NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:01pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2: sweetheart tot i warned you abt any association. even though he is my friend, i can't trust with my granny. the guy is that bad. he is an unrepentant womanizer. pls don't talk to him without me being there. kai my friend y u dey talk lyk dis na, me nd ur wife are into business |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:59pm On Mar 19, 2016 |
Beckytee: I go holla at u ok I go dey expect... No keep me waitin too much sha |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:58pm On Mar 19, 2016 |
spixytinxy: I no u now, so I bliv dem u dey fall my hand o, hw u go blive dem |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:56pm On Mar 19, 2016 |
spixytinxy: ehn ehn, fraiser u get mind oooo, blizzydodo I hope u get to c dis sha lol... Dont worry my wife go soon give u mind ur business shocker wey she give abbeyunique2, she is d lyt of my heart dat gives lumination to my soul... You can not poison her mind against me... Laye never |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:47pm On Mar 19, 2016 |
AirstarKane: Write a full letter of apology like @Rukkyola did and also announce to everyone in Golden City again to reaffirm that I am his first wife to the extent that d blind can hear and d deaf will see. Then for one week he must mention my name on all his posts whether relevant or irrelevant. I will think of the rest thanks @DTOBS see o now before you say I didn't tell you o  yehhh oboi, den don get my guy o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:42pm On Mar 19, 2016 |
Chommieblaq: U no see am dey play love for here since, dem even get ejima untop d matter.
I no wan steal person baby papa o lolllll.... Babe dont tell me u are a jealous type o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:32pm On Mar 19, 2016 |
spixytinxy: u c ur life lol... D wey all dis babes won take identify wit me by lyin say I don toast dem supprise me o, person no dey turn celeb na hin I turn celeb ni... Nawa o... Spixy no tell me sey u dey bliv dem o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:27pm On Mar 19, 2016 |
Rukkyola: Wch kain lie. Abeg no spoil my market o. I am trying to reinstate my marriage. Like sey u no toast me. Na u b lier of d year you won reinstate ur marriage by putin me into a scanderlicious scander, God pass u o bur wait o, d wey u dey lie sey I toast u, e b lyk sey u really wish make I reason ur matter b dat o, u don dey nucture d seedlin of my luv in ur heart abi na hin make u dey take style tell me make I toast u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:19pm On Mar 19, 2016 |
eaglevision: All is well,guess u got a lil more sentimental there but make we just close that chapter,nysc no fit put us asunder,we are one. love u bro no homo. naso my guy, abeg no mind my temper, naso e dey do me somtyms, I no just know why me nd my padi go dey kwata because of nysc... Dia mama... Iyalaya won... Hw ur day jor padi, hope sey u dey rock am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:11pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. Lolz... So for ina ina heart u b d king of GC abii babe I no talk da one o... No b u mention king? Bur am very sure u concur to d first statement, na for inside my heart dat one com out from o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:08pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: ******modified ****** Fraiser is a blessed child!! enh enh naso... Oya tell dem |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 5:04pm On Mar 19, 2016 |
Rukkyola: OYO is ur case o. I don report u 2 my sent4rina. chai rukkyola u bad o, if u lie against dead man e go vex wake, see cooked up story, yehhh... Den suppose give u liar of d year o. A whole me go dey pursue pregnant woman? Wen single baes plenty yakata for dis ogbonge city. Nawa but for u o... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:58pm On Mar 19, 2016 |
yanabasee: Boss... Twale... You toh sure ghan! you gallant baba, I dey feel u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:57pm On Mar 19, 2016 |
jayloms: I am still sulking over the untoward behaviour of NYSc chief handlers yesterday. Heaven knows I'm caught in a morass because of the bombshell they dropped.
I need a good smoke to purify my soul right now 
[size=18pt]Don fuq wiv me now[/size]  lol.. Baddest u too much |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:53pm On Mar 19, 2016 |
Qutyjoice: Bro (whispering*) Na Rukkyola..... Mk we leave story yu get his/her no? I get hin hotline, oya com collect am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:46pm On Mar 19, 2016 |
oboi e don tey wen I open page last dedicated to iambibi my new found heartrob nd sweetie pie iambibi: .. Lmao.. Fraiser king of d jungle...... U no go kill me!! jungle ke? Wen did GC turn to jungle? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:42pm On Mar 19, 2016 |
*********modified**************** iambibi you are a sexybabelicious babe |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:34pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. Oya go modify ur own make i modify my own... Lol ahhhahhhahhh... I nor fit stop laffin, I just believe d words of d elders wey talk sey if two irons meet, one we bend for d oda... Oya sorry for wot I said, I go modify am... You too oya tell me make I sorry |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:16pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. Lolz...... Shebi na from ma reserve bench i go dey watch...!!! Al d same... No body dey do anytin!! yea naso, u know get choice dan to dey watch wen I dey run tinx na, *singing* we run tinx, tinx dont run we... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:11pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. For joke u dey call pesin like dah... Lolz... I seee you too no check d meaning of wetin u call me for dictionary? Do me I do u man no go vex na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:10pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. Lolz... Seriously no b me dey do anytin o... Shebi u dey dere wen i tell my twinnie say road no dey for dere...... Say make him search anoda place..... Toh..... No body dey collect any body wife.. better... D fear of fraiser is d begining of...no b me dey do anytin o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 4:06pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: lwkmdoooo..... U no serious!!! abi na... Afterall na joke we both dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:57pm On Mar 19, 2016*. Modified: 4:39pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: *raises hand quickly * Fraiser =atrocious  *********modified********* iambibi you are a sexybabelicious |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:50pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2: let's do small maths, if normal fraiser= sina. calculate fraiser the hairdresser lol... Abbey abeg no implicated me o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:48pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. Naahhh, d only tin wey i go tell u b say... Sometin is abt to happen.... Shebi na u talk say i no like ma twinnie..., lol... Oya na..... Make we jst dey watch frm our reserve bench... *winks*.. And wen d tin happen... I go tell u say.. shebi i told u!! Lol if u won show me say u luv ur twinie nd u won proof to me say u get mouth, oya control anoda bea for ur twinnie, you know hw much DTOBS don luv chommieblaq u won brake my padi heart laye never, I no go gree, u better reserve ur decision or else me nd u go shook leg for one skirt |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:34pm On Mar 19, 2016 |
Beckytee: hmmm! as expected #invirusansibute's voice as expected lyk how, I no understand |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:31pm On Mar 19, 2016 |
Beckytee: I fit manage u yehhh na me u won manage? No wahala sha, I go managely accept ur management, so hw e go b, wen we go start |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:04pm On Mar 19, 2016 |
Qutyjoice: Omo see pages like series for here.......Crowd full here yesterday o(Menh) So NYSC talk sey dere camp is now April 27th? Okay anybody with dere number make I call dem Oga, so I cn sort out tinz amicably with him or her abi which kind rubbish be dz one....
Yu na good PM jawie, I no fit reply my past mentions abeg, d tin dey too much for me..
I love you all sha you na karashika na, if DG see u he no go fit comot eyes, u go gain hin attention shap shap, kai I trust dat my aunty dat year, no director office wey she no fit enter, d aunty fyn no b small |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:59pm On Mar 19, 2016 |
Abbeyunique2: i dey reason along that line too. i no want stream 2 o na gobe b dat one |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:57pm On Mar 19, 2016 |
Rukkyola: Illegal ko. Se o ti gbagbe ni, what a man can do, a woman can do better. If a man can laya pupo, a woman can also loko pupo. Fi mi le je kin jaye. yehh e maa gba mi ke, iyawo leleyi abi awon omo bodija, sent4rina don joans o, bur d truth b say e b lyk sey me nd u go dey compatible o, I lyk ur style, oya make we dey roll na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:53pm On Mar 19, 2016 |
iambibi: .. S be like say.. U want make i giv u clue abt wetin we dey talk abi... Ok.. I go giv u... D number one clue na iamdynamite.... U don kno d rest naa.. I no dey understand parable na, shed more lyt abeg, I won make everybody doubt clear |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:51pm On Mar 19, 2016 |
Beckytee: wu tell u say e no dey pain me? u won make I kill myself untop the change wey we dey experience for naija ni. serious talk joor. come go stand for me for this Barber's shop as he dey ask for oniduro I for com help u now bur na onijoko nd onisun sile me sabi do |