₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,465 members, 8,445,590 topics. Date: Wednesday, 15 July 2026 at 09:46 AM

Toggle theme

H4CK3R5's Posts

Nairaland ForumH4CK3R5's ProfileH4CK3R5's Posts

1 2 (of 2 pages)

PoliticsRe: Lagos Govt Begins Removal Of Illegal Structures In Computer Village by H4CK3R5: 10:56am On Oct 02, 2023
Foolish people that don’t know anything are here saying the people whose properties are being damaged should go to their village or wuhever. Do you know how much they pay to iyaloja daily for that portion they are managing for their daily bread?? It’s not like they just go there to build those shades and start selling like it’s their land. They just keep extorting the innocent with their stupid political motives. Now people wey dem scatter their tables and shades go con start afresh abi cos if dem go hawk Kai and task force go still Dey carry dem.
Foreign AffairsRe: New York: State Of Emergency Declared As Life-Threatening Storm Causes Flooding by H4CK3R5: 7:54pm On Sep 29, 2023
grin grin grin grin this one na Norma rain fall la grin the flood na Norma thing for ibeju side la
PoliticsRe: Tribunal Strikes Out APM's Eligibility Suit Against Tinubu/Shettima by H4CK3R5: 5:42pm On Sep 06, 2023
When kuda virtual dollar card Dey there,just Dey play o grin grin how much dem pay you for this advert grin grin
Christianity EtcRe: I Found This Today. Why Is This So? by H4CK3R5: 9:49am On Jan 05, 2023
it's just terms and conditions applied bruh, nothing more. You only face the consequences later. Same thing applies with when you open an account in bank,you don't read the terms and conditions buh you sign and put your money in then later you complain of the unnecessary debits. You're not a smoker na why you get time dey read that one grin grin grin
CrimeRe: 19-Year-Old Precious Agbokhade Raped & Stabbed To Death At Home In Edo (Graphic) by H4CK3R5: 12:20am On Jul 20, 2022
Some dumb skull MFs here saying sh*t bout how heartless guys are,Una go talk whether the poster talk am say na man rape am,what if secretly she be lesbian and he girlfriend dey jealous wey con send people to take her life cos I know how crazily jealous lesbians can be too
CrimeRe: 19-Year-Old Precious Agbokhade Raped & Stabbed To Death At Home In Edo (Graphic) by H4CK3R5: 12:07am On Jul 20, 2022
Candidlady:
sad


Speechless

She was murdered in a/an hotel they'd call her a hooooe

now she was murdered in her house what would you call her?

Men got nothing to offer. They bring only pains and tears to this peaceful world of ours.

You raped her like that wasn't enough you stabbed her multiple times.


Dead gender


poor woman
Na wa o
if this is wuh Ur brain could sum up then you're just an illiterate,no cap.
FashionRe: I Can't See My Hand, I Can't See My Breast - Lady Tackles Anambra Tailor by H4CK3R5: 8:30pm On Jul 09, 2022
shey na boobs dey there abi na AIRBAG grin grin cheesy cheesy
CrimeRe: Lagos Couple Sentenced To 16 Years Imprisonment Over Maid's Death (Photos) by H4CK3R5: 8:28pm On Jul 09, 2022
make God no allow dem make dem kee you grin grin
CrimeRe: Nigerian Fraudster Arrested In India For Fake International Airlines Jobs Scam by H4CK3R5: 8:22pm On Jul 09, 2022
VeryWickedMan:
Why is his name emboldened?
make dem fit know say na Igbo man grin grin grin
FamilyRe: You Went To The Gym to pick Your Wife home but u met her like This(photo) by H4CK3R5: 8:19pm On Jul 09, 2022
We no go create scene for there,the guy is prolly doing his job.

I go go borrow loan take buy all equipment for standard gym, thankgod I'm self employed

We go dey gym am for house,I fact we go naked dey gym am,any style she wants. cheesy grin grin before person things go mistakenly slip Comot from person hand con become another person own
CrimeRe: My Father Pays Me N30,000 For Each Child I Steal – Lady (photo) by H4CK3R5: 8:14pm On Jul 09, 2022
JASONjnr:
The evil in this country.... It will take Jesus Christ as a president to eradicate the nonsense we have as a country into something worth dying for ...


The heart of men that's desperately wicked is a common practice in Nigeria....
even Jesus Christ no go gree siddon for the rock wey dey Aso wey dem don pollute anyhow. Na observe he go just dey observe Una grin grin grin
EventsRe: The Fake Wedding I Attended Last. Week(my Experience) by H4CK3R5: 8:10pm On Jul 09, 2022
U get mind sha grin grin,how u go spend your last penny for city ABI na town make I call am wey no be your own grin cheesy grin. What if motor leave and dem forget u how u won take go back. Shey u no get plan b ni??

Even God seff go vex for u for that offerings wey u do ajeh. U no kuku hungry,any offering wey don pass 2 my guy Comot ya hand. Use Ur funds go do chaulin outside make u siddon beside Una Moto Chau wella, anytime wey dem finish dem go come meet u for there make Una dey go house grin cheesy cheesy
CelebritiesRe: E-Money, Obi Cubana & Kanayo Storm Charles Okocha's Birthday Party by H4CK3R5: 8:04pm On Jul 09, 2022
Listenverywell:
Ritual settings
do am if e easy la

Make people with Ur kinda mentality seff talk say Ur own seff na ritual undecided undecided undecided
CelebritiesRe: Please! Help Us Locate Pearl Shim (Daniella) by H4CK3R5: 7:56pm On Jul 09, 2022
blesson04:
.


Wetin pain me pass na say warri boys for don lash her die


.
na one advantage of staying for warri ghetto,u seff for fit chop her work if u been dey there wink grin
RomanceRe: Man Disfigured A Lady's Car For Rejecting His Advances by H4CK3R5: 9:04am On Jul 05, 2022
shey na purge shit be that wey the man pour for the front grin grin grin grin
FamilyRe: Husband Sets Estranged Wife On Fire, She Grabs Him & Both Get Burnt by H4CK3R5: 9:02am On Jul 05, 2022
Cultist jam bandit grin grin grin grin
RomanceRe: What’s The Most Embarrassing Thing That Has Fallen Out Of Your Pocket/Bag? by H4CK3R5: 8:59am On Jul 05, 2022
My own na knife o,for inside church

I grew in the trenches where u have to be guided all the time cos you're either a predator or a prey so even on Sundays seff I dey dey guided some years ago.

The knife fall prolly when I adjust my belt,na some girls see am wey go report me to one man sha buh I deny am immediately cos I don pick am hide am straight grin grin
RomanceRe: No Black Man Is Loved Correctly Unless He Has Money (See Response) by H4CK3R5: 10:23am On Jul 03, 2022
Haynnie:
SAME AS HOW YOU GO ABOUT SAYING ALL MEN ARE THE SAME AND STILL END UP DATING A GOOD FOR NOTHING BECAUSE THERES NOTHING YOU CAN OFFER THAN THE CHEAP SMELLY HOLE IN BETWEEN YOUR LEGS. IS ALREADY A FACT THAT NIGERIAN GIRLS THINK WITH THEIR BOREHOLE!
your vawulence is verified bruh grin grin grin
RomanceRe: What Physical Features In Ladies Turn You Off? by H4CK3R5: 10:18am On Jul 03, 2022
blinking001:
Igbo accent
Efik/ebibio accent
Body odour
Mouth odour
Hair odour
Vagina odour
Big yansh (girls with this feature the smell yansh)
Bald head/ receding hairline
Broad face
Broad shoulder
Big head
Big stomach
Fallen breast
Scanty hair
Shot legs
Ugly/long foot
Bad finger/toe nails
Dark vagina
Hairy armpits
Hairy chest
Hairy chin
Hairy legs
Overweight
Bleached skin.
set awon Yul edoche. LAS las u go still get one yeye side chick wey get all this outlisted features

Pstwwwwwwwww
RomanceRe: My Girlfriend Aborted My Pregnancy! Can I Get Her Arrested? by H4CK3R5: 2:33pm On Jul 02, 2022
you be mumu grin grin grin
MAKE GOD NO ALLOW DEM MAKE DEM KEE YOU grin grin grin
CrimeRe: Lady Used For Money Ritual Runs Mad In Ogun by H4CK3R5: 2:26pm On Jul 02, 2022
She no read the TERMS AND CONDITIONS before she start hookup grin grin grin
SportsRe: Pictures And Videos Of The Super Falcons In Morocco For The Nations Cup by H4CK3R5: 2:22pm On Jul 02, 2022
Who else notice that she-hulk there??
FamilyRe: How Do You Handle This Type Of Situation? by H4CK3R5: 2:16pm On Jul 02, 2022
JovialJune:
Smh!!! Someone decided to appreciate your kind gesture by assisting you with house chores knowing your wife is not around, and all your mind went to is sex? What is wrong with some of you men sef? Must your thoughts always be what is between your legs?

If you know you are sex starved and can't control yourself when she comes, tell her off straight, don't assume and accuse her baselessly, na church mind she wan use help you.
u seff don conclude say na church mind she won use EPP am grin cheesy cheesy,ABI her eyes don dey chook for man wey get money pass her husband own,make he fit dey sort her bills now wey her husband broke. Neva can trust this church mind ladies.
CrimeRe: Man Who Disguised As A Woman In RCCG Lagos, Caught & Stripped (Photos) by H4CK3R5: 10:09pm On Jul 01, 2022
cross dressing gone wrong grin grin grin
NYSCRe: Abuja Corper, Stephanie Terungwa Buried (Pictures) by H4CK3R5: 9:40pm On Jul 01, 2022
Minus one

Iwo ma dira o,ma dira
RomanceRe: 21-year-old Woman Celebrates Being A Virgin by H4CK3R5: 9:32pm On Jul 01, 2022
did she really say she's 21 or she's talking bout the photographer that took the picture which I can't see
grin grin grin
CrimeRe: Two Armed Robbers Sentenced To Death In Akwa Ibom by H4CK3R5: 9:26pm On Jul 01, 2022
Foolish robbery wey no eradicate poverty for their children and next generation grin grin grin What a waste of life grin grin
PoliticsRe: Court Stops Ganduje From Borrowing ₦10 Billion For CCTV by H4CK3R5: 9:22pm On Jul 01, 2022
Shey the camera go fit see the future of Kano state ABI e go e go get x-ray to scan borders

Wetin CCTV won do for Kano,wetin dem won dey monitor?? Their cows?? Abi desert??

This man na mumu Thief wey no get format grin grin
TravelRe: A Nigerian Student Who Fled Ukraine To Germany Dies In A Swimming Accident (pic) by H4CK3R5:
He drown ABI na person kill am con throway im body for water make e be like say na swimming accident. If truly he Sabi swim cos i no sure say at this his age he go stupidly go swim knowing fully well say he no fit on norm,why e con be that particular day na im he go con get accident and na only him dey there that day. Abeg this story no clear,no witness,no full details bout the death. Dem no just want international conflict na why dem put am like that. No be say our country go even take the matter serious seff.

Pstwwwwwwwww

Make he rest in peace sha undecided
EducationRe: UNIBEN Direct Entry 2013/2014 by H4CK3R5: 5:21am On Jul 01, 2022
wisemania:
i suppose ure taking "yahoo-yahoo" to be h4ck1n9 abi? Den ure getin all wrong,coz its an insult to address an h4ck3r with dat...h4ck1n9 is more dan dat,it requires time, dedication,reading and innovation.....we av d
1."white hat h4ck3r5" dis ones are being employed by large organizatios to hlp dem secure dia systems/database 4rm attacts of d black hats
2."Black hat h4ck3r5" dis ones are d malicious ones,dey break in2 database of large organizations like banks,mtn,glo,shell etc just 2 steal info and money,dey also deface websites and renderr dem useless etc
3."Grey hat h4ck3r5" inbetween d white and black hats,dey r malicious in some aspect and not in oda respect..
I believe u now understand d meaning of hacking...its not all about theft....u can google it out....stil feel free 2 hala @me if u want d ebooks and guidlines..though am not yet 1,but am hopin 2b real soon.....
take Ur own advice wink
HealthRe: My Fiance Abuses Tramadol. Please Help by H4CK3R5: 5:19am On Jul 01, 2022
Badadvisor:
Bro you're right. You know i used to have a big phobia for driving but when i take Trams i hit the road with much confidence and care and drive perfectly well and come back home safely. Trams motivated me to learn how to drive perfectly, it gives me the confidence to drive outside anytime without considering what anyone or any driver with trailer thinks now I'm a very good driver.
But I'm hooked to the drug now and i can't even sleep without taking it and the Damn restless legs. Mehn i wish i never got to know about this shit. It eating me up so bad.
Damn Damn
damn mhennn,it's crazy reaction for everyone. Take days off work prolly 3 or 4 days off,stay indoor and off friends that get u the product infact don't let em know you're home for those 4days ,bath,take enough water,eat enough food watch movies, sleep. That should help,4days without it should make a difference
RomanceRe: My Virgin Girl Says No Sex Till Marriage by H4CK3R5: 5:15am On Jul 01, 2022
GOFRONT:
A virgin at 20??

She's tried to have come this far with it...
*other rich and wise guys to you* thanks for bringing her this far, we'll take it from here now grin grin grin grin

1 2 (of 2 pages)