FrankValency's Posts
Nairaland Forum › FrankValency's Profile › FrankValency's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
khalebzy:bros we know say u dey for the almighty Unilag,u hear ![]() |
No be today we begin see black or white box but na to discover wetin happen be the koko,ask them wetin do bellview and co black boxes.............we dey wait #Change |
lattychem:guy na wetin high u like this ![]() ? |
Make I see the witches wey go stop us from claiming this one again..........Barcelona is synonymous with trophies #Yimu for Haters |
kestolove95:if I talk na,dem go say I dey tribalistic,but y u call my name chinedu[b][/b] u see any name for there? Cunt |
Sorry to say,I no even sabi the guy.........guess one of kcee's boys but kcee,wetin concern this matter and travelling from Oslo abi go slow to sweden. |
That awkward moment when Ifa says u are the chosen Abobaka,uv been sentenced to death but this time without hard labour but with enjoyment....................if na me,I swear if I die with that Ooni of a man,call me dead man. |
I swear,poverty bad o. Imgagine u no get,u come dey vex give person wey sweat make am,that eh....................D woman wey sidon on him poverty for calabar don die with am |
Thankgod o,but I swear with this kind house and five star equipments,some kids will even prefer to live in the orphanage. But did I just see Most Beautiful Girl in Nigeria,beauty pageant of nowadays eh,sorting don enter am. In other news,topic and content no match atal. |
majidyusuf:J for jug |
kenedy175:bros,hustling is the game |
I cherish u guys,grt family u got there,its good too make it in life,every other thing shall be added unto u,#good wife #cute kids.......... Happy bday pa jay |
Did I just see "role model who has impacted positively in the world ![]() ?" Liars are liable to visit hell |
Na group things,united we stand and divided we fall..........good omen |
tunapius:my guy,na normal thing for him to talk and it go happen |
Chai,if this one na slim.............dem wetin come be her normal size,some babe be eating like trailer offloaders while they are just talkertives..... I like them slim fit |
The guy grab since him youth days,big men generations |
walemoney007:Oya google am,type who is indimi |
RIP bro.........so sad,Soldier go,soldier co,shekau remains alive. Oya talk ur own |
Warning to D'banj that if he messes up eh..........Idimi blood still runs in her veins,she is aiming for the presidency,my brother Dbanj think twice o,we get them plenty here o |
Me too na batch C,I cultivated 10 acres of land as my own project for the village dem post me,I don't know how to post it here so una go follow rejoice too.................congrats my fellow Ajuwaya,these children na ur neighbours?....wee oooo |
Oyibo no go kill me o,malaysian airline wey don dey miss since a year ago,nothing don happen o,na just yesterday wey crash happen,everybody family member don dey miss....,oyibo take time o..........chai,Naija,our own go diff. In other news TB Joshua talk say him see am for vision,prohesied and it happened!!!!!!!! ![]() |
I swear,this is black and white twins,this is y many girls never marry,when God destines a husband for black lady but the guy meets a white lady. #Black_Is_Beautiful |
Seriously ,the no of rings on ur body,charley too need to be taken into custody,I go visit u next |
When palace guard disguises as Emir,paparazzi and blogers look well o |
Agimor:really? ![]() |
prof17:Bros eh,this ur EK no don expire o,but na only u get am,I no drag am with u,me na EK/14C ![]() |
Sword things #shines teeth.......reminds me of Game of Thrones |
I swear,this this is true,na Aramoko ,Ekiti-west LGA where I dey serve be this,I was thinking of this b4 oba came up with this,we never see light for 2 months,kabiyesi I dey ur back,wetin we do this BEDC self. |
H |
hadura29:lol...........OYO na ur case o |
Na wa o,u've said it all(they need a confident communicator)an introvert is a business owner not a job seeker,so my dear,work on ur temperament,u must upgrade o,first class no be sure ticket say u go get job,some 3rd class holders are more confident than you are and that is what present jobs need,so work on ur confidence,be confident be smart,dress cute and let elegance be part of u ,learn to speak with command. Goodluck o |



