Gwekzy's Posts
Nairaland Forum › Gwekzy's Profile › Gwekzy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 31 pages)
Anxiety at its peak |
Tonto don bleach finish |
The truth is 'she was never ur girlfriend'... |
Hehe make Ona no 4get to negotiate with our landlords 4 school too... |
OMG!!! Its happening.. Dis is beautiful..God is great |
atlwireles: The rush to judgement crowd, should always learn to allow due process, when dealing with issues like this. Stella did nothing wrong and the attempt to chase her from office has completely failed.They say err 1 is entitled 2 his/her opinion but Ur opinion stinks |
Cheap minds |
I no wan comment make dem no go ban me |
This Woman eyes though...Damn.. She N minister of petroleum be bursting My brain |
Guy no Compare abeg... Till afta 2014 world cup b4 U even tink am... 1994 squad was so entertaining 2 watch |
Maybe he tot dey were shooting a movie |
Jersey na jersey fake or original as long as no be okrika |
[quote author=Wisdom-Me]Shedding Blood against cry. Chaiii a futute Queen is lost. FASHOLA WHY ![]() ![]() ![]() ![]() ??[/quote]Na Fashola drive the car?? |
No be news |
RIp 2 her..this is really sad... Come 2 tink of it, I tink rape is d dumbest tin eva..wat prompts rape 2 many un answered questions...if Kunji dey do U n U no get babe kindly use d nearest A.Q.. Gone re dose days wen sex dey hard 2 get..in naija 2day its as common as pure water..I support death penalty 4 rape.. God punish dose boiz |
Omo d likes 4 dis thread many O...make Ona like dis post Abeg..na beg I dey |
Weda na stage or compound I no care...Y sane Person go wear pant at all dey perform It beats me |
Wat about Under age marriage ![]() |
Chan. Shu jai m shu resd ytqo |
Dis no be news abeg... |
ojeffo: Imagine d crap...Wetin U wan broadcast giv more dan 50 pple 4 ? U be NTA In btw sum broadcast dey annoy me ehn, especially dose 1nc u must forward 2 ur fwnds or else U a devil..Sum ll say broadcast dis 2 20 pple in 3 mins if U love God...it sucks... Bak 2 d mata, BBM is more secure..wetin I hate 4 wattsapp na be say U fit get ur carpenter or even generator man 4 ur contact, dats 2 name a few..I giv it 2 BBM but watsapp is cul sha... |
Smartlife: M seeing this strike clocking next yearU wouldn't ave said something prophetic if it happens.. |
Like husband like wife |
devour129: dumb ass ! its his business cos it was made for him,us ! just by watching it he has given davido his few kobos.get out of here butt licker. I wuld only be doin d vultures some gud by attacking U wit my words, Stay alive n learn Bro |
9jafreak: A fool and his money.... Tank God U said 'HIS MONEY' it should not be ur biz..Tink Of how 2 make ur own...Wit d state of dis country, I go choose foolish rich man to wise poor man like U...Unfortunately, U no rich, U no wise... |
homesteady: Hmm! Just normal! The video does not glorify the skelewu dance! They should have done some mind blowing dance steps!. Hope no be Wizkid azonto u dey talk? |
Somebody pls teach me how to like dis car... |
Wetin I wan comment now ? |
Being tribalistic 2 me its one of d most dullest tin eva |
