Goshikid's Posts
Nairaland Forum › Goshikid's Profile › Goshikid's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 53 pages)
Bros which invention you don ever see woman do abg, make we start from there Bros Naija women no sabi watin you dy yarn. Na only how to chop shawama and pizza them sabi. Most especially all those one in their twenties |
That was how i spent my last 5k on one ungrateful idio.t around 2020 the babe even get mind go date another person, That babe really chop me that year, thunder go fire anything call love for this life. Omo since then i swear never to mumu again for girl matter, nah my mama and my sisters i go empty my account for, not one yeye broke as.s girl, atleast God bless you better pass awwwn where no go last reach two minutes, another billing don drop ![]() |
BoredBerry:Evening newspaper |
Why her Husband go leave am? I no dy Judge until i hear from the other side Make i no go put mouth for watin no concern me this 2022 abeg |
Where una the see all this women sef ![]() |
may God punish any man out there that will forgive any cheating woman all in the name of LOVE ![]() |
Choilila:Coward |
Choilila:Try the get sense abg |
Choilila:No sense in what you wrote Shiit as.s |
FERNANDEZISBACK:You no the ever get work.. Na every post you dy enter just to comment.. Even Seu.n self suppose turn you to nairaland robot |
I didnt read all those stuff ![]() E too long Try Summarise abeg Before i give you advice |
The adopted son |
Make i advice you the way una fellow women the advice men My sister pray for him, he will change ![]() |
Iyaebe:� you no get life outside this site? |
Datboredberry:So you have cucumber in your house and una go the do as if una no like s*x ![]() |
This topic na for who get time watch porn where be say hunger dy land Time where person go use watch porn, him don use am select 10odds or you carry am do better thing for life. motivational speaker try avoid me this year abg If Konji hold you, my brother look for one avaliable babe chuck pric.k |
Never marry a liability in form of a wife if you want to live long, because na only you and yourself alone go suffer, because nowadays, girls are waiting for already made men, something where their papa no fit afford for them ![]() Imagine, one come the ask me make i send 3k airtime give her, something where be say na 100naira she dy always recharge ![]() |
E no go better for any maths
|
Who the born all this boys self, nowadays men are so weak when it comes to ladies matter, shebi na the both of una the date, watin concern her if you breakup? No be your life? |
Tell am, make your brother know who him want marry, no mind all this bad belles where they type rubbish, if na their brother them for hide am? ![]() |
Bro most married men are not happy with their spouse, because nowadays na slayqueen where no get anything to offer them dy go marry. Shebi for marriage na only nyash and b@ob you go press? When the wife na liability on her own, only to sit down dy press phone, twerk. Nowadays marriage need better thinking and prayers before guy man go enter abeg ![]() |
bros repeat after me, any charm my village people have placed on my head where go make me mumu for love, i cast and i bind ![]() |
Bro Having a Partner through Friendship is good but if you are not smart Them go use you build house for friendzone, most especially if she noticed you're too desperate to have her, except you are wealthy and if you dont know how to play your game well, you go become her mumu all in the name of love until her plan A go do her strong things before your mumu self will now upgrade to boyfriend by now she go done the find person where go mumu join body with her for marriage ![]() |
Sometimes the rate at which weak guys claim they love their cheating girfriend is alarming Like WTF, is she the only girl in the world? Guy you need a brain resetting slap. Never wife a ho.e, no girlfriend is to be trusted. Have an abundant metality and see yourself solving half of relationship problems ... WTF is wrong with you bro ![]() |
Bro following so many women when you're broke is a no no for me, most especially if you're still struggling with life. They are going to dry you with their bad behaviours and foolish entitlement mentality. Most especially all those hungry girls where never see shawama and pizza Those ones will just finish you patapata for poverty hand |
Lalasticlala food don done ![]() |
I have this ex of mine who was always disturbing my life, at first she was the one that called me broke asss and all sort of names until i learnt my lesson and start working hard. Now she claims im the one that left all because she knew she can't control the new me. Guys make money and shun all this broke asss babes, they won't offer you anything apart from poverty |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 53 pages)
Bros Naija women no sabi watin you dy yarn. Na only how to chop shawama and pizza them sabi. Most especially all those one in their twenties
the babe even get mind go date another person, 




