 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:41pm On Mar 19, 2016
spixytinxy:
y I no go bliv dem, I no u now
because of wetin don go on btw us bfor abi, am now a changed man o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:38pm On Mar 19, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, na u no Wetin u giv blizzydodo chop ooooo
see den won know d secret, bur dey can never know it... See dey are suprised, dey are amazed, dey are bewildered, I just hope dia bewilderness will not get dem into d wilderness because of me nd blizzydoDo matter
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:33pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
hmmm!
nd can u guess wot? Wit u around me, I stand a very gud chance of bcomin d best man somday
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Mar 19, 2016
Rukkyola:
OYO is ur case o! Just lemme alone
I dey hold u bfor?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:29pm On Mar 19, 2016
Rukkyola:
OYO is ur case o! Just lemme alone
I dey hold you bfor?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:28pm On Mar 19, 2016
Rukkyola:
OYO is ur case o! Just lemme alone
I dey hold you bfor?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:25pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
so fraiser is really doing this......baba weyrey ni bobo yii ooo
padimi no tym o, na free world we dey o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:20pm On Mar 19, 2016
Kbs468:
I tell you Bro. But no problem. We go surely get our mojo back if that is the right word though because someone once used the word in a different form and I was kinda looking at him weirdly you know.
yeeh MOJO ke? For GC? I no dey dia o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15pm On Mar 19, 2016
iambibi:
... Lol.. I laff
just dey tank God sey no b me u follow do dis kyn tin sha, u for don dey collect drip for d nearby clinic now, because I go don arrange bois make dem com mould u lyk Ladi Kwali pot
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:09pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
hmmm! believe me wen I say he is a changed man. he said it and I believe him. he will not let me down
babe hw I wish d body is a transparent glass, probably u will b able to see tru my body nd see hw commited i am to u in my heart. I want u to shun d distractors, dey hav notin to offer dan to poison ur mind, just bliv me, I will not let u down
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:01pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
we don leave dat spirit to oga presido and first lady with some highly distinguished senators..... na kbs468 i pity pass, wey baba don dey set stage for award, nysc juzz dabaru the whole thing.
baba u for my hand sha, u wey we don dey reason sey na u we go give activist of d year, e just dey pain me sey I no get twitter account u for here hw I go dey ball for dia
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:55pm On Mar 19, 2016
iambibi:
... Wah dahhhh.... Well I want believe dah ur jst coming back from madam spixytinxy's shop..lol
na normal tin make u talk da one, we gada understand
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:54pm On Mar 19, 2016
menh! Network won set me up dis nyt ni sha, nawa o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:49pm On Mar 19, 2016
tuffpivot:
frm wot i've seen so far on dis city... I'd like 2 knw how u confirmed dat he's a changed man oo... Did he tell u?? Or did u tempt him nd he refused 2 fall?? If it is d former den he lied ooo... If na d latter i go sweep church 2mao
lol... Omo mehn guys just dey make me laff dis nyt ni sha, if I bcom a change man u go sweep church, if I com turn pastor wetin u go do, or I just decide to go do father
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:44pm On Mar 19, 2016
walexitouk:
Fraiser Fraiser we understand people like you for bus park, library and food centers. So you want to takeover Rukkyola in the present of #Oko re.
if husband too dull, den go help am help hin ministry o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:42pm On Mar 19, 2016
eaglevision:
gbayi! oya chop knuckle.i no say na babe dae ur head dat na y u almost fight with ur padi,but we go everly b padi.i just gentle o.i dae think of how to kidnap NYSC DG since afternoon,u get idea how i fit do am?
oya knuckle choped, mehn! If u won kidnap d guy da one na very small tin, I sabi d kaba here hin dey chop pepper soup every friday evenin, na dia we go bundle am
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:31pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Yea.. Dis shows d length i can go for u twinnie.... .i belive in u dear... Infact Luv u plenty plenty ma twinnie
until u sha later later take hausa finish DTOBS abi, na dat kyn gentle man u fit follow do dat one sha.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:26pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
hmmm! I asked u to follow me and u said one of ur boys will follow me. DAT shows how important I am to u. and he fraiser volunteered himself. anything wrong in that? and morova he is a changed man
yea babe, am not just a changed man, am a better man, u can always count on me. I will never take a treasure lyk u for granted
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07pm On Mar 19, 2016
Chommieblaq:
Shebi u no get another wife, no surprise me like DTOBS wey be Baba meji. I dey fragile o.
babe u make sense o, i just dey reason check ur dp for d first tym, hw far u make we relate na, I go spend money for u o. no mind d wey i dey talk sha, no b my fault I no sabi write luv poem.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:02pm On Mar 19, 2016
Chommieblaq:
Pikin, kuma na ejima, enter the magana fa
u don scatter am for me o, I no understand o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:57pm On Mar 19, 2016
iambibi:
.. Twinnie i missed u too... And as for Chommieblaq we don discuss finish and she has accepted to become ur bae!!! Signed and stamped!!! Therefor congrats!!
dat should b joke of d century
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:50pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
the way fraiser dey try hustle for wives for this city....ehn! na to go buy "i beta pass my neighbour generator remain......I have to possess my possession
lwkmd... baba ur boi always gentle as usual o, dont implicated me o, wait o dat plural wey u use for wife suprise me o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:50pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
the way fraiser dey try hustle for wives for this city....ehn! na to go buy "i beta pass my neighbour generator remain......I have to possess my possession
lwkmd... baba ur boi always gentle as usual o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:44pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
e no go beta for twitter, me wey don gba kamu........buh seriously, for ds city now, na to dey find light upandan charge fone ooo cos pple like u can be very dangerous, na d same stunt u bn dey pull on beckytee
lol... na twitter u dey follow talk lyk dat? my friend no kill d spirit o, i tink say we don agree for division of labour na, u hold my back for twitter why i hold urs for ur own for here.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:38pm On Mar 19, 2016
Qutyjoice:
Mk I ask Husby first
bfor u visit ur broda?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:36pm On Mar 19, 2016
terrymason:
small work when I gv u nor fit do am! Na just one material I say mk u find me Na u dey dull my style! I go soon dis-guy you![img][/img]
lol... u won somtin from me u still dey threaten me again, I pity u o, e b lyk say u won dey single for eternity for dis city
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:34pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
y i bn dey stress myself wen i know d kind babe I marry........na why e good to dey look ground well well before person marry
lol... u go receive d shocker of d century wen u sundenly see our weddin IV o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:43pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
ko ni da fun enjoyment, any where enjoyment dey, e no go beta for am....u open ur big mouth say u don dey enjoy ur padi wife......if shame no catch u, u sef catch shame na
my friend go back to twiter o, no com disrupt my company wit iambibi o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:40pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
she changed hers frm atrocious to blessed child, u changed urs from B!tch to sexybabelicious.....my babe bn dey use spirituality dey pursue u, u dey use ur incestuous attitude dey find am upandan, no b brother she dey call u? bother fraiser.....e jawo nbe, me ur padi gan..u neva for once dedicate page to me.....chai!!! woman beans get power ooo
my friend na me nd iambibi get talk, if our talk don reach logical conclusion we go call u...
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:36pm On Mar 19, 2016
Qutyjoice:
E send e jor
you no fit com collect somtin from ur bro house again?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:34pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
make i run go check the meaning of heartrob before i come bak for u
lol... Baba leave da tin jor, me nd iambibi don dey enjoy each oda company since, no com spoil show jor
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:32pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
make i run go check the meaning of heartrob before i come bak for u
lol... Baba leave da tin jor

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 179 pages)