Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 194 pages)
Dalung sef dey talk Ordinary sport ministry e scatter am if not that Amaju pinnick strong die. Buhari kukuma sack am fast werey. Talk is cheap. |
As dem don buy you so Try and do better for yourself Quit the complain and pity party....... Na wertin dem sabi dem do You sef do wertin you sabi. Stop blaming them |
Anybody wey stage his/her kidnapping should be sentenced to a minimum of 5 years |
No be everything be CV, some jobs actually require your looks. Go find job wey go accept you the way you are, why you come dey tell Us. To let us know your bum is flat.... ![]() ![]() ![]() ![]() Abeg , no dey body shame yourself in public, nobody ask you |
Don't be so good to others that you become so useless to yourself..... No dey ever ever try am Even Bible God regretted creating humans. Humans will always be humans Very very ungrateful But you Keep to your good works always Dont let others bad behaviors stop you from being a good person. |
When you are alive and healthy to see your enemies tear each others clothes to unclothedness in public..,....... PBAT JUJU STRONG |
This National Dickson Community party eeeeeeehn Always in the news for all the wrong reasons. |
Iran don see USA finish...... Like being attacked by two world powers at the same time and surviving it. Nothing go fit shake your again. Iran just wan cripple USA not Israel, lsreal is just the bait for the USA..... |
piriton:Why did you think OBI left ADC He saw the handwriting. ADC is Atikus vehicle. Who dey deceive you say, nobody own a political party..... ![]() ![]() ![]() ![]() Grow up Man 😂😅😅🤣😅😅😂😂😅 🤣🤣😂😅😅😂🤣🤣😂 |
National Dickson Compound...... NDC Dickson na police officer, una wan follow Nigerian police officer try nonsense. Una face go peel. OBI no fit fight for una oooooo, OBI don collect him own share, e no dey kukuma fight for anybody before, no be him way. Once him collect him own, e go dey preach peace |
Explanation go finish for your mouth See as mathematics full everywhere. Baba leave noise People earning less are leaving better Na you wan impress who no send you. You dey calculate dollar rate yen yen yen Story baba Live where you can afford Eat what you can afford Wear what you can afford Leave people validation alone, your future is at stake |
Al these political parties that poses as opposition are worst than the ruling party. Just imagine two people that contested the primaries are awaiting the result, the party is already looking to declare a pure outsider the winner of the primaries...... And these are the people that wanted a change..... ![]() ![]() ![]() ![]() No be only change na kobo |
So you are bringing your intolerance and toxicity offline..... Just hope you won't be crying if repercussions start. Trying to mob a fellow citizen because of his divergent views on issues..... |
I repeat and l repeat Nigeria cannot be islamized Nigeria is too big for that nonsense The Day they want to make it a law is the very day Nigeria will break patapata |
PulaPower:Tenant no dey sit-down for landlord house. You no go go your Oga office sit unless he ask you to sit. |
NA DICKSON COMMUNITY NDC 🤣🤣😂😅😂🤣😂😅😅😂 🤣🤣😅😂😅🤣😅😅🤣🤣 Like sit an Aspirant down and ask him/her the process to get picked in NDC Laugh go finish you You go dey ask say, you sure say na so ............ ![]() ![]() ![]() ??NDC just take this party form to another level of mockery. |
🥱🥱🥱🥱🥱🥱🥱🥱 🥱🥱🥱🥱🥱🥱🥱👍 So........ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ??The Hausas bringing in large tonnes of food on a daily basis, are useless to Lagos economy....... ![]() ![]() ![]() ?Let us stop exaggerating nonsense Nobody is contributing higher than anybody and if any feel otherwise Nobody gum anybody yansh for Lagos Port Harcourt dey there Kano dey there Kaduna dey there Relocation is allowed |
success1smyn:Story plenty, Google about their involvement with terrorism and how they combat them . |
success1smyn:Story plenty, Google about their involvement with terrorist and how they combat them . |
NameChecker:Israel..... USA You want more.... ?? |
How l wish say dem carry like 3-4 of them Dem go dey talk this kind nonsense for mouth.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Government talk with terrorist all around the world, at least to hear from them and draw them closer........ ![]() ![]() ??How some people get elected into office sef dey baffle me. |
Werrin he for do before.... ![]() ?Fight Dickson on their behalf.... ![]() ![]() Dickson is fully in charge, you do anyhow, you see anyhow........ Dagrin sing say Mi o ki n oshomole ( l no be oshomole ) Mi o le fight fun e ( l no fit fight for you ) Na wertin OBI be be that E no dey fight for anybody except himself. As long as he got what he wanted, others can go and die..... Check his antecedents. |
I listen to Omo Agege yesterday a supposed lawyer for that matter..... What happened in Zamfara will repeat itself massively in 2027. The APC set the trap and the opposition are falling into it with their eyes wide opened. What a pity Desperation for power can make some people do everything and anything. |
Calmness/Patience : No matter how you provoke my parents Dad and Mum, they are always calm. Discipline: You no fit import any nonsense behavior enter the house dem no born you well Contentment : As you dey shakara with your jollof and Turkey, l dey shakara too with my Garri and groundnuts, you no fit pressure ME. Giving: Both of them can give anything to satisfy others even if it will affect the whole house. They use to tell us , it is sacrificial seeds that will grow in the future, really it is. I am enjoy it fully now |
Adeleke no dull oooooo Dem go go reinforce come ooooo That village must be guided ooooooooo Community protect your lands ooooooo |
Hmmmmmmmmmm Dickson just dey use Obi influence cash out in NDC...... No be say dem OBI no kukuma know But werrin dem wan chop no let them fit talk true......... Person wey dey chop no dey talk Dickson don give them their own food to chop Na to dey share the remaining as e like remain, wertin be NDC without OBI |
