Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 212 pages)
Make he come try this nonsense for Ajegunle..... We go use stone and better strong stick drop am come floor |
Man can't even hold his own in any political party he found himself. Can't coordinate anything How will you hand Nigeria to such a weakling...... Very very poor human management skill |
Na you no buy data Our online president is always online That's his constituency..... |
Wike is a real.polician Secure your future Incase but support the upper chamber of power. It is a blessing to the president But not the Governors except the ones in good terms with him......... Wike is a real political strategist. |
😅🤣🤣😂🤣😅😅😅😅 😂😂🤣😅😅😅🤣🤣🤣🤣 Sermon gone wrong Pastor don vex Shey pastor dey collect tithes and offerings He don ever call them ask where dem dey see money..... ![]() ![]() ![]() ![]() ?? |
Hmmmmmmm Na kind and compassionate people dey give no be rich people. I fit give you my last #5k to survive but you go still dey think say l foolish. But the day l go do you shege Na the day wey you go actually need that #5k to survive, l no go give you Na that day you go no say that #5k wey l dey give you Na part of my life l dey hustle give you so |
Party wey no get campaign committee 100 days to election dey cry for AI Aisha dey organize her own campaign funds Peter Randy abi wertin be the comedian name and him group dey do there own. Them that one look like people wey wan contest election abi dem just wan participate as usual. |
Make this one just shut the Bleep up The people you have been threatening for the past 6months are ready for you.... Talky talky president....... I like the way lran as been going about the war They act defensive but attack brutally. |
oshkoach:No wonder you never vote Your last statement says it oooo |
Kachalla himself Wertin person wan ask am wey person no know about am before...... ![]() ![]() ![]() ![]() Go read OBASANJO book You go know who Atiku be........ Atiku na extremist Him own pass El Rufai own He just dey pretend, if power touch him hand lasan. Una go see real brutality for this country.... |
😂😂😅🤣😅😅😅😅 😂🤣🤣😅🤣🤣😂😂 An average Nigerian is worse than the government he/she is criticizing........ Na opportunity to thief dem no get. |
Yes but anybody wey publish fake results supposed spend the next two presidential election polls in jail............ |
Disobedient children and children of destruction and perdition will start abusing him now....... That's their own campaign strategy Curse and abuse Like the man send the papa wey papa their papa.......😂🤣🤣😅🤣🤣🤣 |
MEGAWATCH:Make l follow you laugh 🤣😅😅😂😅😅😅🤣🤣 😂😅🤣🤣😅😅😅😅😅 In advance for another loss at the poll |
😅😅🤣😂🤣🤣🤣🤣 😅😂🤣🤣🤣😅😂😂😂 Make l just laugh Mallam use to think he is bigger than Nigeria ........... God is just using this same government he helped in bringing to power to punish him. He will be humbled to the minimum As in very very humbled |
Kalulu44:And l am expressing my own opinion as he has expressed his with IF How does that affect your existence |
Gtbank again..... ![]() ??Since dem changed to GTCO their life no balance again. Dem don turn to yahoo bank They used to be my best bank before My one age only bank. Since dem changed to GTCO like dis Dem just dey behave like Yahoo boys headquarters |
The documents should have been given to them earlier so that they can prepare the lie ahead...... Dem catch the werey unaware Lawyer sef hear accusations with evidence He staggered and loss balance. Dem no dey fight government especially if you are once part of them. Except dem wan show Mallam mercy Him go tey for prison ooooooooo Until Tinubu comot for government him go sleep cell tire |
So that the cashing out can continue. Dangote wey use him mouth say Him no guarantee anybody anything So everything dey God hand Na God put money for the IPO...... ![]() ? |
PBAT LOSS 😂😂😅🤣😅😅😅😅😅😅 😂🤣🤣😅🤣🤣🤣🤣🤣😂😂 May be in 2031 but this 2027 Pastor go reread your vision again This political prophet at it again.... End time prophet........ Na rich people e dey see vision for No vision for ordinary masses. |
You don go play champions League Na the trophy you dey carry about so.... Take it very very serious Before it takes you too seriously serious. |
This one prison go pass Dansuki own.... He will be so broken that He will not be heard or involved in politics again...... I no pity am Na Nemesis dey catch am He over exaggerated himself |
He is already achieving his objectives Just hang in somewhere in the APC till he will be considered for a ministerial slot or ambassadorial positions...... Politics is all about reasoning, thinking and logic. One man say Politics is a way of making your own selfish interest looks like every other persons problem, so they can elect you .... |
nedekid:Wahalaaa don surplus |
Can you imagine person Papa Make your colleague com dey ask you say No be your papa be that..... ![]() ![]() ??What a shame Very very shameful |
People wey sabi politics One presidential candidate less than 100 days to election never get presidential campaign committee......... Ordinary campaign committee the werey no get. And e wan win election Is that not madness. |
The good news now is Ukraine don't have to be on the defensive again like it was in the earlier part of the war. They can now launch deep into Russia even Moscow. If only they have started on the offensive earlier, this war go don end since..... Like USA in lran Nothing Russia have not thrown at Ukraine except nuclear weapons. |
When poor people just enter money like this..... Misbehaviour is their watchword...... I no go talk pass like that. |
People wey dey do road they talk werrin dem wan do...... You wey no no no anything about the road dey talk yen yen yen yen.... Una first say the road is not possible Na follow talk say Na riad we go chop Una still come dey talk say, dem don Abandoned the road. If you follow for all these categories of people l mentioned above. Put your hand on your head and say May l not be foolish forever Enough of my foolishness. |
You want long time peace not ceasefire but you don't want them to settle down and hold election... No problem make una continue the fight.. |
