Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 70 pages)
see this boy o o o. . . when this one start na? |
Why are you sampling them our eyes dear tyty? This girl you don finish me! In fact your people go pay with interest. |
Delib so na you dey teach my virgin bad bad things. See wetin friend dey do friend. Its bad. |
See this boy wey heat rashes don finish inside mimi's g-string dey call us perverts. TJ repent oo. . . Sammy I no join hand for that one oo. You wan carry the egg wey I dey price since give your toothless grand father? ![]() kai! |
Sammy the girl don refuse to hear advise. |
My In-laws dey refund the dowry wey i been pay before, so make you prepare make we go see una people. I wan pay cash and carry sharp sharp. |
Deltan. |
chei!!! I want the dowry I paid refunded ooo!!! The package don sawa badly. |
Knock knock knock. . . I are hail efely body in the awus. What are happens? Its are long timeses I are came inside this thread. |
he is under-languaged ![]() Abeg make we revive that kill English and go free thread. I miss my Gilgeerized dictionary |
KAWA to you gunny!!! See this retarded military man oo. ![]() |
wetin your eye see femi? |
You no go cheat again na. ![]() |
Kuvukian |
Only in vernacular? ![]() Make you join zulu and swahili na . Agbaya! |
TYTY TYTY where art thou learning all these? Who dey spoil my virgin? Delib where you dey? Come answer me oo sharp sharp. |
@ Poster Did she dump you? ![]() You sound hurt and frustrated. |
I like them in all packages, what matters most is the sexual expertise and behavioral attributes. Lepa/Orobo all join, so far she fit keep me happy in and out of bed. |
Abeg when you wan post am make I book my cafe ticket keep? |
Dude are you really searching for a marriageable lady or someone to Bleep your brains out? Your desire would be fulfilled only when you learn to be sincere to your shitty self. ![]() |
The older the merrier and the older the juicier. . . as they say. ![]() I personally don't condone much age gap in relationships to avoid the case of abuse and exuberant stupidity as practiced by most money miss roads in Nigeria. Ironically, I prefer older girls cuz they seem to be more matured, understanding and cooperative. ![]() |
Hello no! Stick to your religion and I'll stick to mine if we can't comprise giving up either of ours. |
watchnight na so? |
kai! See as life wowo reach. Oya jam me for backyard make we do one quickie and abeg wear short skirt and no mpeteri come oo. |
Come the other end make we relate well well. |
Ituen's bedroom? What happened there? ![]() |
In your dreams. babym how are you today? |
lolita |
Thanks for the compliments mate . . . my head wan burst. ![]() |
including you! |
Empe are you in any way tumbling in love with Prof Clemcy? |
Oya dey laugh dey go. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 32 33 (of 70 pages)



