Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,773 members, 7,820,708 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 07:58 PM |
Nairaland Forum / Gigabyte13's Profile / Gigabyte13's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 89 pages)
Politics / Re: NLC Sacks Abure, To Audit LP Accounts by gigabyte13: 6:55am On Apr 09 |
socialmediaman: Let OBI do the popularity test and float his own party.... Let's see how popular he is..... Bet me, OBI won't float his own party, he will still be looking for another mushroom party to hide under. LET HIM DO THE POPULARITY TEST. 4 Likes 2 Shares |
Politics / Re: We Can't Hand Over Pdp To The Apc: PDP Nass Members Threaten To Dump Party by gigabyte13: 5:46pm On Apr 08 |
Senior LP acting like their low budget LP Always blaming opposition for their inability to settle themselves in their party.... You cannot settle your internal party crisis and you want to govern Nigeria..... Una see say Na joke una dey Una never ready for governance at all at all 1 Like |
Food / Re: Police Place Chioma Okoli On Watchlist Over Erisco Product Review by gigabyte13: 4:33pm On Apr 08 |
Na Dem Dem Make Dem dey bully each other Bullying na part of them. Gambari keee Fulani Wertin concern us. |
Business / Re: Naira Continues Appreciating Against Dollar, Sell At β¦β1,100 by gigabyte13: 3:26pm On Apr 08 |
Another heart attack for the enemies of Nigeria..... Una mind no go touch ground. Nigeria shall rise again 4 Likes 1 Share |
Business / Re: Court Remands Detained Binance Chief In Abuja Prison by gigabyte13: 12:10pm On Apr 08 |
Finally, Dem go settle out of court.... They will settle the FG, the matter go rest. Na that one wey run go get problem, he don automatically become international refugee. Any country very catch am now, go exploit am finish. Na that one go be cash cow for any country wey first catch am 1 Like |
Politics / Re: LP Kicks As NLC Announces Stakeholderβs Meeting by gigabyte13: 10:48am On Apr 08 |
π
π
ππ€£ππ€£π€£ π π ππ€£πππ A house built on falsehood must surely scatter. When your enemies are busy blood bathing each other, without you firing a single shot at them........ We Don tell Dem before say LP under OBI Na Gbajue movement Dem no wan hear. See party wey wan rule NIGERIA. 1 Like 1 Share |
Politics / Re: 2027: Iβm Not Desperate To Be President β Peter Obi by gigabyte13: 8:01am On Apr 08 |
Baba who you dey whine You are.....!!!!!!!!! All politicians are desperate They can do anything to get votes. You are not an exception Gbajue Gbajue Gbajue He wan to dey form SAINT. 15 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Petrol: Oil Marketers Propose N550/litre Price To Dangote by gigabyte13: 7:42am On Apr 08 |
Dangore never talk price, una don dey tell am how much e supposed sell.... Evil people..... Dis one sef na government fault abi Very very evil people... Una see wertin una Papa and Mama wey dey do oil business dey cause abi.... Issokay We are all NIGERIANS 9 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Labour Party Crisis: Obi Hints At Dumping Party by gigabyte13: 2:17am On Mar 31 |
OBI wan run again as usual.... See who warn govern Nigeria Small problem, e don relocate. This one for govern anything like dis...?? 6 Likes 1 Share |
Foreign Affairs / Re: US To Send More Bombs And Warplanes To Israel by gigabyte13: 9:43pm On Mar 30 |
πππ€£π€£π
ππ€£ π π ππ€£ππ€£π Una go dey trust USA πππ€£π π€£π€£π π The same USA that warn Israel to stop attacking Palestinians. Isreal don no say, USA can't do Dem jack, that's why Dem say Una help us oooooooooooo, una no help us oooooooooooo, we go attack alone. People with Jewish origin are the major financial of elections in the USA either democratic or Republican or any other party. YOU GO DEY TRUST USA FOR ISREAL MATTER DONT Bleep WITH ISREAL. 27 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Bashir El-Rufai 2 Uba Sani: You're an Incompetent Gov Who Always Sleeps In Abuja by gigabyte13: 9:00pm On Mar 30 |
Sani said nothing but the truth But You want power by force by fire You got it and now you realized the challenge ....? You take them on and stop whining like a baby. Polithiefcians with their antics. If you can't handle ordinary salary matter, then resign but He rather die there than resign Mtchewwwwwwwwww Birds of a feather Like he is better than El Rufai |
Politics / Re: Daniel Bwala Shares Video Of Peter Obi Vowing Never To Leave APGA by gigabyte13: 8:21am On Mar 30 |
π€£π€£ππ€£π€£π€£ Una still dey take this Obituary serious Baba nla fraud Gbajue authentic 2 Likes |
Business / Re: Naira Appreciates To β¦β1,280/$ At Parallel Market by gigabyte13: 8:19am On Mar 30 |
Bp for the enemies of the nation Una mind no go touch ground 2 Likes 2 Shares |
Politics / Re: Post Your Birthday Greetings To President Bola Ahmed Tinubu by gigabyte13: 11:12am On Mar 29 |
Happy Birthday, president Bola Ahmed Tinubu ( Alabi) May NIGERIA and NIGERIANS prosper and succeed in your tenure. Just like BUHARI may all those who wish you death, experience death before you , may they suffer terrible and irrecoverable loss in all their endeavors. God bless Nigeria 1 Like 1 Share |
Politics / Re: South-East To Sue FG, Demands Creation Of 6th State; To Demand For Trillions by gigabyte13: 4:33pm On Mar 28 |
This comedians don start again Cry cry baby of Nigeria You want a 6th state in a zoo And you want the zoo to give you trillion Una go on holiday for a while Only to resume with nonsense again. 16 Likes 1 Share |
Politics / Re: LPβs Problem Is Not About Tinubu, Itβs About Greed - Oseni Rufai by gigabyte13: 10:41am On Mar 28 |
But the online Obituaries will disagree They will rather blame Tinubu for their troubles... Anything to make the Andrew liver salt party look blameless issokay. Gbajue movement .... If Abure no dey see money chop, why he wan die there.... Party of self righteous people They are the saint Others are the devil. 4 Likes |
Politics / Re: El-rufai Visits Gowon After Meeting SDP Leaders, Amid Talks Of Plans To Dump APC by gigabyte13: 1:26pm On Mar 27 |
Rufai the attention seeker... When he was in PDP E wan use yabbies finish BUHARI... E join APC, e use yabbies finish PDP E dey attack TINUBU wen he was in good book of BUHARI.... Wen he see say, president no go reach am, but vice fit touch am, he join TINUBU to yab BUHARI...... TINUBU don break him backbone finally, baba dey plan how e go take collect VP at least in the next election.... E go fail again this time. I love El Rufai though, he is also a good political strategist. El Rufai is the Northern Wike, they are only loyal to you when they seek power, once they get power... THEY ARE LOYAL TO THEMSELVES ONLY. 2 Likes |
Politics / Re: Kidnappers Must Be Treated As Terrorists β Tinubu by gigabyte13: 8:00am On Mar 27 |
Declared kidnapping a capital offense punishable by death or life imprisonment with hard labour. Make we see who wan die true true. Una go catch boko boiz, still free Dem Call Dem "repentant BK boiz" Is that supposed to be a joke or something. |
Politics / Re: PDP Moves To Sanction Members Who Worked Against Pollsβ Victory by gigabyte13: 7:19am On Mar 27 |
π
π
π€£π€£π€£π€£ππ
π€£π€£ππ π€£πππ€£ You go see as Dem go stylishly avoid makinde and Wike..... Those ones big pass PDP. Dem no be PDP mate. 5 Likes |
Politics / Re: I Had A Productive Interaction With Security Men, Gumi Confirms Invitation by gigabyte13: 6:21am On Mar 27 |
Last last Gumi go end up as another El-zazzaky, na small time remain for am. Hand don dey near am small small. E go soon go for another questioning, e no go come back. E go be like film trick for him eye. 3 Likes |
Politics / Re: Militant Group Suspected Of Okuama Killing Begs For Waterways Security Contract by gigabyte13: 6:07am On Mar 27 |
Dis one dey make mouth now If hand touch am now The sympathetic morons hailing him now, will say, " forgive am, na small boy dey worry am" Keypad warriors. Small boy wey dey deliver message wey pass him age. Issokay...... One by each, hand go reach all of una, no matter where una dey hide.... SHEY ALL THE MOUTH WEY KANU MAKE, HAND NO TOUCH AM.....?? COWARDSSSSSSSS....!!!!!! 1 Like |
Foreign Affairs / Re: Moscow Terrorist Appears In Court On A Stretcher After "Interrogation" (Pix,Vid) by gigabyte13: 8:08pm On Mar 26 |
Putin and his men don finish penebeating experiment finish for him body. Na wertin Nigeria for do that finance nonsense be that.... Make we see the leg wey the werey for take use escape. 4 Likes |
Politics / Re: Abdulaziz Sule Bribes Adebayo Adelabu With Lexus SUV Worth β¦290M-SaharaReporters by gigabyte13: 8:06pm On Mar 26 |
Minister of Darkness Wertin he dey do there before Over bloated buffon...... Since he was appointed, can anybody mention one singular changes he has done. End time minister |
Crime / Re: Bandit Flaunts Ransom On Social Media by gigabyte13: 5:14pm On Mar 26 |
Gumi boiz.... Na who Gumi wants the government to pamper be dis.... Lazy ass terrorist...... Hand go soon touch all of una plus una sponsors. 13 Likes 3 Shares |
Politics / Re: Kano Emir Welcomes Peter Obi To His Palace (Photos) by gigabyte13: 7:35pm On Mar 25 |
OBI The religious tourist He go soon resume church tour when it is time Na Islamic tour season be dis YES Daddy YES Daddy Gbajue. 4 Likes |
Politics / Re: El-Rufai Holds Meeting With Teslim Folarin And Others by gigabyte13: 6:30pm On Mar 25 |
El Rufai is back in Nigeria He needs attention and he is getting it. He is only gathering forces so has to have a better negotiating political power in the next election. Politically El Rufai is not loyal to anybody Check his antecedents He just love attention, so that he can always negotiate his way to power. That's exactly what he is doing. 6 Likes |
Politics / Re: Terrorism: FG Invites Gumi For Questioning by gigabyte13: 6:22pm On Mar 25 |
I talk am before Hand go soon reach this terrorist advocate Na small small..... Dem go soon catch am fully. He is getting the attention he needed though Another Al-zazaky in disguise |
Foreign Affairs / Re: Kamala Harris Warns Israel Of βconsequencesβ Of Rafah Assault by gigabyte13: 2:03pm On Mar 25 |
Nothing go happen..... Na husband and wife matter Isreal go do wertin Dem wan do, USA go find one thing one thing talk to defend them last last. USA no go do isreal jack. Isreal fears no foes |
Education / Re: I Didnβt Graduate As A Virgin - Madonna University Graduate Counters Founder by gigabyte13: 1:02pm On Mar 25 |
See person future wife..... Wertin person dey use shame, dis one don lost am. No dignity at all 3 Likes |
Politics / Re: Edo: Prominent Obidient, Nwaokobia Endorses Asue Ighodalo, Gives Reasons by gigabyte13: 1:00pm On Mar 25 |
If we call labour party mushroom party now Their supporters go dey vex, like pikin wey Dem comot breast from him mouth while sucking.... Gbajue movement 5 Likes 2 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 89 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46 |