FrankValency's Posts
Nairaland Forum › FrankValency's Profile › FrankValency's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 (of 26 pages)
Baba no gree old,baba these things na for children na.......haba,u no lick am during ur time? U don old ooooo |
When Ifa says stay indoors,even the VCs and professors must obey,e be like say I go bcome Ifa messenger so as to control all these Profs............... Ife,my home town ,I die if I no comot dat day ![]() |
Why him no go pose,him no get choice o,na no 2 citizen of Nigeria be that o |
Na wa o,if just bride price dey trend like this,I wonder how the main wedding go trend. But wetin go vex me be say if I comment finish,then after 2 months she comes here to tell us she married a beast just like others celebs are using that to break their marriages,naa that time I go get talk. Anyways congrats in advance till u enter the man's house,single ladies,I lie? #my voice #oya talk ur own |
Dj Cuppy I swear,just a collabo wit u,Dj Valency life will never remain the same,even if na okada make I ride u for 1 week |
When u marry pretty ladies like lara,u must upgrade o or else fine boys like us go dey receive salary for servicing..............check my signature,na me #Dj Valency |
:PHeheheh............no manage the club like arsenal,ur registred club,u no see Barca ni ![]() ![]() Mtcheww,all these over fed rappers!!! |
Na u God direct me to Halima..........I will never let u go unless ur father settles me |
But seriously,this una picture together be like say una don even be couple,sorry bro,na just burns,be careful next time...............some girls put all her hopes in u and once u do the otherwise,she can go extra mile. |
That moment u book a space and ur subscription expires,the guy above me is a victim............any ways no be me join una b4 |
E dey police blodd,whether male or female Imagine just insertion don take away ur inspector title,married woman for that matter o |
dapsoneh:hahahaah but bros,me still no go deny my field.......am a MATHEMATICIAN,though I made mistake by doing a guessing work,next time,I will work it out. |
haywire07:Yes,my name na Igbo |
If na wetin dem do for the school where I dey serve be waec exam,then secondary skul is a waste of time |
dapsoneh:na wa for u,I did a guess work,u no see person wey say 80% na me wey dey very close u dey tackle,nw I won't be accurate with that............Ogini? Kilode? Haba? |
INTROVERT:na wa for u o,how can 58:56 be 80%,abeg no downgrade my field,it 52% to 48%...........haba ![]() |
God of babies has done it oo..........tuale baba God,I pray all those seeking the fruit of womb to receive theirs now in Jesus name,Amen. |
Walking dead episodes live in Naija..............God help o |
Abeg this thing too long like say I dey read terms and conditions paper....who go summarize. In other news,I no believe the ones wey I read joor |
haywire07:person name na Igbo ![]() ? U reffered to my tribe my man,Don't try it next time,we are not lazy period. |
omicron:Bro na 3 weeks for paternity na,haba,na 9 weeks u count so or 2 moths in total.it is only the female workers that are given 6mnts |
Sit them down,then Tell him/her words,not just words alone but words of wisdom bcs it changes thougts. |
Yobo,the big boy looks like iyanya,go ask ur wife wella o,maybe hehehehe................him na cucumber distributor. |
Na wa o,man na 60yrs,and him dey rape younger woman for hours o ,accrding to his olosho...hmm,ppl wey enjoy demselves for hours no be rape o, na reall fucking scene joor |
Timaya don Bleep up by f**king her very well,now she wants to have him alone to hersellf ,bae he is a star not a boyfriend,the highest he can do is make u his baby mama |
That no.8 though,na so I knock 1 fine boy wey dey peep d ten naira wey I wan give for church today like say him dey find wetin him keep............ |
Me no need all these protocols,I take them off with the clothes ,if u knw waht I mean........the baddos knows |
How many brides do we hve because d other lady was also dressed in wedding gown and dey cut d cake together,chei the man haff suffered o...........Any happy ML to them. |
etiosa97:thunder fire u for this stupid cooment,u get name so? Dem sabi u for ur street? Poor man mentality still dey worry you |
This one must feature in Fast and Furious 9..........Naija too much joor |
ayusco85:what abt urs? And in case u didn't read well,I said MOST,I didn't say every. |


