NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:58am On Mar 14, 2016 |
eaglevision: make i no turn madman overnight,i just dae talk to myself since,all dis GC guys are weaklings, they have all gone to bed, see how fraiser,qutyjoice,oyehomie nd even oga logodwhiz dae snore. sleep don spoil all of them,see how iambibi dae eat salad for dream,abbeyunique2 dae shout goal for bed,chai arsenal don turn am to something else,dtobs dae open mouth yakata dae do countdown,see him ajepako bucca,blizzydodo put leg for wall dis geh na winch bt fraiser no go listen to advice.see prophet shammak nd him wife dae pray,na beta tin b that,kbs468 don beat him paraga wife finish for midnite. abeg make i hibernate,una go meet me here later.hehehe! see merikims and chisophia dae peep me for midnite,i know ya intentions.
Sleep is for the weak,b like dangote 3 hours is enough for y'all. goodnight/goodmorning mouth dn dae pain me sha. all is well lol.. Why u go sleep? Person dey sleep for duty? u don forget sey na u b d watchman of dis city. Abeg leave my wife o, na because of sey she b winch make me luv her more o, even if she b wizard sef e nor concern u. Anyway gudmorni hw ur nyt |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:37pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: Wen una no dey hear word unko. Y dem no go throway una lol... u nor well |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:34pm On Mar 13, 2016 |
spixytinxy: lol, here u go bt how many baby oku na im u want i go manage 5 |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:31pm On Mar 13, 2016 |
iambibi: .. Lwkmd.....u dey see wetin i dey see too abi no be say i dey see am alone, i dey learn |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:56pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: I have been on my knees ever since I started. seems like My angel don't want to say anything to me. lol... Dis nyt drama make sense I swear, only me just dey laff ontop bed, eddykisses1 sef dey perform wonder for d oda syd |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:53pm On Mar 13, 2016 |
Qutyjoice: Yu are so enjoying yur dream. lol... All my family members just get mouth finish, dis is funny |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:51pm On Mar 13, 2016 |
iambibi: haba oga Fraiser, as my husband padi u suppose kno say na gud woman i be naa.... D plans i hav for sirguy542 are of gud and not of evil  no mind d guy jor na hin won make me put sand for hin garri, e dey challenge my dat tym, I no even know sey hin no get mouth, I for don leave am jeje |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Mar 13, 2016 |
iambibi: *Wispers in his ears* go down on one knee.. lol...dis babe en u re too funny, walahi u b actress |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:46pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: No dey follow fraiser dey talk for our mata u won dey make mouth again wen person don dey have mercy on ur matter |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:27pm On Mar 13, 2016 |
iambibi: Everybody chisophia is here ooooo *rings the WWE bell*.... Sirguy542 oya let d toasting begin...... lol... U b badt gal i swear, u shall won fall dis guy hand |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:20pm On Mar 13, 2016 |
chisophia: thanks dear. but dem never recruit you for police u don start dey do arrest. lol... Na ur husband to b u dey follow talk lyk dat |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:11pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Frasier I know chisophia will accept me. eyha see hw u dey show pity face, infact I don dey pity u self bur why u go dey dere me? Why u go talk sey u know send me for dis city? Na u right letter to my trouble... Criously I don dey pity u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:09pm On Mar 13, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:08pm On Mar 13, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:08pm On Mar 13, 2016 |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:07pm On Mar 13, 2016 |
where is sirguy542, why hin dey keep us waiting na, shey google never bring d punchlines come out ni, oya make hin go listen to catapult or adekunle gold songs may b hin go get som inspiration |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:01pm On Mar 13, 2016 |
spixytinxy: chai, fraiser ur blood go don turn paraga ooooooo na my fuel b dat, whia u go since, I miss u pass ur husband o, bfor anytin first giv me babeoku make I take am hold my conscience |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:55pm On Mar 13, 2016 |
Abbeyunique2: No pure sand for him gaari nah, the guy don suffer, na soso indomie he dey chop from morning till night. make chisophia help him condition. moreover, the guy is cool. its not my fault na, u know chisophia deserves d best, I can just open my eyes nd see dat beauty gettin wasted. She deserves somone bold nd confident amoured wit right words to compliment her beauty. Its not just about gettin married its about marryin d right man, chisophia is my gud friend nd I dont see her as a dumping ground u know, a man dat is abandon all dis while is not gud for her |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:50pm On Mar 13, 2016 |
Kbs468: But we don't see you as an enemy because you are human like us. However, the only one aloud constitutionally to be addressed as an Enemy here in Golden City is the Devil of which Pastor shammak has the sole responsibility of taming him permanently, but because of the fear that it's end would be confirmed by that or Imam Amodu on the other hand, it rather go to Dchiefpriest for safety and additional life so your speech and tactics above are mere dream in dat case let me change d word enemy to opponent, it seems dat sounds cool, if you wish to know d authenticity of my speech nd tactics... Bring it on... |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:46pm On Mar 13, 2016 |
Abbeyunique2: ROYAL RUMBLE 5 fraiser vs kbs468. *grabs popcorn* lol... Kbs468 no fit nw, hin go doff hin cap eventually, I promise |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:44pm On Mar 13, 2016 |
DTOBS: Fraiser: how re you doing sire...? boss I dey see u, I dey loyal |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:40pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Thank u so much my bestie....I am ready to roll...... chai my guy which song u go use now, nd person don already use catapult o, na which kyn ultimate challenge b dis, chisophia abeg just pity sirguy condition o |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:34pm On Mar 13, 2016 |
iambibi: ... Oya bestie, start preparing ur pick up line o... because she's on her way.... No fear oo, no stammer oo, jst calm down, giv her sweet line with correct correct Rhymes! And dnt forget to hit d punchlines!!! wish u d best of luck! Toooor she don dey come!!!........ *runs to hide and starts to peep* lwkmd babe walahi u bad o, why u finish sirguy lyk dis na, wot if chisophia come see dis tin |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:26pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: I pray that life treats you kind I pray that u have all u dreamed of I wish u joy & happiness above all these I wish u LOVE. Happy birthday to my wife to b Miss chisophia.., lol... Guys for dis city no go stop makin me laff sha, am sure chisophia too is laffin wia she is... We both know d reason for d laff though |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:20pm On Mar 13, 2016 |
sirguy542: Miss bibi its time to fulfill your promise....Help me track miss chisophia I have started the process already. nd do you tink chisophia will be ready to settle down wit a man dat lacks confidence to tell a woman how he feels about her, nd d right words to make her feel special |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:13pm On Mar 13, 2016 |
Kbs468: Na na. You no understanding the rule of law. Abi you no see how the law dey tie PMB hands and legs sotey na NIMASA DG na him dey fit give a supposed elected Governor Dakuku? All because Wike too na lawyer?
So, I'm not only a federal Minister too but also the Attorney General of our Republic oo. So make I no give you d in-house law code being a polical personality is wot we help me bring u down quickly, you know if we start dis u will hav to bear a colossal loss eventually while my loss will b minimal |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 7:08pm On Mar 13, 2016 |
Rukkyola: Hehehehe......so una remember sey una get mum and dad. They suppose don disown una. I hear sey na 4 boula (trash) na im person carry una wen una dey young. Na true? I know u will not tell me d truth. Sha b good 2 ur current parent b4 them go vex throway una hmmm u sha one put hand into my mouth abi? Dont worry I go temper justice wit mercy because I no want make u go vex jump down ontop niger bridge, hw u go tink say person go born correct, original, talented, cute, clever, ambitious, brilliant nd mouthed twins lyk us go throw am inside water, u sure say u never sniff taba sha? |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:59pm On Mar 13, 2016 |
Kbs468: Be ready for everything and anything then because you've just divulge your secret to all and sundry including the married men and the singles and ready to mingle them to 
And as for me, no going back because you won't even be allowed to move an inch before security will come after you now dat is me for u, I always tell my enemies my next move nd make sure dey ar battle ready, i dont lyk d situation wia dey will b sayin dat i caught dem unawares, dat is d simple way I show how effecient nd manipulative i am |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:53pm On Mar 13, 2016 |
wittyemi: Fraiser baba,i sight you specially,GC's Joy[/b]stick.
[b]Good evening everyone. notin stain u my man, u re welcom |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:51pm On Mar 13, 2016 |
Qutyjoice: I trust yu, mi o ni egbon oshi.....That's y I love yu wa gbayi jor omodeyi, emi gan mo wipe mi o ni aburo ode |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:49pm On Mar 13, 2016 |
Kbs468: Don't worry DG. I have initiated a law suit against him with concrete evidence and I believe that the Justice minister-Moyenii wouldn't be biased by favouring her one time chyker-Fraiser If you are aware of d cordial relationship btw me nd d justice minister, u wudnt hav instituted dat lawsuit, apart from d fact dat she was once my mistress, she was also my persnonal lawyer bfor she bcame minister. I advice u withraw ur suit now or u re ready to b checkmated eventually |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 6:40pm On Mar 13, 2016 |
Kbs468: For Real? I have been unavailably away for sometime now, so isn't in the fray of what a gwan between you and Fraiser anymore.
So has it gotten to that level? Hmmm. Another evidence against him is in the horizon. And he claimed he his holding me to Ransom. When the picture below overwhelming counted against him in two fronts lol... Have really gotten mysef into alot of scander recently, numerous court summons, libel in d dailies all because of women, infact d worst part is dat I cant sleep wit my eyes closed again, as guys dey send hire killer naso den dey send juju, i dont know wot to do, am in a dilema because d ladies wont stop captivating me wit dia stunning beauty. I tink I hav to chilled for somtym in order to fortify mysef against any imminent attack, wen am back, all d married men in dis city shud b ready to b single again while d single ones shud not get any hope of gettin married |