Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 194 pages)
MrEar:🤣🤣😂😅😂😅😂😂 🤣😅😅😂😅😅😂😅 Player dey warn referee I never see this kind nonsense before |
The most boring world cup I have ever watched Very very boring. No excitement whatsoever. |
mactoni91:Who force you to listen..... ![]() ??Dem comot money for your pocket... ?As you no dey pay TITHE now How many jet you don buy.... ![]() ![]() How many mansions you don build... ?Let people enjoy what they believe in peace |
Baba said vote wisely Daddy dey avoid Yes Daddy wahalaaa Before Mr Yes Daddy come use him wahalaaa scatter person church. |
😅😂😂🤣🤣😂😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😂😅😅😅 Miracle center presidential candidate indeed 🤣🤣😂😅😅😂😂😂 🤣😅😅😂😅🤣😂😅😅 Dem ask the werey Why should we vote for you.... Gbajueeeeeee said PASTOR ADEBOYE SAID....... PERSON WEY MADMAN DEY ADVISE |
Since you started it, let the game begin. Finish what you started Playing politics with people's life All of you can go to help and rot there We got our people back. Very very very useless rulers, l cannot call you leaders. |
I don talk am and l go still repeat am Any woman wey you dey date Wey never give you money before run She no love you.... Large number am not saying all Women cherished money pass their body If she never ever give you money before Runnnnnnnnnnnnn Ooooooooooooooo She no love you |
Imagine what a would be president of a nation as reduced the life of children and women to Politics.........!!!!!!!!! Very very useless and insensitive animals |
Peter Obi friend Gumi don talk exactly wertin him and Peter discuss..... Peter aiways ask for dialogue with terrorist and his friend is echoing it..... Una go dey dialogue till dem kpai una finish |
Anybody don hear statement from Ob and his elder brother Kachalla i welcoming the Oyo kidnapped victim..... ![]() ![]() ![]() ![]() Giringori is a celebrant of evil Very very evil minded His mission is one thing Destroy Nigeria by whichever means and his supporters. God go continuing to dey shame them |
Haters will be asking for how many terrorists were killed or if ransom were paid now. That one concern una The important thing be say Our people are back home safe. Glory be to God Nigeria wins again. Shame and disgrace goes to the children of hate, perdition and destruction again. Nigeria shall be great again. |
After all his initial gragra.... E go dey follow online mob advise People wey madman dey advise, dey advise am Last last he bow........ Foolishness. |
She spent quality time with you physically but you want it continue online. My brother no be everybody wey dey online dey available for chat oooooooooo. Thank God, she get work and you didn't even tell us the nature of her work. Get busy with your life too If e shack you too much Marry her put for house. No carry your raggea spoil another person blues. If you are not okay with that Find guy wey go use call and message finish you. Na you go run If you jam such girl. |
PUSSYHOE:So they should keeeee them right.... ![]() ![]() Everybody with their duty I just want life salary for them, even after service. That's my own opinion |
Those guys deserved salary for life. Make person sacrifice him life they protect thievessssssss..... E no easy |
Hmmmmmmmm School no be scam oooooo I dey pass one day on Sunday I see one young rich guy near a jeep, he wan write cheque dash church money, he no no how to write am, he no want make church no say he no no. Na so he call say, guy abeg l need your help Na me later help am fill the cheque. He was so so happy and grateful....... If you judge school in terms of financial abundancy alone, you might be missing it. |
And the country is worse than when they left according to some End time creatures What exactly is a whole Exxon Mobil coming to do with such huge investments budget. Let me listen to the children of perdition, hate and destruction again. Oya ooooooooooooooo Where una dey.......... End time creatures |
Iran prepare come Na only nuclear weapon USA fit use win this war... Iran prepare come, any which way Trump and his boys take wan enter. IRAN DON PREPARE FOR THIS WAR LONG TIME. |
Junior brother dey do him own The elder one wey supposed get sense Don join him junior brother dey display idiocy.... The probe panel should kukuma involved the whole Nigerians Nobody is more Nigerian than anybody Political comedian. |
I saw the video.... But why you go dey wait for order to keeeeeee, people wey dey keeeeeee others. Any stupid person wey dey give the cease fire order against bandits, should be treated like a bandit too. |
😂😂😅🤣🤣😅😂😂😅 🤣🤣😂😅😂😂😂😂🤣 He was the only one who lived in Lagos during that period All of us don die that time............ Was he aware that FG withheld Lagios state allocations for years and it was released to Fashola.... ??Over 10billion was he aware.... Was he aware that despite the allocation being held, Tinubu administration never owed civil servants..... ![]() ?Was he aware that, TINUBU brought in the inexperienced Fashola to continue his program despite attack from other candidates..... ![]() ![]() ![]() ![]() You will hate Godfatherism in politics But same you will praise Fashola over Tinubu But same TINUBU forced the same inexperienced Fashola on Lagos. Check am. It is good to hate but Advertising your ignorance on social media because of your hatred is the height of it all. Haters always end up looking foolish. |
How you go dey fly drone anyhow without permission for country wey everybody be suspect....... Government and civilian dey suspect themselves Sha go explain yourself |
Are you feeling like you are dominating her marriage or you are feeling like it is wrong. Comot mouth for people marriage If not, wait for your turn too E go soon reach you too. Pull out the way you pull in I talk to my married exes too but If dem carry mouth put for marriage I go tell them straight Na your cross carry am Dem den tire, dem no dey carry talk go there if we dey talk. |
Lailai it can never ever happen in Anambra Anambra wey Obi don transform to Dubai of Africa..... Flood keh Anambra is the paradise of Nigeria Fake news |
Have anybody noticed that This Agulu gbajueeee have no MANIFESTOS at all..... All he does is to make Tinubu is topic at every interview. He himself knew he as nothing new to tell Nigerians. Very very empty man politically How can sane people vote for a man like this At least tell us what you will do differently Werey talk say Let me get there first. Is that a manifesto..... ![]() ? |
Lousy mouth He will soon contradict himself again Iran just have a way of making him look more like a fool..... Iran is not Venezuela |
JealousCobra:Eyaaaaaaaa The hatred is deep Highly incurable |
This matter pass VDM oooooooo This Adeyemi man go just dey worsen him case. Nothing wey VDM fit help am do oooooo Na just social Media gossip dem two dey do |
You sick go hospital Still dey entertain political visit Na who post that picture cast am. The doctor risk loosing his license.... He reach to arrest before he join dem organize another coup |
Never ever but he want to rule Nigeria. He want them to hand over Nigeria to him because he is igbo......... E no go work Igbo Man will be president but not Obi OBI go just dey labour in vain like Atiku till he tire.......... |
Of what use is hosting AFCON at this time and period. We have a lot of insecurities in the nation to deal with. Make AFCON rest abeg |
JealousCobra:Born hater Certified wailer I mention Tinubu for my post.... ![]() ??You are chasing a Man who is chasing his dream. I don talk am before, end time children/adult everywhere . I said and l repeat Nigeria will be great again You shall see it with your own very eyes but , you will not benefit from it. |
