Gidson12's Posts
Nairaland Forum › Gidson12's Profile › Gidson12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 85 pages)
so dani and ben-10 una no see where una go carry us go na 4 under romance forum na u see bring us ![]() |
so e don reach like this, sugar mummy, una no dey try at all , una wan fuk una mama age |
dani1luv:i agree say we be pals but u no kolo reach half of me , u feel my impact now, i'm a monster that dosn't back off, i fight back ![]() |
dani1luv:na im make me dey tell una say e dey shit, come dani i see u've removed that nasty comment of urs and my response too, good move ![]() |
patwhizkid:e dey bush , dey sh it |
studio43:oh boy talk well na, your brain don dey turn pus ![]() |
dani1luv:mehn your foolishness suppose win u award, u are really a man of great stupidity level ![]() |
@ dani pls loose that chicken temper of yours, lame dog |
@ dani wats funny there now, daft |
dani1luv:oh boy wetin be your own now, u smoke dried cow sh it |
studio43:this disabled begger, dem don dey do wedding reception near my house make u go call all friends make them come chop leftovers ![]() |
they guy sabi wash toilet too, na him i dey call wash my toilet ![]() |
studio43:hey studio, talking about your father, the poor guy quickly signed the contract, with a promise of a hot blo wjob from a slut , u should be be happy we raised the stake on you with a whopping sum of 70,000 virgins, u should be happy bro ![]() |
am listening to larry kings now and the americans are blaming the attack on themselves for not acting on the information made to them by the dudes father, some one in the interview said that America spends 75billion in intelligent gathering through the fbi and othe security agents and they could not act on the info of the father to them two and a half months ago, who said the son is becoming radicalised, bearing on the fact that this guy traveled to yemen, men guys u have to listen to the larry king interview, American intelligence failed woefully |
studio i get contract 4 u i'll get a visa for u, pay for ur flight ticket and give u an explosive wey u go explode for d plane, with a destination , in return i promise u 70,000 virgins in haven ![]() |
kids on their playground again ![]() |
when u are promised 70,000 virgins, u could go to any length, , |
hmmmn '70,000 virgins' great, that is to say 1 terrorist to 70,000 virgins, if these guys where to fuk 1 for each day that means dey would be fuking these virgins for like up to 192yrs, damn, 192 years of dis-virgining (deflowering) one new virgin , well to them (terrorist) its worth the risk, that means this guy, Farouk Abdul Mutallab, was hindered from his pleasure with 70,000 virgins, in heaven , wat a pity |
I swear dele giwa's family would spit on the faces of these sympathizers, nonsense ![]() |
D fking guy just confessed dat he gut his explosive n training from yemen |
@ amor4ce u be MUMU tring to make a point, anu ofia |
Crippled, disabled and physically challenged fowl ![]() |
D guy dey leave near my house, n na u dey train d am ![]() |
Mr crack still dey serve, e never learn work finish, e never b full native doctor |
@ xynerise Oh u join ppl way dem just sack sorry, well i dey d IT world its a nice biz dats if u gat d knowledge, or u go into petroleum marketing cash dey, their how much cash u get sef |
Huh ![]() |
Who tell sey she go serve sarchet water, na 4 50litres gallon she go take fetch water come, if u want drink u turn 4 ur cup |
@ studio i c u dey set trap 4 d bush rat. ![]() |
Dont mind bend-10 he dosn't know wat is silence ![]() |
Sky-walker:virgins don finish for earth, u suppose know now, so fresh ones dey wait dem for heaven ![]() |
well culture is dynamic, In life, most things do change over time, culture is a way of life and tend to be influenced in various way, i'm not in support of dumping our culture but there are things that could not be changed more especially in this age of modern technology, its not only in nigeria its happening every where |
another avenue where money wan take commot, small time dem go appoint Committee, release money , those ones go share am chop, dem in turn them go return one monkey report and matter go end there ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 85 pages)

, una wan fuk una mama age 

