Gemale's Posts
Nairaland Forum › Gemale's Profile › Gemale's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 60 pages)
Dis na wetin I call topless 2 seater ride. Made just 4 d maker & im chick. |
Shame no dey catch pple 1ce dem enta power 4 9ja. U no fit provide ordinary portable water 4 ur pple. Pple carry their hard earned money dig borehole 2 provide water 4 demselves 2 dey use bath & wash clothes. Oda carry big money do pure water factory because jobs no dey. U come dey carry dt yeye hand u no fit take provide water 4 Dem com dey ask 4 tax. Light wey dem dey take pump water 4rm borehole, u no fit provide. U wan come collect 70k evry month 4rm Dem hand. Ole buruku ni okunrin yii Sha. |
Hmmmm..... Judgment day go funny o!! Make sha those jet-owning,porsche-driving,all white yacht paty in dubai-celebrating men of God no shock when person lyk anja loven wt tattoos wey dem dey preach against enta heaven while dem jones. I watched a youtube video abt her. She sold her property & left her posh coun3 2 come & do humanitarian work in 9ja. & yet 1 useless person wld open mouth & say pple wt tattoos r irresponsible. |
Na truth oga ben dey yarn. We gats patronise 9ja goods 2 improve our economy. We need 2 make our coun3 industrially viable |
confamgist237:guy no b naija we dey? Na 2 just settle 1 oga bury d thing dem go do. All di 1 na 4 serenre. Bt dem indians no chill@ all. c d kain wicked thing dem dey do us 4 9ja. |
op no try @ all. 2 dey advise women 2 tolerate cheating husbands no good @ all. Both partners r supposed 2 b mutually faithful 2 each oda. A cheating partner has already eroded d foundation of trust dt marriage is supposed 2 b built on so y shld a woman cheated on stay in a marriage dt makes her sad? If d partner cheated on decides 2 4gv & move on, ok bt if dey decide 2 end d marriage, u cant blame dem. Its nt everybody dt can tolerate a cheating spouse & being a man or woman is no license 4 1 2 cheat on ones spouse. If op isnt a hypocrite, let him give men d same advice when their wives cheat. |
Typical Blackman na real mumu. |
holusormi:Oga na 9ja policeman shoot am when im go party. Na 'accidental' discharge (as 9ja police dey call am). Na y IGP gats #disarmroadsidepolice. |
Na pple lyk dis go enta heaven. No b 2 claim pastor/alfa dey quote scripture & form holy holy. E go shock those so called MOGs when person wt tattoos wey dem dey condemn go enta heaven on d last days while some SU/deeper lyf forming pple go enta hell fire. |
Aba boyz r still learners when it comes 2 making fake stuffs. I doff hat 4 d chinese/Indian person wey do d bag. Oga don hammer come make mumu outta Linda join. Seriously Linda fall hand as she start dey buga. I bin think say she mature b4. |
Meanwhile 1 Chinese/Indian Hermes Barkin 'manufacturer' is chilling somewhere enjoying d $14k dt he just scammed 4rm1 famous 9ja mugu & Igbo dudes in aba b lyk "CHAI!!! dt cld have bin us". |
Meanwhile boyz don dey scheme on hw 2 kidnap Linda family member 4 N20m ransom. Make she no come dey talk say money no dey. U get N500m house & N4m bag? U gats settle boyz o! |
alexistaiwo:Mistake pls. commented on d wrong thread. Mea culpa. |
Oga dey form 007 4 woman mata. I pity am. Make dem catch am 1st. Im go hear am. As 4 me, cheating on woman na something I no wan try 4 my lyf because WHEN she catch u, u go smell pepper. If oga lyk imself, make Im just jeje break up wt 2 of dem babes & go find anoda 1 wey im go dey faithful 2. Make guys no dey cheat on top woman o. Na high BP u dey follow play b dt. |
Sasuwa:Maka y? Fyn sister lyk u dey beg 4 lyks? U wan take am buy crate of mineral 2 celebrate bday? HBD BTW. |
Demmzy15:I am nt trapped. It's just rili hard u know. It lyks trying 2 xplain Einstein' theory of relativity 2 som1 wt subzero IQ. ur mindset is nt flexible & open 2 explanation so I can't waste valuable tym trying 2 enlighten u. After all it was Jesus who told us dt we shldnt cast our pearls b4 swine & we shldnt giv what is holy 2 dogs. I tried 1ce & u cldnt even comprehend d little i explained bt let me still make an attempt (in futility i think). D concept of D trinity is 1st insunated in Genesis when God is abt 2 create man. God said "let US make man in our image". So u understand dt dere were 2 or more persons when God referred 2 Himself. So u understand dt. Trinity doesn't mean d presence of 3 gods rather 3 persons in 1 God. U have 2 understand dt God exists beyond D full comprehension of d human mind. Non xtians blv d principle of arithmetic & biology where 1+1=2 bt in xtian it, dt isn't always d case. An example of dis is marriage where a man & a woman bcom 1 (1+1=1). Also God doesn't need a wife 2 have a son. Jesus used d term "son" 2 make attempt 2 show hw close He was close 2 God. So in an attempt 2 explain d trinity, I wld rename d 3nity "3 personalities in 1 God". In God d father, we c our creator, He who is an all powerful, almighty, all knowing & seeing being who cld b a times fearful. Bt dt isn't all abt Him. In due tym, he reveals 2 man anoda personality of His in d form of God d son Jesus Christ, a loving, humble, forgiving being dt takes d form of man 2 empathize wt their weak, sinful nature & show dem by example hw dey cld overcome their carnal nature & bcom United wt Him @ d end of their temporary stay on earth. God d Holy Spirit is d acting power of God. It was dis spirit of God dt moved on d surface of D deep in Genesis @ d beginning. Dey r all together. When u encounter 1,d oda is present. John testifies 2 dis in d 1st 3 verses of his gospel "in d beginning was d word & d word was wt God & d word was God. The same (word) was in d beginning wt God & all things were made by Him". Later on in verse 14, he says "& d word was made flesh & dwelt among us(& we beheld His glory, D glory as of D only begotten by d Father ), full of grace and truth". |
It's a symbol 2 show dt he's an erect, upright man. |
An enlightening piece. |
Demmzy15:Honestly, I give up on u. U v made up ur mind & so therefore u r incapable of higher reasoning due 2 ur blind hatred 4 Christ & Christianity. If some xtians do exactly wt u r doing, dts their business bt personally I blv in sound reasoning & trying 2 scratch beyond D surface of an issue. Ur inability 2 grasp d point of Jesus speaking in parables cements ur blind hatred dt transcends rational discovery. |
9ja I hail! Paddy Paddy, wayo wayo, arrangee govts of Nigeria. Baba fela of blessed memory was a prophet. |
Ishilove:Dey gained promotion 4rm d NNL (Nigerian national league) 2 D NPFL (Nigerian professional football league) dt wld b starting later dis month (20th dis month I think). & yes NPFL is Nigeria's top flight league where D lyks of enyimba, kano pillars, shooting stars, enugu Rangers, ifeanyi ubah fc (formerly gabros), sunshine stars & warri Wolves play. |
Abeg 4gt wt anybody says. Dt nigga just killed me wt laughter. I don nearly $hit 4 body wt laff. Anyway Sha na because nothing do d girl na y e dey funny. If 2 say she die of diarrhea, oga 4 don dey curse d devil wey push am bt still.... ROTFLLLL. D op just made my day. |
Acidosis:Guy it has been discovered dt there's a strong link btw religion & underdevelopment. D only exception 2 dis study was d USA.
|
Ngwanu all of u NLers wey read mech engineering shld go & make gas operated iron. Na beta idea b dt. Una go make money. Anoda 1 b rechargeable iron. Oya make we start dey c d worth of una certificate instead of wailing say job no dey. |
eleojo23:True talk man. Oil boom was d beginning of our nation's doom. We abused it nw we have 2 suffer d repercussions. Wt d way oil prices keep plummeting, I foresee Nigeria breaking up because only a fool doesn't know dt we r only together because of oil money.
|
His diet must b very rich in nutrition 4 him 2 b able 2 $hit $1m. |
baba11:Pple wey b muslims talk say e suppose b "insha" nt "in Sha". Wetin u write dere b say dem create God instead of grace of God. |
1 tap 4rm my chopper, dt nigga's gonna waste. Falling on his knees, then lying on his face. Making blood stains no cleaner can erase. Sending his poor soul 2 dt lonely dark place. Got no need 2 fight, no reason 2 drag. I just make dt thing go "clicky clack bang". |
1 tap 4rm my chopper, dt nigga's gonna waste. Falling on his knee, then lying on hi face. Making blood stains no cleaner can erase. Sending his poor soul 2 dt lonely dark place. Got no need 2 fight, no reason 2 drag. I just make dt thing go "clicky clack bang". |
Omo! C fyn Boi. Abeg no allow 1 evil relative give am tribal marks o. E b lyk say u & ur wife make sense. |
Wesely01:Abegi old age isn't always equal 2 wisdom if it was, all it wld take 2 b wise wld b nt 2 die young. Solomon (d wisest man according 2 D bible) wasn't d oldest. Yes d guy shldnt rush in2 marriage wt d woman. He shld 1st get a good means of livelihood whilst simultaneously finding out more abt d woman's character & y her children's dad left her however d excuses his parents r giving him in my own opinion r lame (her having 2 children & nt being Yoruba). As long as he fully understands d responsibilities involved in marrying a woman wt children & is ready 2 live wt dem, deres nothing bad abt marrying a single mother. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 60 pages)




