Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 1:42pm On Mar 28, 2008 |
delineate |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by gilgee(m): 1:38pm On Mar 28, 2008 |
Make I enter am for you? He is my mannest boi. |
Jokes Etc › Re: 12. Q&a by gilgee(m): 1:36pm On Mar 28, 2008 |
the guy dey knot the rope, he go soon kpai. juz chill. |
|
|
Jokes Etc › Re: Always There For Me by gilgee(m): 1:26pm On Mar 28, 2008 |
and you are in hate with the thread abi? |
Jokes Etc › Re: Who Is The Designer Of The Human Body? by gilgee(m): 1:24pm On Mar 28, 2008 |
And the thread refuses to die. na ur hands wey be like kpuff kpuff u wan take beat am to death? |
Jokes Etc › Re: Life Sentence Palaver by gilgee(m): 1:22pm On Mar 28, 2008 |
Yes na until I find a more tantalizing bla bla. . .then your own don finish. |
Forum Games › Re: Let Everything End With Inho,ho by gilgee(m): 1:21pm On Mar 28, 2008 |
The guy no dey brushinho. he just rinses his mouth with goat urine mixed with fermented lizard dung. |
Jokes Etc › Re: Who Is Smarter? by gilgee(m): 1:17pm On Mar 28, 2008 |
So I have been grooving an under developed yansh na.
Jaymob abeg borrow clemcy some of ur yansh. |
Jokes Etc › Re: 12. Q&a by gilgee(m): 1:15pm On Mar 28, 2008 |
See yabbing. Empe you never still commit suicide? **borrows him a thick rope for the suicide mission** |
Jokes Etc › Re: Abc-zzzzzzzzzzzzzzzzzz by gilgee(m): 1:11pm On Mar 28, 2008 |
You know na. Oh my . . . you still dey sample me those teeth? |
Jokes Etc › Re: Thank God We Did Not Go To Unilag by gilgee(m): 1:10pm On Mar 28, 2008 |
Nobi my fault. Na as life be na. |
|
Jokes Etc › Re: The State Trooper by gilgee(m): 1:08pm On Mar 28, 2008 |
Not yet. I dey wait for am to dare me. |
Jokes Etc › Re: Am Back by gilgee(m): 1:07pm On Mar 28, 2008 |
I dey wait. |
Jokes Etc › Re: What A Wife by gilgee(m): 1:07pm On Mar 28, 2008 |
nmad! |
Jokes Etc › Re: Pyschiatric Hospital by gilgee(m): 1:05pm On Mar 28, 2008 |
I thought as much. |
Jokes Etc › Re: To Go School No Be By Force by gilgee(m): 1:03pm On Mar 28, 2008 |
Blind you? |
Jokes Etc › Re: All Abt Gilgee by gilgee(m): 1:03pm On Mar 28, 2008 |
yes oo |
Jokes Etc › Re: It's Damn Hard Being A Turkey Meeen by gilgee(m): 1:01pm On Mar 28, 2008 |
Thaaaaaaaat!  |
|
Jokes Etc › Re: Always There For Me by gilgee(m): 12:59pm On Mar 28, 2008 |
is he a tortoise/snail? Why shell?
Emperoh your own don finish be that. You run enter inside shell with your tail in between your legs? |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 12:57pm On Mar 28, 2008 |
reline |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by gilgee(m): 12:57pm On Mar 28, 2008 |
He sure is the cutest man on NL. |
|
Jokes Etc › Re: Get The Manager: by gilgee(m): 12:52pm On Mar 28, 2008 |
Abeg no let us crack you up again oo before you go misbehave join. The wrapped shit still dey my hand oo, make I no go waste am on your face.  |
Jokes Etc › Re: The Most Handsome Guy On Nairaland? by gilgee(m): 12:48pm On Mar 28, 2008 |
You dey trip? |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 12:47pm On Mar 28, 2008 |
Byline. |
Jokes Etc › Re: The Archbishop by gilgee(m): 12:45pm On Mar 28, 2008 |
Eyaa. . . Na so you hate am reach? Bingo? Not even una doggie. . . shshshsh pstss pststs bingo where are you? |
Forum Games › Re: One-word Association by gilgee(m): 12:42pm On Mar 28, 2008 |
Cline |
Jokes Etc › Re: Read My Naughty Poems by gilgee(m): 12:39pm On Mar 28, 2008 |
Very funny. |