Fussbot's Posts
Nairaland Forum › Fussbot's Profile › Fussbot's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 46 pages)
Mehn yab too full dis thread..bt then,me sef dn mark 1 gal face and I kno sae she go enta my hand 1 day(ako sowomi lojokan)den she go know sae she no sabi talk(ibi tie tipin,ni tenikan ti bere)..am patiently waiting 4 dat day.... |
ypzilanti: Who is an effing teenager. That happened eons ago and was narrated in good humour. I'm sure I could father your agemate if I started screwing early enough.LMAO..am I d only 1 seeing dis??rotfl..guy u no nice @all |
Wel,2 al d people saying dey can't allow it,dey wil abuse d gal she go cry..wel,u people havn't seen a serious threatnin b4,even if u no do am,u go dey talk sae u go leave d man or u go and report 2 d police... |
Booty4me: I love this guy. Filling the Dagrin void. Only that super eagles reached Final. He is a bad prophet.u've already said it @ linda ikeji's blog..we dn hear.. |
I mean dis guy is jst 2 gud..his voice is unique,his delivery is on point,non of his songs his wack 4rm sebi wo,gba be.kurumaga,nibo lo tin shele,fere..are all d*pe..dat kips me wandering why he is nt bin mentioned alongside dem davido,wizkid,olamide..I tink dat's wia he belongs rili..so y is he not dia? |
Maybe tonto dike hersef is d mod..abi..her topic wil sha make d fp in a day ni sha haba? |
Shugamania: Ok o.. Ibadan man..ha!oti te P mole(u dn tak am personal)pele |
@op,pls don't ever try dis with an ibadan woman,1st of all,d curse wey u go receive dat day na 7days prayer+fasting u go use wash am away...and if na d 1 wey get craze u meet abeg dey prepare 4 acid or d beating of ur life...bt then,y wld she tag u a husband snatcher if u didn't also go extra mile in getting dis dude?bt ofcus d gal shld av spoken 2 her guy instead.. |
@op,pls don't ever try dis with an ibadan woman,1st of all,d curse wey u go receive dat day na 7days prayer+fasting u go use wash am away...and if na d 1 wey get craze u meet abeg dey prepare 4 acid or d beating of ur life...bt then,y wld she tag u a husband snatcher if u didn't also go extra mile in getting dis dude?bt ofcus d gal shld av spoken 2 her guy instead.. |
Lwkm...olamide ti 5n gan sha..baddo of destiny...cute |
iamswizz: ugly pics.. learn to promote our traditional attires eg agbada..wat is dis 1 saying? |
luvable sam: she is a THUG!!!!!lol...u jst confirmed? |
Idowuogbo: Trying to sounding? Worrrisdat??worrisdat?what is that? |
[quote author=Idowuogbo]Trying to sounding? Worrrisdat?? ![]() |
Idowuogbo: Trying to sounding? Worrrisdat?? |
spikes C: what is this...pls speak English4 u..I said I dnt wats with xynrise and idowuogbo they've bin like supporting sexkillz 4rm d bgnin of dis thread especially idowuogbo she's bin lik sexkillz mouthpiece and trying 2 sounding like a thug which she doesn't know how 2(maybe she used 2 be 1,bt she has lost its touch)..jst go 2 d last page,d op has bin trying 2 settle d matter with sexkillz and ofcus he hasn't replied and idowu has started calling d op mad and sort of names..maybe dey are relations(wu cares)bt since d bgnin of d thread they've bin lashing d op dat dfntly has some points bt ofcus wrong d way he has gone bout it by opening a thread.....(Nothing concern me with dia mata) |
I knew they will neva fix barca madrid,uefa have bin wanting barca madrid final 4 a long time...and I know God wil stil nt allow it dis season... |
@op,I dnt know why u take something online so serious?abi anoda tin dey dia?in collect ur gf?if in offend u no vex..bt enof is enof abegi...bt then,awon meji kan wa to jepe gbogbo tan so lati isesebere thread yi o funi,be ko si nto kanwon nu thread yi,eyi obinrin fe ma shey bipe oun loun omota lenu,be gbogbo tin so ase ni....eyi okunrin naa nso pe tobajepe oun ni kinikan oun ashe kinikan..mtscheew..mo mo pe awon mejeji le ka nti moko... |
Make Trillions Naw! |
U sure sae na kelly rowland be dis? |
Mine are hazard,giroud,de gae...abeg no luk fergi o...lol
|
Asin she sabi smoke igbo?*faints*i wonda which of our celebs doesn't smoke.. |
Wizzy abeg pity dis karmo jean naw,una no det oda jean? |
valicious1: Ugly girls are meant to supplement their ugliness with good character bt girl u have both an ugly face & a bad personality, wouldn't advice my worst enemy to marry a girl like u though.omg! |
Dfrenzy: He say wetin?lwkm..u go fear my broda... |
Amaaskia: Omg she totally looks like me LOL..!u've said dis manytimes and we've cnfrmd it..bt I tink it's rili getting boring naw k? |
This is where we will know what uefa rili is..I know dey wil neva fix barca madrid in d semis..btw who is dat wonderful kid VERRATI? |
Watin be dat 4 her nose lik sp*****... |
jiggaz: Well, good for u sha. I dont really like hip life. I only like Sarkodie's songs, R2Bees (cos they use Naija beats) & a lil bit of Samini ( i just discovered him recently). But overall, Ghanaian music is average oo, no sentiments. The African countries dat comes 2nd in music after Nigeria are Uganda & Kenya. They have good musicians but just dat their popularity ends in East Africa.kenya uganda wia south africa dey??hhp,teargas,liquideep,kuli chana...etc sabi o...bak 2 topic...na sarkodie me sef lik pass..bt I heard 4rm a ghanian dat sarkodie is lik d 2nd or 3rd best indigenous rapper dia..dat dey hav beta indigenous rappers dat we dn't kno...I also like 4x4,e l,r2bees |
YoungSalute: You call yourself student right ? When you finish you be terrible. SmhI had 2 comment cus of u fool...is it d grammar dat matters here?didn't u get d msg he was trying 2 pass across??fool,idiot werey allinironu omo eran... |
Ur waist ur waist all I like is ur waist..lol..dis is d truth which mostgals don't like..hence dey sae u are only lustful afta dem...boobs and butt..simple |
1st guy:how dis gal naw u dn lata f^^k her 2nd guy:haha!which kind questn be dat naw,,how I go dey date gal wey I no go f^^k her,I dey craze..since wen be dat naw 1st guy:ha!guy u get mouth o..ano kno sae dat gal fit allow u do dat kind tin...she no dey date pasn sef talkless of a guy 2 yarnsh her"o'boy dis guy na sure guy o..in sabi dis tin pass me o" 6mnths lata 1st guy:how stella naw she dn lata gree? 2nd guy:ha..tete naw..e 4 dn reach 1month sef wey she dn gree 1st guy:k..u no tel me naw..u 4 dn f^^k her be dat o 2nd guy Jst 4 braga rit u kno |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 46 pages)


