Romance › Re: Wizkid Is on Nairaland. He Is A Frequent Member by Franktom247(m): 5:58pm On Jan 06, 2022 |
Una don start again |
Politics › Re: The IGP Is Superior To Governors — Lawyer, Ndakudu Adam by Franktom247(m): 4:39am On Jan 06, 2022 |
Charge and bail,Affidavit and Writing and Reading of will lawyer speaking |
Politics › Re: Boko Haram Fighters Ambush Civilian JTF, Hunters In Yobe, Many Feared Killed by Franktom247(m): 8:36pm On Jan 05, 2022 |
RIP TO THE ASCENDED BUT YOUR SACRIFICE WAS IN VAIN |
Politics › Re: "You Have Ulterior Motives" - Malami Reply SW Governors Over Sanwo-Olu/CSP Saga by Franktom247(m): 8:31pm On Jan 05, 2022 |
Na people will this lawyer sabi write or read not court order |
Romance › Re: She Claim To Be Pregnant For Me But Am Not Sure If am d one Responsible For It by Franktom247(m): 1:20pm On Jan 05, 2022 |
Its the head usher for me |
Romance › Re: 32-year-old Gospel Musician Weds His 51- Year-old Girlfriend (photos) by Franktom247(m): 1:14pm On Jan 05, 2022 |
I see weytin attract oga gospel singer nice one sir |
Education › Re: Sylvester Oromoni: Lagos Government Clears 5 Dowen College Students, Staff by Franktom247(m): 12:50pm On Jan 05, 2022 |
If na some body wey i know the number of boys will have been reducing 1 by 1 |
Politics › Re: Governor Uzodimma Fails To Name ‘Sponsors Of Imo Insecurity’ by Franktom247(m): 11:07pm On Jan 04, 2022 |
At the end you didnt leave up to your name hope indeed |
Family › Re: Man Laments As Best Friend Sleeping With His Wife Breaks His Bed (Video) by Franktom247(m): 11:02pm On Jan 04, 2022 |
Mr kala your attention is needed here |
Business › Re: Widespread Cash Supply Shortage Persists In Banks by Franktom247(m): 6:45pm On Jan 04, 2022 |
Make CBN print more money or why dem dey open if they cant print money |
Sports › Re: Flopping Ronaldo, The Major Problem In Manutd. by Franktom247(m): 12:24pm On Jan 04, 2022 |
|
Foreign Affairs › Re: Haiti Prime Minister, Ariel Henry Survives Assassination Attempt by Franktom247(m): 8:18am On Jan 04, 2022 |
Na wa una dey para for this country na to kill una leaders dey una mind |
Romance › Re: How Can I Cope With This Wicked Girl? by Franktom247(m): 4:39am On Jan 04, 2022 |
Mini saga |
Romance › Re: I Chop Ashawo Big Nyash Yesterday! by Franktom247(m): 11:11pm On Jan 03, 2022 |
[color=#550000][/color]
wahala be like weytin again mr kala come and takeover |
Romance › Re: Cross-dresser, James Brown Celebrates Father On Birthday(photos) by Franktom247(m): 11:07pm On Jan 03, 2022 |
Your daugther james can you imagine excuse me sir you deserve no birthday for harbouring this ........... |
Romance › Re: Amara Reacts To Former Lesbian Partner’s Allegation Of Being Abusive | Video by Franktom247(m): 11:02pm On Jan 03, 2022 |
Na women matter make men no put mouth |
Politics › Re: Suspected Fulani Herdsmen Storm 2nd Abumere Ojigbelu Camp In Ovia North-East Edo by Franktom247(m): 10:56pm On Jan 03, 2022 |
That dull governor in edo state if you like dey look like lukman |
Entertainment › Re: Lagosians Storm Badagry Beach To Have Fun On New Year (Photo) by Franktom247(m): 6:33pm On Jan 03, 2022 |
Omicron dey greet una |
Career › Re: FG Uncovers Multiple Entries Of Over 1000 Names On Workers’ Payroll, IPPIS by Franktom247(m): 6:31pm On Jan 03, 2022 |
APC CORRUPTION FIGHTERS I GREET UNA |
Celebrities › Re: Every Man Wants Me — Maria Chike (Pix) by Franktom247(m): 6:23pm On Jan 03, 2022 |
Me and my papa no want you so na lie you lie |
Politics › Re: APC Convention ‘shaky’ As Cabal Plots Consensus - Daily Trust by Franktom247(m): 6:20pm On Jan 03, 2022 |
nice one more confusion,issues and problems in the camp of APC in jesus name and inshallah |
Romance › Re: Lady Slams Men For Not Wishing Nigerian Olosho Association ‘Happy Christmas’ by Franktom247(m): 2:53pm On Jan 03, 2022 |
I need that bentley near you ma |
Celebrities › Re: Olamide, Fireboy Pay Oba Elegushi A New Year Courtesy Visit (Photo) by Franktom247(m): 2:40pm On Jan 03, 2022 |
See freshness everywhere |
Politics › Re: Ganduje Replies Kwankwaso: I Was Not Imposed But Won Kano Election By Landslide by Franktom247(m): 2:35pm On Jan 03, 2022 |
Na oga and him boy fight make no body put mouth |
Celebrities › Re: Shatta Wale Accuses Bourna Boy Of Multille Sexual Crimes While In Ghana by Franktom247(m): 2:31pm On Jan 03, 2022 |
From grace(davido) to grass(shatta wale) oluwa burna how na which kind low class beef be this |
Family › Re: After 10 Years Of Waiting, Woman Dies On Christmas Day After Delivery (Photos) by Franktom247(m): 2:27pm On Jan 03, 2022 |
2022 weytin dey sup death everywhere |
Politics › Re: Bashir Tofa Buried In Kano (pictures) by Franktom247(m): 12:52pm On Jan 03, 2022 |
another death news today again yesterday ibadan king today presidential candidate tomorrow who? |
Romance › Re: Guys Be Honest. Will You Smash Or Pass? (photo) by Franktom247(m): 10:37pm On Jan 02, 2022 |
pure undiluted madness |
Politics › Re: Otu Inyang Shot Dead After Church Service In Akwa Ibom by Franktom247(m): 10:16pm On Jan 02, 2022 |
God protect us abeg whats with the death news up and down |
Politics › Re: Colonel Anthony Obi Is Dead (Photo) by Franktom247(m): 10:12pm On Jan 02, 2022 |
Make GOD keep death far from us no be small thing death dey do since 2022 start |
Romance › Re: Nigerian Couple Celebrates 20 Years Of Dating (Photo, Video) by Franktom247(m): 10:08pm On Jan 02, 2022 |
Na una sabi ooo dem no dey carry love go heaven |
Politics › Re: kwankwaso: Powerful Forces Imposed Ganduje On Kano In 2019 by Franktom247(m): 3:22pm On Jan 02, 2022 |
Gandollar says hi |