₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,312 members, 8,421,286 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 08:11 AM

Toggle theme

Fraiser's Posts

Nairaland ForumFraiser's ProfileFraiser's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 179 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:24pm On Mar 14, 2016
LogoDWhiz:
Uwc padi mi..
baba u gallant
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:20pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
me bam oooooo Sebi u no wan gree leave dat ologogoro
you no go stop to dey pokenose to anoda person affairs, u won make I vex tell ur husband sey u don turn my latest sugar mama abi
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:15pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
chai d lord is ur shepherd
that is why he always prepare a table of paraga nd alomo for me in d presence of my enemy
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:13pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
I dey tell u, na dat kitchen sure pass bt me goin join red cross cos I yam a crosser. Red ooooo
e b lyk say me sef go join man o'war o because am a man o'warer
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:10pm On Mar 14, 2016
ABB1 my surest padi, how KD dey go na, hw far shey u dey take care of my yarinyan for me, we go soon com take over, bur wait o na 3 of us dey control dis city dis afternoon, wetin happen shey curfew dey town wey I no know ni, make I shapally go hide for one corner o, Jubrealguy my regular padi of all tym I double syt u baba, u re mouthed, villagoat I don tell buhari make dem go import grass, u need proper feeding my guy, nobody go use u for suya.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 3:02pm On Mar 14, 2016
eaglevision:
good afternoon padi mi gangan,hpe ur acting well in my capacity? take good care of all my swithearts on Gc for me bt dont u touch them,i trust u sha.im still on official duty bt i'll b back shoon.lol
how u dae jare?
touch dem ke, I no dey touch dem o, so far dem dey touch me wetin I dey fynd again. Nd dos baes can sabi touch me at d right places, u don miss aswear.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:57pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
Fraiser villagegoat don show ooo, mk we go tie am again
u sure say hin don show again? Oya where my rope dey, make I shapally go fynd rope com tie am again, na suya + paraga sure pass dis nyt
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:54pm On Mar 14, 2016
eaglevision:
watchman kor security guard ni.ur wife go suck ur blood dry one of dis days u go acknowledge me then.

d nyt just fine smaw,but we thank God for life sha.
na my pleasure e go b if my wife dey suck my blood o, even if she lyk make she suck my water join, na she get her tin, abeg make sure say u get bullet for your gun dis nyt o, e b lyk say som tifs don write letter to GC.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:50pm On Mar 14, 2016
iambibi:
... *shouting very loudly* Make una leav dat goat oooooooo, nobody should touch dat goat oooo.... Toor!!! Shebi una kno say we get naming ceremony...... Na Rukkyola baby naming ceremony,...
no ooo leave da one o, rukkyola baby daddy go buy hin own goat o, me don already tell aboki wey go help us suyalise dis one o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:48pm On Mar 14, 2016
VillageGOAT:
i think am currently in borno state, no 9 babathomas street, sambisa forest, opposite shekau shopping mall maiduguri, how you won take tie me now? cheesy am invisible.
lol... Wetin u go do for dat place, den don poisoned all d grass wey dey dia o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 2:45pm On Mar 14, 2016
Qutyjoice:
< Futa html >

< html>

< body>

< h1 > My First Heading < /h1 Computer Science >

< p > My first paragraph. < /p Oyehomie >

< /html >

< /body >

< h2 > My Second heading < /h2 Spixytinxy >

< q > My second paragraph. < /p Fraiser >

< / Fraih >

< /body >

< /html >



1. MOST REPRESENTED INSTITUTION/SCHOOL: FUTA

2. MOST REPRESENTED COURSE/DISCIPLINE: COMPUTER SCIENCE

3. KING OF A16: OYEHOMIE

4. QUEEN OF A16: SPIXYTINXY

5. MOST FRIENDLY CITIZEN: FRAISER

6. FAVORITE A16 CITIZEN: FRAIH
pls how can u help me program my luv into one bae heart so dat she go dey tink about me all d tym
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:48pm On Mar 14, 2016
spixytinxy:
so if u no wan manage nko how many u go tk
if I no won manage I go do one carton o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:47pm On Mar 14, 2016
iambibi:
... Lwkmd... Dis guy abeg no kill me with laff... Oya na, daa ma for kitchen notin like screening or auditioning, jst dey obedient, keep firewood for were u suppose keep firewood, blow fire wen u suppose blow fire, test food wen u suppose test food, and u go enjoy ur camp!! shikena, dats all, wen u finish ur tin, dey go ur way jejeje, notin concern u ..
lol... You get am finish, make I sitdan for kitchen jeje dey chop dey comot cheek, wetin concern me to dey giv announcement wen I no b town crier
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:38pm On Mar 14, 2016
Brimmie:
@Green: Good News @Red: Bad News
cc: Fraiser RukkyOla
lol..
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:36pm On Mar 14, 2016
LogoDWhiz:
lol.. see ur life.. bad boi cheesy
lol... Always gentle baba
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:34pm On Mar 14, 2016
LogoDWhiz:
Varies with time.

But overall. OBS is the best crew to jon.
They deal with the dissemination of information to all CMs in camp.
They deal with the organisation of events and SAEDs and all these lectures..

Drama troupe is also very much okay. each platoon will present a drama during the last night. If you can do very well, you have a high chance of getting a good place.

The crew in charge of health are exempted from parade and any other activities of sort.. Consist mainly health practitioners.

Btw, the pdf file i uploaded explained this in it..

cc: Fraiser
tanks bro, I appreciate, very informative
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:30pm On Mar 14, 2016
hardie14:
oh sorry
i don forget say u dont do boys.
murmuring**alagbere**.
lol... No b lyk dat o, you know say u women are tender gender na, una deserve proper care, guys na hustlin gender, den dey always find their way
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:19pm On Mar 14, 2016
DTOBS:
Lastborn3014, you re welcome to our midst....
Lastborn If anoda person join GC bfor camp u go change your monicker to middle born o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:16pm On Mar 14, 2016
[quote author=iambibi post=43757372][/quote]I no tink sey I go fit join dat OBS o, unless den go allow make we dey speak pidgin, may b I go join d group wey go dey help dem for kitchen,
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:11pm On Mar 14, 2016
DTOBS:
There are 3 groups very crucial and important at the camp;
1. The medical team(primarily made up of medical graduates)
2. The orientation Broadcasting service,OBS (majorly made up of mass comm, English and other interested graduates.
3. The camp Band.
All this groups are always given preferential treatment in some areas. Also, when on others are resting after the parade activities, this group members will be meeting.
One opportunity that joining any of this group comes with is that you have 90% chance of your ppa been in the state capital except for the medical graduates that can still be posted to the rural areas to save lives.
Finally, note that no CMs will be 100% exempted from the parade ground irrespective of the group you are as you will not be the only one in your group and of course there will be shifting in the group.
nice one baba, am well informed now
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:48am On Mar 14, 2016
1. MOST REPRESENTED INSTITUTION = FUTA 2. MOST REPRESENTED COURSE = ENGINEERING 3. KING OF A16 = Fraiser 4. QUEEN OF A16 = Spixytinxy 5. MOST FRIENDLY CITIZEN = Fraih 6. FAVOURITE A16 CITIZEN = Qutyjoice

Cc KBS468 LogoDWhiz[/quote]
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:36am On Mar 14, 2016
Brimmie:
Hey guys, I need info about the "OBS Crew". Shey na true sey dem no go dey do all those "military training"?? cheesy

CC: Val601 kollenzy ABB1 Mzbiddy01 Engrawwal iambibi Fraiser ladycomfort Abbeyunique2 toast224 lastborn3401 laramite samwills45 billionbaby DTOBS samwills45 IghravweIG Dhameelarhay nzeboss Rukkyola teemama20 FolabiBret
am hearing dis OBS crew for d first tym o, abeg shed more lyt pls
RomanceRe: Things You Are Addicted To. by Fraiser(m): 10:29am On Mar 14, 2016
Fraih:
In the real sense, I have no addictions because I have a lot of interest and I get bored fast.
I dont see myself sticking to something so much that It takes a large part of me, nah...
Wierd ryyy undecided
we are indeed twins
RomanceRe: Things You Are Addicted To. by Fraiser(m): 10:28am On Mar 14, 2016
Fraih:
LoL cheesy
Twinnie, I hope the addiction is just about your one and only wife, Blizzydo.Do. undecided
lol... Dont tell me u saw dat o because I knew I hid it from you
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:15am On Mar 14, 2016
eaglevision:
good morning wonderful fam,hope we all had a splendid nyt rest? wishing everyone an exciting week ahead.some of us hav seen dis before bt just feel like sharing again make una no vex for d epistle u hear.

No matter how beautiful and handsome you are, just remember Baboon and Gorillas also attract tourists.
***Stop Boasting.
No matter how big and strong you are, you will not carry yourself to your Grave.
***Be Humble!
No matter how tall you are, you can never see tomorrow.
***Be Patient!
No matter how Light Skinned you are, you will always need light in Darkness.
***Take Caution!
No matter how Rich and many Cars you have, you will always walk to Bed.
***Be Contented!
Take Life Easy
Life is "Exp. + Exp. + Exp."
Yesterday was Experience.
Today is Experiment.
Tomorrow is Expectation.
So, use your Experience in your Experiment to achieve your Expectations.

#Shalom
nice one bro... Gudmorni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:11am On Mar 14, 2016
hardie14:
you are welcome sweetie
how was ur journey to this city
hope tfare no too expensive
welcome once again*hands him a chill botu of kunu*
iambibi, we have a new guest ooooo.
please give him a bowl of ur famous fruit salad.

dude abeg see oga logodwhiz(pressy) sir kbs468, sir fraiser and his twinnie empress fraih for the tour around the city and the application for your resident permit.

welcome again.
gudmorni bae, he should contact logoDwhiz for dat, am in charge of female visitor only.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:07am On Mar 14, 2016
lastborn3401:
name:oluwaniyi olumide, institution:ekiti state University (EKSU), grad:2015,STATE: ogun,edo,kwara,kaduna.

new name:oluwaniyi olumide, institution:ekiti state University (EKSU), grad:2015,STATE: ogun,edo,kwara,kaduna.


new
name:oluwaniyi olumide, institution:ekiti state University (EKSU), grad:2015,STATE: ogun,edo,kwara,kaduna.

new here, gudmorni pals
you are welcom bro... Feel free to enjoy yourself
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:20am On Mar 14, 2016
Kbs468:
The ONLY colossal loss would be and has been which is my Arsenal losing out to the lowly rated WATFORD at home since for the first time since 1988 in the FA Cup, thus thwarting my Dream of Winning 3ice in a row.

Besides, I'm not out of Government yet let alone you instigating a kbs468Gate against me

Again, even if you succeeded in caging me as a minister, you too won't go Scott free because I would still remain as the Attorney General, thus GC's CCB (code of conduct Bureau) shall be teleguide to nail you too because in Golden City, NO IMMUNITY FOR ANYONE. tongue grin
But I tink d code of conduct bureau is established for checking d activities of political office holders, why should I be their target wen hav not held any political office.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:16am On Mar 14, 2016
eddykisses1:
Fraiser, a time shall come when a man would depart from his father and mother and be with a woman and they shall become man and wife.
lol.. Naso nd d time has com now
RomanceRe: Things You Are Addicted To. by Fraiser(m): 9:15am On Mar 14, 2016
AirSultan:
Estharfabian, diddydiva, halfricanadian, kingcheezypuffs, mrcock, 3rdlegxxx, brunofarad, mynd44, oliviaarisms, fraih and fraiser, naughtynaughty, namedonfinish (well i know i am your addiction), yourmain (other than decker)lol, kestolove, viickerz.. Yall come in and tell us you addiction
mehn!! Am addicted to anytin hidden under skirt...ouch!! Wot did I just say? I hope my twinnie is not seeing dis
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:07am On Mar 14, 2016
FolabiBret:
Ah! Eyin temi, e ma binu simi o. I'd been held incommunicado by Network over the last 10 days. Reason being that I changed location. However, before CUL comes out, I'd have returned to my comfort zone; hence become active herein once again.
Here goes my Whatsapp digits tho': 08072849396.
Cc:
Fraih;
Fraiser;
JubrealGuy;
Spixytixy;,
And the retinue of other well-wishers whose names I may not have the luxury of time to list out.
ehya sorry about dat bro, we miss you more
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01am On Mar 14, 2016
kuchikau:
...
Am missing you guys...am missing somthing....I feel like CRYING...

The journey of life. *sobs*
hmmm... Datz why d elders said twenty children can not play for twenty years... Such is life

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 93 94 95 96 97 98 99 100 101 (of 179 pages)