Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 194 pages)
🤣😅😅😂😂🤣🤣😅😅 😂😂🤣😅😅🤣🤣🤣🤣🤣 E go soon meet sanni ABACHA , Stella obasanjo, ojukwu and awolowo very very soon. Seriously shey this man be like person wey wan win election for una own eyes.... ![]() ?? |
Since dem change to GTCO dem no be am again oooooooooo They used to be my best bank until GTCO arrived. Dem go show you shege plus banza I just relocate go another sensible, humane, customer friendly bank. Infact this new bank once booked me for one on one VIDEO call on Google meet, when l had issues with them. Everything was resolved during that call. |
Irony of life Anything and everything is possible in this life Don't let success get to your head. |
If Rooney and CR7 were still active in Man U Bruno will be churning out 30 assist per season.... Not this wasteful United forwards, very very wasteful. As far as Bruno is concerned Assist na water 💦 💦 💦 |
We don tell them before Make una go prepare for 2031 Na replay abi na highlight dem dey call am , una wan watch for 2027. Match don end since.....!!!!!!! |
As expected........ Money is involved. Where money is not evenly distributed Fight must be involved |
Finally humbled.... Politics go sha humble you sha Imagine, a while Amosun |
Leave Amaechi jareeeeee Tinubu no get him time Wike is doing a good job already on him..... |
This white house large mouth is still negotiating with obliterated lran.... ![]() ![]() ?The white goat once said They have killed everybody That there is no one to negotiate with So who is he negotiating with.... ![]() ![]() ?Iran really humbled this thief People wey dey support this Trump needs their brain examined. |
If confirm babalawo wey dey follow devil talk directly fit become fanatic pastors who be atheist and his apprentice..... ![]() ![]() ![]() ?? |
No salary is okay As long as you are wasteful and living extravagantly.... The more you earn the more your taste increases. |
Wertin do your own siblings wey dem no fit take care of your parents. As him dey take care of his own parents, you sef cut your parents allowance from your own money too. Your siblings no dey..... ![]() ![]() ![]() ![]() All these entitled children wey person dey marry as wife sef..... You are is primary assignment, then his parents, your parents, make you and your siblings see to that. |
This Osifo is more courageous, brave and daring than the coward Giringori Looking for soft landing everywhere. If you are avoiding ordinary primary election, how do you win national election That's a joke taken too far |
He only paid for popularity He wanted to be known He just got what he wanted He bought popularity form. Congratulations Mr Osifo Mission accomplished |
This one go just dey over exaggerate him relevance.......... Nonsense ingredients |
I just dey laugh since 😅😂😂🤣😂😅😅😂😂 🤣🤣😅😂😂😅😂😅😅 Una never marry, you don dey suffer like this 🤣🤣😂😅😅😂🤣😂😂 😅🤣🤣😂🤣😅😂🤣🤣 Never ever you tolerate what you won't accept, never ever. You never marry, you don dey experience bondage already. Baba run ooooooooo |
Iran wey dey very very quite before Trump don go wake dem up I mean they stood up to USA and Israel at the same time. Liver go rise Morale go high They fear no baga again....... USA and her allies in the middle east will pay the price of rebuilding lran. I love this people |
Political kindergarten children everywhere A total outsider sneek in to become president and now that he as all the apparatus in his favour, you expect him to loss..... ![]() ![]() ?You sef , Sit down and think very very well Omo na till 2031 ooooooooo Make una go guide well |
Make dem dey do anyhow What goes around comes around If na white they do this one now The whole world go dey shout racist racism Make SA people no worry, hand go soon touch them too, very very soon |
The place be like ADC Secretariat.... ??ADC is just wasting their time. Association of Disgruntled Comrades |
So pictures now shows he has achieved more right.... ![]() ![]() Issokay oooooooooo Na shame no kukuma make many of them come back sha. I no go talk pass like that |
All because he loss If na him win now , e go say e got even more We sabi una tactics. Signs are always there, he was going to loss All Oyo political gladiators were behind ALLI All APC LGA chairmen publicly endorse him You went ahead and abuse all of them saying , endorsement does not mean anything. Will you just shut up Minister of darkness |
Dem no dey use ordinary eye go debate for that place. E don try there, e sabi wertin dey sup |
Even if person wan drag surulere with Gbajabiamila So na Desmond with zero electoral wan try Person wey dem call make come chop Come wan hold the owner of the food hand Desmond and his advisers are very very very stupid and foolish. Just dey loyal to Gbajabiamila, obey, collect appointments and move on to federal level, hang in there for a while, better opportunities go show. But greed no let am get sense. |
Mandate don break him leg He no fit stand straight Mandate no dey safe betrayals |
Baba leave her ooooooo Nine months go soon finish Just do your best and let the rest rest. Pregnant women are certified witch Nothing dem no fit do or talk They are very very fearless Na only child labour dey fear them Everything na nine months, e go soon end Sorry eeeeehn Manage, e no easy to be called DADDY |
These two mumu.... You dey limit men to these two mugus |
Because all his candidates were not picked As expected Once dem no see food chop Na to dey cry hunger remain Thunder fire all of una. |
Funbara finally respect himself...... E for suffer, local, national and international embarrassment at the polls........ Like Desmond Like funbara |
Of what use is that to the dying economy of the nation....... DNA should be a family affairs Na una family problem be that Una no fit make una family problem a national affair |
Face your life ooooo No go dey use paracetamol for another man headache Your uncle complain give you..... ![]() ![]() ??Stop watching her content na Na by force to watch.... ![]() ![]() ?Person wey get load no say head dey worry am, na you neck dey pain.... Abeg shift jareeeeeerrrrrrr Mind your business |
