Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 194 pages)
All of them and their sponsors, there mind no go touch ground There generation no go no peace Evil go dey hunt them till eternity. |
If na girlfriend, wahalaaa go surplus But if na my wife no lele We dey for ourselves. I go sort am myself |
So una fit beg the alledged land grabber The so called Abuja landlord Orisirisi If na me be Wike I go let una fight small before l put mouth |
Wike be like Dem go first see signs Dem go come later dey see wonders..... Rivers no be Anambra oooooooooo Make una do una madness where dem go dey applause una craze. |
Which one be campaign permit fees again Cashing out season 🤣😅😅😂😅😂😅😅 🤣😂😂😅😅😅😅😂 Enugu dey launch infrastructures Anambra dey find who go pay campaign money. |
Country wey no whatsup say Na craze dey cure craze Dey no say USA, go say A but do B Since the ceasefire, you hear Israel threaten lran again......... ![]() ??.![]() ??USA don warn dem Israel We no go show oooooo, if una craze go lran side again. Anything wey una eyes see make una take am. Dem kukuma face Lebanon and Palestine jeje. |
This OBI Girlfriend just dey show pepper body anyhow..... Dem don teach her lessons say CASHTIVIST and POLITICS no be same thing 🤣😅😂🤣😅😂😅😅 🤣🤣😂😅😂😂😂😅😂 Dickson really show dem say, he is in charge This is my party Make una carry una social media werey go back there. |
What happened to NDC primaries that cannot be transmitted electronically. Weekend wey go sweet na from Friday person go take know..... Ordinary primaries, members are crying fowl already. Realistically no party enjoy national spread like the APC. A disunited opposition is a big plus for the APC. APC didn't come to power this way na. The power blocs that came together were solidly United. Na political infants go dey reason say, NDC or ADC go win this election |
Custody of Man o war keh, Man O war get office..... ![]() ![]() ![]() ![]() Na so street dey call one Man o war boy Soldier for Street, him come dey behave anyhow. The day he cross my pathe, l tell am plane plane, be like you no no your place, l go do you wertin no good, na real Soldiers go carry you enter barracks now now. Him just dey look me. Him body touch ground sharp Gragra disappear quick. |
Arsenal fans we dey greet ooooo
|
Himself no take himself serious. He knew he just wanted to play spoiler. But he is more advanced for this kind of game. Some set of people are bent on destroying his image. |
MMempire:Says who.... ??He go shock you say he go see pass 20m Person wey be say na professional begger Go all him social media handles he no dey hide am, he begs for a living He begs in millions.... Go check am na |
Another hater will come and be hating on this Man now.......... Hating and bad bellieism will not allow them applaud this man. No be everything Una go dey shook politics inside, no why una life no get forward movements be that. Mba is arguably the best Governor in the SE presently, best Enugu ever had sef.. |
Dickson is not OBI that you can push around like errand boys............ People like Yesufu can't stand hard men Only low livered Men. Dickson 100 Yesufu 0 |
flexyrule:Ancient of days Rock of ages Fifa Sep Blatter well done |
No age..... Success as no limit in life Anytime God favoured that man Na this kind question dey make many people feel less of themselves. Your timing no be my timing You fit first me pick in life, make l later overtake you later........ If na by age, then many people in this life , go don fly enter conclusions say Dem be failure, which is never true |
anonimi:Hating is a spirit of addiction You just hate people you hate succeeding for no reason because, you are addicted to hating on them. I wish you quick recovery. Peace |
GJames:Did you just say Casemiro and Maria Those were used and spent force Madrid are already tired of them, their contract were not renewed..... Verify that please |
All these ones no concern ME Sha marry who wan marry you oooooo No force yourself on anybody to avoid future pain and sorrow............... |
anonimi:Is that what's paining you now The teachers..... ![]() ![]() ![]() ![]() ?Have you or any of your family members applied to teach in those schools and were rejected...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You no do, noise You do, it is not enough. Stop being an hater Oga No be everything person dey carry bad Belle put. |
Enugu in the news for all the right reasons, Mba is really preparing himself for greatness in the Future. This one no be Cho Cho Cho Cho or dem say Evidence yapa, evidence surplus..... No need for social media defense Evidence choke |
IamPatriotic:Mention one player at peak level you can buy from Madrid....... ![]() ![]() ![]() ![]() Or that have been sold at Madrid.... ![]() ?? |
Marriage or not That man is a thief, an advance Yahoo thief. If na woman do this kind thing na All the men go dey call her gold digger. This one don pass family matter This one na advance criminal offense |
Man U third with no European football for how many years now..... That speak of how big they are..... Well it use to be them and Madrid switching positions before now, so l am not shocked anyway. |
Athletico are a selling club Forget the trolling if the right money come they will sell Diego forlan Dea Aguero Griezman Villa etc All left Athletico at their peak So forget it, if Barcelona can cough out the money, Athletico will sell |
Ordinary one woman you cannot manage, you want another one How can you now manage a whole constituency....... ![]() ![]() ![]() ![]() ??Shey una dey see una supposed leader |
This one just dey use him fans catch cruise I use to be a regular visitor on his page until l found out that........... Na serious cruise him dey use him serious fans do...... E dey collect better raba from the same people him dey come abuse for una front. |
If na online OBI If na polling booth Tinubu Na why Obi dey always think say, him win. INEC no get poliing booth online. |
That's how they created insecurity by making the same people they are meant to secure feeling insecure.....!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Legalised armed robbers |
Be very very careful who you help this days Be careful who or how you help people outside and who you bring to your house. I tell people say Na know l know you oooooo We no be friends Dem go dey vex E no concern ME, l understand better |
Same wey talk recently say, he go use the first 6months of his administration go round the 774 LGAs to know what the problems are.......... ![]() ![]() ![]() ![]() Una dey whine....... ![]() ![]() ![]() ![]() |
