Gilgee's Posts
Nairaland Forum › Gilgee's Profile › Gilgee's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 70 pages)
he is at the back. |
Ituen wetin be the speed wey U dey take love her so? hope its not up to 110KM/h? I still say na my grand papa be cutest. |
after yours. . .Amen. |
and the power to remove Delib as the Chief provost of left side institution. |
You mean sey he is englishless? Kai! Sorry o o o Sauceshit |
ituen:The very reason why I no want make America near Kuvuki. Hakuna matata |
saucekid:Na who you dey flash na? common 400 naira refill you no fit buy? . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . Your mates dey like plantain size you dey like banana size. |
yes. he leads them to mama akara's shop. Carry on with great job boy. |
Delib na which religion abi tradition you dey follow so? You have odeshi-ed too much. |
True talk. Wetin small boy like delib climb Iroko tree no see, semi-elder like Ituen go squat see am well well. |
Delib knows that. Naijastyle na his wife, both of them na wife-wife/husband-husband. Delib am disappointed in you! ![]() |
Even his brain black. He is a blacky blackened black negro |
Dollar no get level for Kuvuki. 1 kuvukius = US$1,000. |
And acute kolo |
You want to dare me? |
I thought as much. make we contribute money buy am frog brain. E fit carry am for a while. |
Thanks for the encouragement. I don dey try to stop am, now I go force myself. |
Clemcy you and stuff ehen. If stuff no kill you, you go kill am or you go meet who E nearly kill. ![]() |
E don old but E no gree die. You wan kill am? |
He is an alcoholist. Na same same them be. |
**Flies inside her handbag. I no wan miss mama kelechi isi ewu** |
I go manage so far I still dey render bla bla ical services. ![]() Right or left hand. . . hand na hand. |
Emperoh where U from sef? You dey always pull us back ehen. . . 3 naked gbosas for bosom!!! |
Im own big pass your own? |
Incline |
kai! Grade no kolo. No turning back. |
![]() Your teeth dey tempting ooo. Make i . . . ? |
I no send na. Nobi same mouth go bla bla you? ![]() |
Abeg make una cover my mouth for me. I don tire to laugh. |
Reject |
Ituen Ituen Ituen. . . where art thou? |
You forget diarrhea shit wrapped in cocoyam leaves. Oya Sammy we are set. . . Oh she don apologize. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 70 pages)




