GoodLord95's Posts
Nairaland Forum › GoodLord95's Profile › GoodLord95's Posts
Wey i go mobilize my fellow recruits like 200 make we bomb social media, twitter and Facebook of House of assembly (NASS), President, IGP, Change.org, ICJ, ECOWAS sef, no be small bombing oo na consistent bombing wey those in charge go fear fear sef for anywhere wey they dey. The matter go reach all the PIPEline from top to bottom as i no get any godfather wey me i dey report to. What are the newly recruits waiting for? Who is giving them orders to keep silent? |
Tinubu na hypocrite too cuz he no talk anything about this matter since 1993. It seems he love it when religious brain washed Nigerians calls him drug baron. Maybe e dey talk sey the matter no concern una |
Omo i stopped reading at a point cuz una type of problems dey give me headache when lack of problem is your problem. You and your wife una suppose go back una different parents house cuz una need home training for how to manage your own home lol. I hope sey you sabi read pidgin sha |
Omo the driver mad sha. Your brake fail but you no fit go hit another car, u no see tiper make you go hit am so that your car go fit stop. You no wan die but you see people for bustop you go hit them Abeg when human beings turn to street pole? Omo human beings strong sha! Imagine if a car with brake failure hit people e go stop because the engine go knock |
Trust me this is not beef. I am only saying that as a British born Nigerian with his high level of education he is unfit to preside over that church as a pastor. Maybe he thought Nigerian is like terror Afghanistan maybe that was why he japa who knows. The man don dey form Ibile for hin congregation but after the DSS issue now we all he has no real bearing, he acts like those British undergraduates from Oxford wey mosquito no dey bite you dey hear me so......and he con japa when DSS issue came up and he left his aide behind branding it persecution to make it look like a religious war. And shey you go like show me YouTube videos of where this boboyo pastor dey use Obi name to dey form christain persecution? ![]() And that was during the presidential elections when ground dey hot you con sey make DSS no arrest am? Dem suppose charge am to court sef but he don japa Spandau: |
Mr man we are inside two different bus inside this letter so face your front make i face my front. Chimamanda dey accuse INEC chairman of fraudulent election. Yemi dey talk sey na because of tribe difference she talk am sey the matter no concern am cuz she no dey reside for Nigeria. If Chimamanda talk sey make president Biden no congratulate Tinubu na her own personal opinion be that and i dey very sure sey president Biden no go read that part. She mentioned Yakubu and INEC and that is what really matters. Inside this letter i no dey serve personal opinion here oo cuz Chimamanda or Yemi no dey pay me salary, i dey serve national interest as a patriotic Nigerian. PulaPower: |
WAWU British born Nigerian pastor wey no know what to do. And this kind pastor go dey quote bible verse for me dey ask for tithe?Na hin church members suppose dey use am do mugu. I thank DSS for bursting his cranium, that cranium wey he dey use deceive himself and hin followers go enter dangerous pit Spandau: |
UK talk sey dem no fit dey bankroll Nigerians anymore cuz no be dem born una, na who born monkey. Dem sey dem get thier own problems too sey dem don help una enough. Dem sey make the rest of una go die |
Let me tell you if DSS wanted to pin terrorism charge against him he wouldn't have been able to leave the country. And shey na me go tell this kind pastor what to do? With his kind of status if he doesn't knows what to do US should deport him cus it means he is a pest Spandau: |
True that some women get attacked but i think it is one of the very least ways the general population of women have to pay for thier crimes of being the supreme personal assistant of the devil himself |
I need to thank that guy massively for making me happy 😁 |
This is saying nobody is a saint. I used to wonder why some people usually call him a drug baron now i know better lol ![]() |
You no read the place wey dem sey the pastor japa leaving his aide behind Spandau: |
, |
As a Pastor and Educated person and someone who has been to white mans country before you are a shame to them all. Take it from me if you start any church in that abroad you are getting deported foolish man |
Everyone has thier own point but you all should know that we are all different and from different places which means there are plenty of different factors that can determine if you are the one ignoring destiny helpers or if Destiny helper is the one ignoring you |
No. Food is different from poison and this kind thing is very visible jubrilELsudan: |
Just 1 cockroach cuz i forget to close pot properly, inside my pot of soup with better meat and fish inside. Abeg boil dat soup just a reminder you should be careful with your pot of soup next time. Those saying infection, do you even know the condition of the pepper before you bought it? This kind occurrence na reminder to you to always sanitize cuz i know that after eating that soup i will not feel normal psychologically for like 3 days |
No RIP cus he is unknown. Make this news complete by informing us when they appoint new judge. Everything na current affairs |
The Professor of Law describes Adichie's letter as "A Case of Extra-territorial Ethnocentric Politicking of a Non-Resident Nigerian-American" Chimamanda tell President Biden sey sir na wetin Yakubu INEC chair do be this. (She dey ask for investigation) Yemi Oke tell President Biden sey sir no mind Chimamanda na because of tribe difference she talk am....and sir the matter no concern Chimamanda because she no dey reside in Nigeria |
Plenty people no get sense aswear. Shey make dem go kill theirself ni because sey country hard. People dey hustle for living dem dey go farm and they are trying to make it easy but una dey complain. If e pain una too much make una contribute money buy them Toyota Hilux |
Try to Adapt. It's very important |
Dele Alake is the special adviser communications to President-elect Bola Tinubu. Mahmood Yakubu is the INEC chair wey matter concern. It is Chimamanda VS Yakubu Dele Alake fight go jail for baseless accusations and unnecessary bullying ![]() |
Tinubu is the new president and you all know Yoruba land is bigger than Niger delta of Goodluck Jonathan which means Yorubas should brace up for Boko Haram which is an insecurity problem facing Nigeria today. And honestly since Yorubas are always hell bent on destroying themselves i think it would be best if Boko Haram can help them out |
The south is mad, i mean the south has a mental problem of enjoying suffering!. I talk am sey i am different from the south! Which is why i will relocate to north if i have any little opportunity..... In fact if the opportunity to relocate to north did not come in time i will use chain to draw it closer to me and i an damn serious |
Its like obasanjo is ready to die |
Of course why not?. But as you sef know sey country hard they will pay me first then we can start with full investigation GUNITGuy: |
Africans have been ruling themselves before White men arrived. Christistruth03: |
You should also know that africans have been ruling themselves before the arrival of the white men Christistruth03: |
Eeyah But what will happen now |
It doesn't matter. Promotion na promotion Hannaz: |
I need you to understand that we are talking about history that happened before the colonial era here..... Now if Lekki/Epe are classified as ijebuland today it is through zoning which is very similar to states creation by our former military leaders (you know some tribes complain that they were zoned insided a state they have no ties with, for example part of Ijaw tribe inside Ondo state). Christistruth03: |
Abeg when human beings turn to street pole? 

