Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 194 pages)
gaskiyamagana:😂😅😅🤣🤣😅😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😅😅😅 As far as you are concerned, he will be politically right if he had joined ADC right... ?🤣😂😂😅😅😂😂😂 They whine yourself. |
As un no gree bring light, make bill sef no show ooooooooo, before Dem kpai una staff People dey vex oooooooooooo Make everybody just maintain |
😂🤣🤣😅🤣🤣😅😅 😂🤣🤣😅🤣🤣🤣🤣 So what's the sole of politics, it is survival first This man is so pained. Nobody wan follow losers again Everybody don wise. Atiku is looking for another okowa Governors don get him scope Everybody dey avoid am like plaques |
Hmmmmmmmmmm This mike sef, Dem go dey form defender of democracy on social media and TV stations Person no no say Na dem gangan be AGBA YAHOO LAWYER WITH FRAUD VIBES |
ADC North endorse Atiku ADC South South endorse Amaechi ADC South East endorse Obi ADC South West endorse Aregbesola 😂😂😅😅🤣😅😅😅😂😂😂 🤣😅😅😂😂😂😅😅🤣🤣🤣 The most useless opposition party ever in Nigeria political space history |
They are doing social media politics Emilokan is doing the real ground politics Everybody no say ADC na congregation of losers and nobody wants to labour in vain, everybody don wise |
Two poor people at war with each other Trump the peace Maker Where are thou.... ![]() ![]() |
😂😅🤣🤣😅😅😅 😂🤣😅😅🤣🤣🤣 ADC keep entertaining us |
Eastern Sprinters Nation ESN Fight don reach una domain una run Online warriors. |
Karma in full dose This one go tey for prison eeeeehn All the things e dey do people E go collect am in full dose By the time he go come out finally, humility go finish am. I don tell una before Nasiru just dey exaggerate him relevance You hear anything from ADC about El Rufai in their press charades. |
EponObi:🤣😂😂😅😅😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😅🤣 Wahalaaaaaa Wahalaaaaaa Amaechi dey collect for home Atiku dey collect for home El Rufai dey collect from home and national OBI sef follow And they want to rescue Nigeria Shey Nigeria be like Chad ni |
They moment you start needing validation of love from others, depression and suicide no dey far from people like that. |
EponObi:So Atiku sef dey collect for him backyard. Issokay and they want to rescue Nigeria |
Atiku no fit even hold him down. These assemblies of failed politicians in ADC eeeeeeehn 🤣🤣😅😅😅🤣😅😂😂😅😅😅😂😅😅😅🤣🤣🤣😅😂😂😅😅 Shey na like this APC came to power..... ??Without a single Governor on their team... ![]() ?Atikuooooo OBI Giringori ooooo Amaechi oooooo All these walkabout politicians are jokers Very very unserious people |
Even Atiku cannot influence his own state but they want to rule Nigeria The most useless opposition in the history of Nigeria. They are already losing in their own backyard but want to win national elections. I repeat The most useless opposition in the history of Nigeria |
Why you no go campaign No matter how good, your works is as an elected official, you must campaign. When l hear people saying, if your work is good, you don't need campaign. No be church matter be this Na politics we dey talk here NO MATTER WHAT YOU MUST CAMPAIGN |
Women go say For the country to be BETTER Let women rule. This Mummy is leading by example I remember Stella Oduah And the aunty for Emilokan government who took billions of humanitarian funds in less than 4months of this present administration God bless Nigeria |
Casted , avoid women, avoid women una no gree. If no be security, the woman he detained at the police station , nearly beat him up. All because of gbese Dem use woman do you, Mr minister |
K tincityboy:What else do you want to hear You guys already termed the government, the assasins. The government already condemned the attack. If you guys, really wanted a proper probing of the event, write officially for the probe Abi na government, go help una write again... ![]() ![]() ![]() ?Una tactics don cast na Na social media rants, wailing and crying remain |
Giringori is a weakling, his supporters knows that, they are just pretend. Always looking for an easy way out of every challenges and situations Person wey no fit solve ordinary political party issues, how can he handle Nigeria. Any crisis in a party like this, he don port run away go another party. Very very weak person. |
Probe keh Have you reported the case officially.... ![]() ?I dare ADC to report the case officially, if all the factions of ADC in Edo state will not be arrested. I dare them You orchestrated a scene and wanted an official probe by the government No problem Leave social media rants and cry No police stations on social media Report the case officially, let's see Report the case officially if una get mind. |
🤣🤣😂😅😂😂😂😂 🤣😅😅😂😂😅😅😅😅 Chicken dey do like elephant ADC just dey funny ME Dem never ready for election, Dem still dey apply their gbajue tactics. Zero manifestoes No clear cut direction Just full of propaganda |
If he like make he bled from yansh E go face the wahalaaaaaa wey he create Karma came in full dose for him That wahalaaaaaa wey him dey find, him go see in full dose |
Nigeria or buafraud....... |
Emeskhalifa:I think say, na only be see the ACCIDENTAL PART Which one be accidentally. Evil people always blame devil |
No comparison at all at all City boy and village boy no be mate Shoes get size Okrika get quality |
This one na big lie, some villages in Nigeria no get network at all at all. These one just dey lie |
🤣😂😂😅😅😂😂😂 🤣😅😅😅😂😅😅😅 Who wan keeee noise maker Person wey no get manifestoes Than to dey talk like pregnant woman everywhere..... |
😂🤣🤣😅😅😅🤣 😂😂😅😅🤣😂😅😅😅 If no be say Sowore loud am O ti lo Police worldwide, fear them |
I talk am before, anywhere wey wahalaaaaaa dey around the world, l mean serious ones Check deeply USA hand dey inside. Dem go create problem behind, come dey call for peace publicly. Wereyyyyyyy them |
😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣🤣🤣😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😅😅 And wahalaaaaaa Which be Illegal IGP again 😂😂🤣🤣😅😅 Wereyyyyyyyyy |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 194 pages)
?