Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,975 members, 7,806,840 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 03:49 AM |
Nairaland Forum / Frales6's Profile / Frales6's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 29 pages)
Celebrities / Re: Rivers State Under-aged Sex Workers Operators Are After My Life by Frales6(f): 4:37pm On Apr 15, 2023 |
Huh |
Celebrities / Re: “Yul Edochie Is Not The Father Of Judy Austin’s Son” – Kemi Olunloyo Reveals by Frales6(f): 4:32pm On Apr 15, 2023 |
Hiaaaa |
Sports / Re: Achraf Hakimi's Wife Filed For A Divorce, But Found Out He Got No Property by Frales6(f): 1:03pm On Apr 14, 2023 |
This kind news don sweet me eh 1 Like 1 Share |
Business / Re: Female Bank Staff Stripped Naked Over Loan Recovery by Frales6(f): 4:00pm On Jan 25, 2023 |
chai. imagine if the lady na one of those wey no dey wear pant comot for house. he kpekus for just show for public |
Romance / Re: 2nd: January Giveaway 10k For 5 Peoples by Frales6(f): 2:34pm On Jan 02, 2023 |
,. |
Crime / Re: With One Year Left To Live And Spend 8 Billion , Yahoo Boy Becomes Apprehensive by Frales6(f): 2:52pm On Dec 11, 2022 |
Who send am message |
Romance / Re: I Want To Give $100 Each To 100 Vulnerable Members Here by Frales6(f): 12:03pm On Nov 12, 2022 |
For food and rent. |
Crime / Re: Man Kills His Father By Giving Him Paracetamol Injection With Other Substances by Frales6(f): 5:49pm On Sep 09, 2022 |
bad child |
Crime / Re: “we Lured Our Friend Into The Bush, Strangled Him And Cut Off His Head”- Suspect by Frales6(f): 5:29pm On Sep 09, 2022 |
hmmm. things are really happening |
Phones / Re: What Is The Highest Amount You Can Spend To Buy A Phone? by Frales6(f): 5:21pm On Sep 09, 2022 |
now wey money no dey...20 something K. But once I don dey comfortable small I fit burn like 100k or more 4 Likes 1 Share |
Health / Re: Ned Nwoko Reveals Solution To Malaria Menace, Power Problems by Frales6(f): 1:51pm On Jul 21, 2022 |
this man and his malaria wahala should go and rest na. malaria that he has been eradicating since no dey finish? |
Romance / Re: Woman Brought 18 Of Her Friends To Dinner, And Boyfriend Refused To Pay. (video) by Frales6(f): 2:31pm On Jul 20, 2022 |
if that gal is the boyfriend will she pay? |
Politics / Re: INEC Presents Certificate Of Return To Adeleke, Osun Governor-Elect by Frales6(f): 2:29pm On Jul 20, 2022 |
noted! Congrats to him and them |
Romance / Re: Help! My Virgin Girlfriend Wants Me To Disvirgin Her Now by Frales6(f): 2:26pm On Jul 20, 2022 |
Cutehector:heavenly race na per head ooo. dem no dey do daughter things 4 heaven bcoz everybody go answer 4 himself how he lived his life. 1 Like |
Celebrities / Re: Adekunle Gold Gifts Simi Mercedes Benz GLC Worth ₦36.7 Million by Frales6(f): 11:32am On Jul 20, 2022 |
PumpumPrince:that one dey na |
Celebrities / Re: Adekunle Gold Gifts Simi Mercedes Benz GLC Worth ₦36.7 Million by Frales6(f): 11:32am On Jul 20, 2022 |
PumpumPrince:that one dey na |
Celebrities / Re: Adekunle Gold Gifts Simi Mercedes Benz GLC Worth ₦36.7 Million by Frales6(f): 11:31am On Jul 20, 2022 |
PumpumPrince:that one dey na |
Celebrities / Re: Adekunle Gold Gifts Simi Mercedes Benz GLC Worth ₦36.7 Million by Frales6(f): 11:31am On Jul 20, 2022 |
PumpumPrince:that one dey na |
Romance / Re: Have I Been Unknowingly Initiated? by Frales6(f): 11:25am On Jul 20, 2022 |
that's water spirit |
Romance / Re: She Almost Made Me Fall by Frales6(f): 11:19am On Jul 20, 2022 |
eeyaa. I wish she go fit pass you again and again so that you'll continue to hit your leg on stones. sorry. it is called ije uwa |
Romance / Re: My Beauty Is Messing With My Love Life by Frales6(f): 11:10am On Jul 20, 2022 |
eeeyyyaaa |
Romance / Re: Sometimes I Wish Was A Woman (see Why) by Frales6(f): 7:51pm On Jul 19, 2022 |
When reincarnating try come as woman |
Romance / Re: Can Youou Spend Twenty Six Thousand Naira For A Month by Frales6(f): 7:48pm On Jul 19, 2022 |
yes na, under management bcoz things don high |
Romance / Re: Help! My Virgin Girlfriend Wants Me To Disvirgin Her Now by Frales6(f): 3:55pm On Jul 19, 2022 |
Hiaaa... some have food but are not hungry, some are hungry but dem never see food to chop. But as I dey like this now, if I see free food I go chop am well...to avoid, "let me explain" 24 Likes 3 Shares |
Celebrities / Re: Adekunle Gold Gifts Simi Mercedes Benz GLC Worth ₦36.7 Million by Frales6(f): 3:50pm On Jul 19, 2022 |
merits:him sef no dey hide am so why you wan vex on his behalf |
Celebrities / Re: Adekunle Gold Gifts Simi Mercedes Benz GLC Worth ₦36.7 Million by Frales6(f): 3:49pm On Jul 19, 2022 |
Badadvisor:make I be |
Celebrities / Re: Adekunle Gold Gifts Simi Mercedes Benz GLC Worth ₦36.7 Million by Frales6(f): 2:34pm On Jul 19, 2022 |
He tried cox e no easy to marry someone who has sickle cell anaemia. no be me talk am ooo,na him talk am by himself |
Celebrities / Re: "Bring Out My Aguba", Lady Screams At OPM Church Over Nollywood Actor Aguba by Frales6(f): 3:45pm On Jul 18, 2022 |
she don see free house, food and biz. na by force 2 marry? why she no even come out when the man dey sleep for veranda. abi something dey touch her for brain |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 29 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |