Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 212 pages)
Explanation to finish for your mouth Can somebody tell this man to shut the Bleep up and face his manifestos if at all he as any. Cho Cho Cho Cho Cho His past is hunting him badly He keep trying to explain to everybody. Na so e go dey explain, explain till election come and go. |
Make somebody beg frank wife Make she cease fire Frankk no go fit finish wertin he start oooooo By the time this woman finish with am E go dey avoid public E dey go podcast up and down dey do Cho Cho Cho Cho like woman By the time this woman start, frank go loss all his endorsement deals. |
Elliott no go try am Who sabi am for surulere politics He wound have been removed last time if not for Gbajabiamila intervention He as had enough Let him go back to his movie set. If he try do agidi, dem go chop him money finish do am strong things |
And so Dem invite una..... ![]() ??No be Una go dey find wertin no loss.... ??Person go spend millions in the name of pilgrims to suffer himself |
Dododudu:Baba stay safe oooooo Stay safe We need you alive Sir Stay safe |
Because your life is at risk And you still dey ask ![]() ![]() ![]() ![]() |
Mansa6:So what do you have to say about the woman...... ![]() ![]() ![]() ?Since she was not forced Am listening |
Dangote no gree oooo Make person wey e own don spoil No come spoil your own NNPC very very usual organization. |
Ask Indian and UK money dey health care and Nigerians are leading the race in UK If only onlur own government can wake up Nigeria will be another health care tourist for many nations We are that good in health care matters If only we have responsible leaders Nigerians health workers are very very good. |
Werey needs cooperation now China don give am gbasgbos Aura for Aura You get craze I get madness He don go bow Las Las He ate the humble pie Very very foolish white house kidnapper |
Let this boy breathe na No be minor he naked Stop pressing his neck He no rape anybody na nack he nack |
Our online president is at it again A desperate Man can accept any condition for power sake. It's a known fact. OBI dey whine..... ![]() ![]() ![]() ?You see OBI You see ATIKU They can never ever be Nigerian president |
4th term, because na him get surulere.... ?Hiding under Gbajabiamila to be idle and useless. Make dem comot am jareeeee Zero impact with zero contribution Make he go use the money go do film dey watch with his family. |
The fake master, meeting with the real masters. Werey finally ate the humble pie Werey tax China China taxed the werey back. Werey threaten China, China threaten the werey back E don humble. |
Another Obi manifestos Our online president Well done Sir. |
Appeal court and supreme Court go set am free Our greatest enemies |
Association of nonsense people What exactly as this Desmond done for his constituents..... He is just using Gbajabiamila infrastructures to cover up. Make dem replace the nonsense 12years sef don do Dem no create surulere LGA because of am. |
Iran do Trump wertin no good If Trump has proceeded with his threat Iran would have done the unthinkable Even Trump admit he was shocked by lrans capabilities........ To show that the USA is afraid They carry their plane carriers far far away from lranian territory. Iran is not joking and Trump knew that He that is down already need nothing to fear |
So lran was right to attack their oil field and refineries..... Iran wounded the UAE badly |
Another manifestos for Mr Giringori Well done our online president |
Beauty of democracy If you think you are capable Come out and run Enough of crying on social media |
Like the woman na toddler or minor Una go dey attack the guy like the woman wey dem Bleep na baby.......... A cheating woman is a very very dangerous person. Your life is not safe with a cheating woman Runnnnnnnnnnnnnnnnnn |
Any school wey allow this nonsense, dem supposed lock that school |
Asking what the issue were first was the right thing to do. Instead of being irrational and unnecessarily confrontational. Acting violently, destructively, and viciously does not make you a man oooooooo My brother, there is nothing wrong with you oooooo, if people like you decide to unleashed the anger in you, the world cannot contain you ooooooooooo Am in that category too But if l confront you once, you won't want to confront me again. Stop being ashamed of yourself There is absolutely nothing wrong with you |
Every government Every organisation Every society Every family have cabals Before you starting acting like an online illiterate go and check the meaning of cabals in the dictionary ..... So it is expected Infact it is no news na |
ufotunang:Every territory is controlled by somebody Who is funbara without Wike Stop hiding behind a finger |
🤣😅😅😂😂🤣🤣😅😅 😂🤣😅😅🤣😂😂😅😅 I talk am Funbara dey use fire play Fire no be anybody friend Honorably enjoy your tenure and go home You still wan follow drag wertin you no labour for. Hmmmmmmmmmm Body go tell funbara oooooo |
All this end time pastors sef Na forest God dey live now...... If you no sabi pray or looking for miracles, na this kind thing go dey happen to you. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 212 pages)
