Gwekzy's Posts
Nairaland Forum › Gwekzy's Profile › Gwekzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 31 pages)
Dem no dey fear again.. Especially dose ones wit red neck wey dey always nod head like say dem plug drey beatz 4 ear |
Rip 2 d dead... All dis our planes don old dey need replacement..dis na sum of the reason I prefer 2 travel by land within d shores of naija |
Jay z ft Timberland> Holy Grail |
All Dis naija aircrafts re older dan my granny... |
exxell: If you think that Nigeria is one big joke, support the idea by liking this post.Nah!! Don't tink so... I tink U re 1 Big Mighty Fool.. |
That's My BabY..My wife |
pxjosh: Ok. If u're creative hit likeeyah... Sowi O |
BuahahahhahahahahahahahahahaahhahahahahahahahaBuahahhhahahahahahahahahahahahahahahahahhahah. Buahahahahhahahahahhahahhahhahahahahahahahaha Buahahahahahahhahahhahahahahhahahahahahahahhah |
All dis pple jst wan try put and end to british visa 4 us...he no go beta 4 who eva edit dis false story |
Pls who sang Jaiye jaiye by wizkid? |
Pls who sang Skelewu by Davido? |
I know pple ll ridicule me but I jst ave to say it...Wen d match started n I saw Mikel drifting forward time afta time allowing Ramires 2 play d holding role it was a surprise to me..I swear before God and man I said within me dat Mikel was gona score today cos I was home alone watching d match..I even wanted to tweet it so dat pple ll marvel leta but som how I didn't..I was so sure dat he was gona score..Wen He actually scored,I culdnt believe it..I felt like TB Joshua 4 like 5 mins..N wen pple started shouting n also Twitter n other social networks were buzzing about it.. I felt so disappointed dat I didn't tweet it...Up till now it still pains me...although am not a chelsea fan but dat didn't stop me 4rm celebrating our own MIKEL...dis dude n d likes of Moses n Emenike ll bring d world to a standstill come 2014 world cup by the grace of God...I strongly believe in what Keshi is Building ...NAIJA4LIFE |
Dygeasy: Strongest And Best... How They Take Relate?Abeg giv him a break...shuuu..Ona Must see comma?? |
Dis man, I don tel U say 2much Dongoyaro no gud 4 U..Now see as U dey talk 4rm back 2 front... |
Chai!! Wat re dis pple saying?? |
Y Obinna I neva liked dat guy.. |
I can Only learn 4rm dis thread as a political scientist...Great Comments...I applaud |
God Punish Poverty... |
BuyinG of kpomo don end... |
HotNaijaBabe: .9 pple liked dis Anyways dem dey applaud ur mumu-ism |
Kunji |
Photoshop |
eddiebruk: Late Senator Ewerhido is the one representing them, he is actually from this said Kokori, and Delta State hasnt done the Local Govt election yet, due to insufficient funds for allocation, according to Uduaghanlate Ewherido Hails from Ewhu not Kokori..- |
Let's be honest Keshi error big time... |
Dis Kelvin Boy get mind sha..N I heard he is only 25 |
Nigeria!! A country where Criminals re honored...its a Pitiable dismal occurrence |
arcbabe: Peter have been behaving weird ever since he propose to LolaWith all Due respect U a FOOL |
saddler: well congrats to them.Dis Guys re Billionaires Bro... |
Dat white man @ third pix be like...Dis kid should be in sku |
Na videoshop jare |
Photoshop jare |
Its funny how we Nigerians ridicule pple... Ona don 4get say nobody is perfect.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 31 pages)
I neva liked dat guy..