Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 194 pages)
You sick go hospital Still dey entertain political visit Na who post that picture cast am. The doctor risk loosing his license.... He reach to arrest before he join dem organize another coup |
Never ever but he want to rule Nigeria. He want them to hand over Nigeria to him because he is igbo......... E no go work Igbo Man will be president but not Obi OBI go just dey labour in vain like Atiku till he tire.......... |
Of what use is hosting AFCON at this time and period. We have a lot of insecurities in the nation to deal with. Make AFCON rest abeg |
JealousCobra:Born hater Certified wailer I mention Tinubu for my post.... ![]() ??You are chasing a Man who is chasing his dream. I don talk am before, end time children/adult everywhere . I said and l repeat Nigeria will be great again You shall see it with your own very eyes but , you will not benefit from it. |
Another bad news to the online and offline haters of the nation. The bandits and terrorist celebrants Haters of any progress in the nation God go continue to dey bathe una with shame and disgrace. Nigeria must work Nigeria must succeed. |
The fear of Trump Fifa Bleep up |
😅😅🤣😂🤣🤣😅😅 😂😂🤣😅🤣😂😂😂 Na una go use una hand scatter this world by unasef...... God go just dey laugh like this |
OBI serve Kenneth Someone else served him Wahalaaa jam trouble........ So OBI go go public apologies or he go let him online mob push am enter better trouble...... ![]() ![]() ![]() ![]() ?This thing go be like play until now, in few days, it will be a real topic, make una just dey look. |
Na girls go say If a man is not earning in millions, what is he doing with relationships. Girl wey no get #5k for cash and account all together....... Abeggggggg Leave ladies alone oooooooo They are in their own planet. |
JESUS no fight other religion in his lifetime He was busy fighting hypocrisy in the church People using the church to scam others But then pastor's no go tell una all these stuffs. Carry your Bible dey read No dey follow dem dey practice witchcraft in the name of religion. Jesus wipe them out if the temple not out of the shrine or mosque. |
AderonkeOlaniyi:🤣🤣😂😅😅😂😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣🤣🤣🤣😅😅🤣🤣😂 Well done Monitoring Spirit. If you are so busy with your life You won't have noticed me here. |
😂😅😅🤣🤣😂😂😅😅🤣 😂😂😅😅🤣😅😂😂😅😅 Mr gbajueeee at it again When did the one who deported Northerners as a sitting Governor start caring about the deporteeee This YES DADDY MAN NO GO KEEEEE PERSON |
I watch the video This IGP no send anybody Papa Na so the Governor dey watch am as e dey talk like TV....... He was accusing both sides confidently and intelligently. Na real Ajegunle boy, he no disappoint. |
If he had said otherwise na still una go call am terrorist. Show no mercy or pardon to terrorist Send them to where they belong not reintegrated into sane society. Send them 30feet below the earth |
For his own safety make he Sha avoid Nigeria...... Na mouth he get, he no go visit anybody. |
Dem don Start..... Always interfering with everything. Dem still wan bully their way to the world cup trophy |
🤣😅😂😅🤣🤣😅😅 😂😂🤣😅😅🤣😅🤣🤣 Shebi we dey tell una that time say This thing wey una dey hide go reach everybody...... Body don dey tell una too abi. |
Cho Cho Cho Cho Just like El rufai I sabi talk, l sabi talk This one go soon collect El rufai treatment soon......... There is freedom of speech, freedom after speech is not guaranteed. |
If una no want the Job, that's fine No come dey lament and frustrate on ordinary harmless post... Let people wey be targeted audience apply in peace |
🤣🤣😅😂😅😅🤣🤣 😂😂😅🤣😅😅😂😂 OBI and his goons don finally jam Kenneth is enough for all of them Both online and offline Let them enjoy the monster dey created. |
Everybody don tire to dey labour in vain Nobody wan follow vanity and failure |
All l can say here is Finally, Gbajabiamila cup don full No be today, e dey run something like this low key. Him case be like, person wey dey steal low key, come finally steal big, dem come catch am God just say, e don do. |
Trump will never ever forget lran in his entire lifetime, even after leaving the government. Iran really humbled the arrogant white house kidnapper |
Somebody that allows Health workers go on strike for more than 365 days without blinking an eyelid....... Do you know what it means for health workers to go on strike for just a single day........ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ??Only those who works in the health sector will under the grave implications. Talk if 365days Devil himself |
Gbajueeeeeee What will you do differently to what is being done Werey gbajueeee say LET ME GET THERE FIRST HE THINK SAY NA HIM ZOMBIDIENTS HE DEY ADDRESS |
Atiku OBI Amaechi Kwankwaso, so all these people cannot form a political party abi...... ![]() ![]() ![]() With all their experiences in Nigeria politics Are they that daft...... ![]() ![]() ![]() ![]() ??They are still learning the Nigerian political waves at their age.... ??Pathetic. |
Happy Birthday to Diddy side babe.... Meeeeeeeeeeen This guy is good musically. Very very good |
Finally, the hungry hyena got his shares.... Obi and his goons go suffer for Kenneth hand eeeeeeehnnnnnnnnn I thought the werey said, he is withdrawing from ADC because his people from SE were not considered for VP....... ![]() ![]() ![]() ![]() Cut and chop polithiefcians. Interesting days ahead in our politics |
Bigger thief scattering the hungry smaller thieves. Dangote is not a Masses oriented business Man. He is only interested in Monopoly kind of business. That's what he is used to all his life as a business Man. I like and love him as a person But His Monopolistic approach to businesses is what l detest most. |
Enugu always in the news for all the right reasons....... But haters are just born to hate Their hatred is follow come and generational, they cannot be helped. Make e dey continue to dey pepper them Well done Mr Governor. |
5M, those wey dey advertise nudity dey get 100m.... |
😂😂🤣😅🤣🤣🤣🤣 😂😅😅😅😂😂😂😂😂 Sowore fired bazooka at the singlet boy |
