Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 194 pages)
This was a constitutional issues Did these political parties failed to meet the requirements really YES Check the last election results Evidence surplus. These oppositions are not Smart They just want power for power sake |
Chest don finally dey pepper The lead chest beater........... |
May be if l die she fit try am... My cute baby can't put this nonsense on her glorious head. |
Even when terrorist where taking territories under Jonathan, election were held. Election go dey Nothing go stop am That's how you create grand father president Using one excuses or the other to delay elections. |
Dem never see anything.... Somehow somehow everyone contributions makes a nation Great. The SA will regret this for a very long time |
No be only lgbos dey Lagos na Why are they always the ones making noise Always over exaggerating their relevance...... This people sef |
BigYash:Anything wey you wish my brother, l wish your brothers tripple of it. As you wish, so shall you too be wished Let there be peace ✌️✌️✌️✌️ |
The evil you refused to deal with earlier is coming to hunt you.... I no go talk pass like that. |
So make the army dey clap for am.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() As him get plenty fans so All of them supposed vex enter bush go do the rescue........ If your brother na soldier, wertin l just talk so, you go understand fully. |
Una fadaaaaa I mean the fada wey fada una fadaaaaaa That thing wey una dey find Una go see am in surplus. No country can run alone in the world without the input of others |
Na shilo or 41 days vigil with fasting and prayers dey end their life We sabi people like this......... |
😅😅😂🤣😂😂😅 🤣🤣😂😅😂😂😂 E pain dem One match down Two to go We laugh una eeeeeehn |
No light, no network Which punishment wan pass like that Na red flag be that |
Let it go round Ghana is leading first Let other African countries do same Let them know that Madness is circular, it is not specific to the southies only |
I think say Na only me watch this nonsense.... See wertin dem want make l vote for. He go use 6months travel round the 774 LGAs 🤣😅😅😂😅🤣😅😂😅😅 🤣😂😂😅😅😂🤣🤣😅😂🤣 Madman |
When pikin big pass him papa They are bigger than him Without them there is no him But He is a very very weak person They already know His leadership skills are zero They also know So they dictate to him, his actions. Dickson no vex, just cash out from him |
After stealing from Venezuela and lran... Thievessssssssssssss |
So Amaechi finally accepted to be Vice president after making so much mouth. Atiku is wise this time around, but should have done that with wike then. Amaechi na all mouth zero action. Well Atiku did well this time |
OBI WILL TAKE THE SUPER EAGLES TO THE WORLD CUP IF ELECTED ANOTHER MANIFESTOS 🤣🤣😂😅😅😂😂😂😂
|
In Moscow of all places a top general Where exactly is secured..... ![]() ![]() Many attempts on the USA president life now |
As expected Idi Amin of America All na mouth I will l will After, l will not Iran still no send USA fadaaaaaa |
They want the whole of your party They cannot form any , but want to take over the sweat of someone else because they feel more important than the owner They feel entitled Entitled animals Thievesssssss Gbajueeeeeee |
Finally una don hear werrin una supposed here..... If una think say una big and popular Make una stop looking for party to take over Go and form your own party |
Jobless people.... People papa full here Hmmmmmmmmmmm Na matter of time, una eyes go soon clear |
Be like Nigeria commercial banks are in a meeting on how to thief customers money. Na dem go shut down no be customers. |
😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣 😅😅😂🤣😂😂😂😅 What a time to be alive and witness the one time leader of the mobs, roasting them one by each...... Okonkwo be like Una fada I mean, the fada wey fada una fada |
Like lran send him Papa. Iran already prepared for this long term. Watch Trump deny his outterance again |
The Bwala of NDC.... People still dey take this NDC serious as a political party still dey surprise ME |
National Dickson Community party Finally DICKSON sef don dey show him colour..... Nice one |
Una still dey Keep money for GT.... ![]() ![]() ![]() Since dem change to GTCO, l don off myself from dem |
Na so e give Deji Till tomorrow case die Na so he talk for yes Daddy voice call Case still die....... Na who dey take Obi serious l pity pass People wey no am very very well no say Na joker him be |
