Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 194 pages)
Eyaaaaaah This guy was very very influential then Banky W had to feature him in his video for street boys to allow Banky shoot his cover song of Rihannas umbrella. Eeeehmmmmmmm Life can come at you so fast , you just imagine |
Fine boy politician Nigerian politics to rough for gentle men dem Na why Obi dey suffer like this OBI come join big lie with him own Meeeeeeeeeeen The guy can lie unprovoked |
Two mad people Joking with the livelihood of the world. Very very useless idiots. |
My question What stop the government from coming on air and declaring Banditry Kidnapping As a capital offence punishable by death without pardon. Let's start from there. |
😅😂🤣😅😂😅🤣🤣😅😅 😂😂🤣😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Orisirisi Frog sef dey do like tortoise Everybody just dey use Obi to catch cruise Dickson dey use am cash out for NDC TINUBU dey use am divide vote Kwankwaso dey use am shine him political shoe ahead of 2031 Social Media people dey use am get followers . Ayisha and her fellow online noise makers dey use am seek electoral relevance. Na only Obi no dey useful to himself He just dey float here and there. |
Brazil Portugal Argentina France |
You see this news...... Wey happened for Anambra OBI no go talk anything E no go talk PIM.... E get why |
Another headache for the haters to hate own... Bad Belle is allowed Mba just dey add more pain to the pain of his haters. He just dey pour pepper inside their eyes anyhow. Haters over to you What sayeth thou...... |
Fatbam003:If according you, na the woman wey l be dey make my marriage and life dey peaceful and progressive Eeeehn, make e continue like that Na my home no be your own Na so Una go dey form kingkong inside marriage, still dey come social media dey cry about woman......!!!!!!!! |
Bible talk say, and there came a pharaoh that knew not Joseph........ Nepa ooooooooooooo And other dead sector of the country go soon feel am when the time reach Not from the government but from the Masses. |
ojonugba2014:🤣😂😅😅🤣😂😂 😅😅🤣😂🤣🤣😂🤣 Anything wey you take money start, na the money you must take maintain am. She kukuma know say l sabi broke Sha Understand the difference between being broke and being poor. Me and poverty don sign lifetime disagreement contract. |
sweetkev:Oga na broke be my name I don broke tire. I sabi go broke But you no what..... ![]() ??Na you know the agreement and arrangements wey dey between you and werrin you carry put for house. |
Which kind yeye question be this..... Married for 7 years now, l never do laundry or dishes since then before then. I fit wash human being if e turn clothes If l no cook my food , how l wan take chop. No even mention restaurant, the money wey l go spend for restaurant in a week, my wife fit help me manage am for 3 week. If l broke now, e sure for me say, my wife go save me, na you no the witch wey you marry |
merits:🤣🤣😅😂😂🤣😂😅😅😅 🤣🤣😂😅😂😂😂😂😂🤣 You dey make noise online and offline for a living...... Dem go don flog you tire for noise making Dem no no say, na your future daily bread you dey practice 😅😂😂🤣🤣😂😂😂😂 |
GTCO again..... As dem change to GTCO their wahalaaa come surplus They used to be my best bank before now. |
🤣🤣😅😂😂😂🤣😅😂😅 🤣🤣😂😅😅😂😂😂😂😂 Two drunk fellow One don finally realized the danger, which the other one is drawing him silently into...... You can't live life with anger and bitterness It will be loud your reason sense of judgement. |
Like seriously Kwankwaso to be OBI vice because of greed for 2031..... ![]() ![]() ?That's a big blow below the belt for his political image. He should have nominated somebody else instead but YUSUF don teach am big lesson. Baba no trust anybody again |
Dem don dey fight themselves Make l carry chair sit down find kunu bottle dey drink....... Dem go soon move to Atiku Democratic party ADC Vs Ndigbo Democratic party NDC Na small small MAKE UNA DEY LOOK |
We don kukuma tell them Na replay dem wan watch The real match don end. Dem no wan hear word Una go cry again |
As no party gree offer am any positions The grass cutter kukuma scatter the whole table. But that's just the truth sha Na replay una wan watch Match don finish already |
As long as dem no carry the alcohol come una house, na your son waka go there, it is business and business must progress. Those years na so one Mama use police threaten us, say we no gree help her pursue her matured pikin from game house. I tell the mama say I no fit dey come help you train wertin you no fit train Na business l dey do here, if your pikin come pay, l go carry pad give am Do woman look me confused |
Parents........... Na parents dey cause hatred among siblings Either consciously or unconsciously. One of the greatest error parents does that is by comparing their achievements to each other and rubbing it on their faces, instead of promoting unity among their children.... Teach them how to celebrate each other's achievements and how to be of help to each other |
The grass cutter on the move again... Political jollof rice fellow |
It was PDP before, now APC It's a matter of time Every dog must have its day. No champion forever Internal party impunity is the fastest way to destroy any political party. |
Anambra get agunechemba abi wertin dem dey call them. If na State security outfits to wade off insecurity, it should be encouraged with specific rules of engagement. But being headed by Igboho who already chose a political stand is suspicious. |
The vibrator senator That stigma no go ever leave am. |
This one don start now with mouth Be like DSS juju pass your own Your god see gun and bullet run leave you. Make government no create warlords oooo Na security we want, no be warlords ooooo |
Gbengs Ashimiyu Kachukwu OBI.... Are all regular customer trying herd to beat Atiku records. |

