Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 194 pages)
If na online OBI If na polling booth Tinubu Na why Obi dey always think say, him win. INEC no get poliing booth online. |
That's how they created insecurity by making the same people they are meant to secure feeling insecure.....!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Legalised armed robbers |
Be very very careful who you help this days Be careful who or how you help people outside and who you bring to your house. I tell people say Na know l know you oooooo We no be friends Dem go dey vex E no concern ME, l understand better |
Same wey talk recently say, he go use the first 6months of his administration go round the 774 LGAs to know what the problems are.......... ![]() ![]() ![]() ![]() Una dey whine....... ![]() ![]() ![]() ![]() |
You don talk your own She never talk her own So make we judge her by werrin you talk abi Talk true Wertin you do her first..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() You no go tell us.... ![]() ![]() ![]() ![]() |
As e dey hot Iran dey give me Joy Na craze wey take dey cure madness As USA say lran no go sleep Iran sef say USA sef no go doze...... Shey USA no dey learn anything for this life Na violence language dem understand |
Nothing It is just normal Landlord no fit dey stand, make tenants come sit down..... Especially for inside landlord parlour E no fit happen..... Person wey get party, no fit dey stand Make person wey borrow party use come sit down...... Unto which levels be that |
🤣😂😂😅😂😂🤣🤣 😅😅😂🤣😂😂😂😂😂 Baba don dey see the voice of Jacob but the hand of Esau If no be say, him na wicked soul. If he make the prices comfortable for all marketers, they will all patronized him but Him wan dey form kingkong. Body go tell am Na marketers go crash him petrol price as him wan too get sense pass everybody. |
Hope you see how they acknowledged the man's genuinety He is not claiming Ekiti is no man's land He is a respecter of the culture and tradition of the people...... You wey follow night bus come, open 2by2 shop go dey claim , no man's land. Make una continue |
🤣🤣😅😂😅😅😅😂 🤣😅😅😂😅😅😂😅😅 Dem don comot food from him mouth Who he be if not for APC Who sabi am before. Selfish thievessssssss Once food finish like this, na to dey look for the next plate wey food dey |
Idi Amin of America have started again The war department Creator He will jam his doomed before he leaves office..... Pride go before a loud fall. E go soon han agbako |
Once e don reach this level I don pay finish be that Make the loan app just accept say l don die I no owe dem Dem no owe me Case finished. |
He go go court go prove an like El rufai too Social media is not an avenue to display stupidity......... There is limit to everything in life The moment you are feeling, you are bigger than life, life as a way to make every man feel ordinary immediately again. |
Daddy think say everything na money Because dem promise you ticket No mean say, make you dey useless for the constituency......... You carry a whole four years dey fight one small girl, as your own dividends of democracy to your constituents |
Sowore funny Sha After election he go go back as the chairman, imagine if all the political parties are running their own party like this Sahara reporters no go let the nation hear word again........ All this political activist sef 😅😅😂🤣🤣😂😂😂😂😅 🤣🤣😂😂😅😅😅😂😅😂 |
The time wey you dey chop the awoof alone since you no loud am. The wahalaaa come land, you dey loud am Okay we don hear. Make we go help you close down Airtel office..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Wertin you wan chop No wan make you get sense abi She still dey respect you She go soon change am for you now.... Na that time, you go come realize say una no be mate actually. Better respect yourself and let her be |
Make Arnold no worry for kwankwaso Jesus Giringori Obi go wash away all kwankwaso sins.........!!!!!!+!! Na Obi dey carry sinners join body wash away all their sins as Jesus wey him be 🤣🤣😂😂😅😅😂😅😅😂 🤣😅😅😂😂🤣😅😂😂🤣 |
Desperate Men Atiku lineage them |
Nigerians make them popular I used to think some of them are actually Nigerians oooooooooooo Especially Juliet So na Ghanian she be God bless Nigeria |
I love this, make dem carry am enter cement, salt and sugar sef..... Make Dangote mind for touch ground small Him shoulder pad too high..... I just want competition in every sector of the economy like we have in the telecom. |
You dey whine Kettle wey dey call pot black You sef na NDC you take enter Senate.... ??Una never see anything |
Simple sense, they have more Governors than dey have then..... They have more of everything now than then Bad Belle no go let una reason well. |
Na so e go be Nobody loyal to any party Na pocket matter Once you remove wertin dem wan. Chop like this , na to waka go the next plate wey food dey..... Giringori sef dey do am So make nobody come for dem oooo |
So before you marry him, na sand una dey chop for una family before.... ![]() ![]() ![]() ??Una go just come dey embarrass una family for social media All this entitled lazy hungry girls everywhere... Person wey get minus for her account go dey tell person wey get money say, You don't have enough to take care of ME Wertin happen to your papa and mama Dem dey suffer you before.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
qtx:See your Messiah wey no dey give shishi
|
Men with balls..... Unlike one otondo chicken looking free ticket up and down. Am referring to our popular online president Giringori |
This same fayemi If not for TINUBU fayose for don bury this guy alive. Now he get liver dey talk. Like fayemi like Amaechi |
The same obedient that can not assure their Messiah of ADC ticket, should now participate to sabotage Atiku ambition because you guys believe he was the reason your Messiah ran to NDC..... Why are you guys still pained.... ![]() ?Bad Belle no let una get peace Una mind no go touch ground |
😂😂😅😅🤣😅😅😅😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣🤣 Atiku use style nack Giringori our online president komkom for head. Na only social media, he dey do him own election and government..... Government of the social media, by the social media and for the social media. |
