HamidO1's Posts
Nairaland Forum › HamidO1's Profile › HamidO1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 50 pages)
^^ Dreamer!! Leave sunday match na Arsenal consolation the tin go be. @Yinka only Baba Gawd know wetin Fegie do you. I fit send recorded clips of Man U/Barca CL final to you if na Ferguson face you wan see, |
This is a typical example of what a free and fair election brings, not only will the heartless and reckless fall. They'll also know that there's no room for some useless tribunals that will drag for three years. Not even a thousand of such messages will make me respect an hypocrite like Akala. The guy is unbelievably reckless. |
^^ Agghhhh, All those been shown since morning aren't people right?? I believe you sha, na human being like you and muah dey marry o. |
Big Shaq, Warrido bro?? Hope say your TV never turn royal TV sha, Na like this I for like make we join you and Yinka o. We go just tag am Nairaland Royals, no be small thing. |
Abeg which person CNN and BBC dey show news ?? Na royal owambe my own dey show o. Omo royal wedding no fit work for Naija o, Naija man can't go wedding wey food no dey. Him must chop n carry go house. I just dey wonder wetin dey do this oyinbo people. 600 people dey enjoy reception inside, millions dey outside standing n shouting. I love Naija mehn, |
^^ Abeg open the thread jor. Oh sorry please open the thread. Abi that wan na vernacular agian?? |
^^It's a gradual process bro, I hope the new governors in the south west will perform better than their PDP predecessors. This will make people in other regions realize how much time they are wasting with PDP and in a short time it will translate to the National level meaning PDP will eventually lose the presidency. |
Letter From Akala to all University of Ibadan Students, Cell 419, Agodi Prisons, Ibadan, Oyo State. All U.I Students, U.I, Ibadan, Oyo State. LETTER OF ANNOYANCE TO YOU I, Otunba (Dr) Adebayo Alao-Akala, remember i am still your governor ooo. I write this letter with great loss in my heart that after i gave you all Plasma TV's, UPS, DSTV decoders and dishes in your hall of residence and generators in your faculties and even put TV in spices for you still treated me bad in yesterday's gubernatorial elections. My opponents most especially that Ajimobi small glasses boy, though cuter than me because he doesn't know how to use bleach won your votes. What did i not do for you? I even wore gold chains to look hippy like your hip hop stars and even on my feet. I still bribed you to vote for me and gave out "oyato soaps", "oyato souvenirs", don't you know it is money i used for all these even if i stole small of your money. Because you want ibadan to look like lagos abi, U'll see ooo, Infact i av vex, i cannot keep on typing correct english. Una dey madt sef. If e sure 4 unna, 4get curfew ooo, Com outside ur stupid skul gate. I av been a police man, I still have my shooting skills. E ti ya were paa, Ise rere o ni duro se. E o ni wotan, Emi naa omo gbetto ni mi, Mitori baba adedibu ti ku abi, Wo, mscheeew, I'll deal with u. I'm coming to collect my things i gav u 2moro, 2moro, If u try do rubbish, Unna don finish ur school 4 dis land, Yours Annoyingly Broda Bayo |
^^ you don dey find expo be that o, Bia means pay in hausa not necessarily the same pronunciation as the ibo bia, oya join this one, Aboki na mai suna ka?? |
^^ for the records El actually said his Bro Mr bones is HIV positive and I was gonna ask Efe if she knows who Mr Bones is, If you are looking for something to hold on to, not this time mehn, I'm pretty sure El is to sensible to take it the way you have, Too bad |
Okay now let's see , Here's a simple convo Qus: Mai suna ki?? »» what is your name (ki for female n Ka 4 male) Ans: Suna na Efemena_xyz »» my name is Efe Mai ki ka zo sia?? »» what did you come to buy Na zo sia Biscuits »» I came to buy Biscuits try this, Za ki bia naira goma, Goma means ten. |
neyshed:Padi kilode now. Even if you no talk to everybody, talk to your padi now, Oya say something abeg, @Efe, I never knew EL had a brother that's HIV positive o. The guy came to the spa yesterday and El was explaining how his bro contacted the disease, His Bro was sleeping with a village girl without a condom. She realises this & says: "U don't haff AIDS, abi? Or do u haff?" D guy replied: "Nooo, I no get AIDS!" The girl said: "Ah thank God o, because I no wan catch dat tin again". |
I just dey swthrt, What can we do for Ney?? We can't just keep looking at him like this. Ehmmm Gem where you dey?? Come see wetin you do my padi o. The guy too like you and only you fit solve him problem now, Swthrt, hope you're enjoying your break?? |
jokingmary:I'm beginning to think this strolling thing calls for some kind of medical examination o. @Efe abeg stop dey stroll around this spa. you never hear say kidnappers plenty for town. |
[quote author=Efemena_xy link=topic=621618.msg8214674#msg8214674 date=1303914308] 'cos it keeps ma hips strong, slender and in shape now [/quote]The most important is the shape swthrt, How you dey?? |
[quote author=Efemena_xy link=topic=621618.msg8214565#msg8214565 date=1303913629]**Just strolling by. . .** [/quote]Gawd help my swthrt o. Stroll morning, afternoon and night. *taps her on the back n says Efe when you go tire to stroll* |
El Guapo:Werin you dey do here by this time EL. Shey you no suppose don dey road to go cover El classico?? My friend stop playing with ya job o. Hi everyone. Hope say una dey pay as I.d dey render the service? No take advantage of say people plenty inside spa carry our money run o. |
God has a way of rewarding good men. The ultimate reward will be heaven. BTW, the only reward Jega can be given is for those elected through this process putting in their best to raise the standard of living and better the lives of Nigerians. |
Who cares?? Anyone that goes in there for selfish reasons should face whatever he/she sees. Death is small, the ultimate is hell. |
I just hope we can rely on figures posted here by some of us because it will be so disappointing if by any means Akala is declared the winner at the end of the day. I hope he fails though. |
baksonlee:Yeah it's on twitter but can't really confirm it's reliability considering the fact that the tweets are coming from a certain @NigeriaNewsdesk not the official twitter account of Inec which is @inecnigeria. It's better to wait for something official from Inec to avoid the drama of last week. |
I dey laugh o. In just one week, a free and fair election has changed into one where ballot snatching is the order of the day. For those that voted PDP last week, this is the beginning of failure. PDP will lead us to where we want to be i.e a nation where poverty rules. |
@Yinka nofin much o. Back to work after a week indoor. ARareGem:I'm good. Vote?? No elections where I am today. |
^^ shey na blind person?? @Yinka for Gawd's sake where Ney go?? Hey Gem (*calls her the same way Ney does). How are you today?? |
Agghhh. See Ney come leave only Yinka for here. Wetin dey do this guy sef?? @Yinka you do well, as I always say help a brother get his dream girl. Lol Wassup girl?? El Guapo:Easy El, this one wey you dey shout my name. Hope say my sister Yinka dey okay?? I don tell you say if anything do am ehn!! @Yinka You see my swthrt anywhere around?? |
^^Yeepa!! No, this can happen. @Yinka do something now. @Ney padi ma worry, o ma pada wa. Who no like fine boy. U too much jor. |
@bright na Gawd I take beg you. Just no go Ney side, him dey busy abeg. Help a brother get his dream girl. Lol, How you dey?? |
@ Yinka abi?? I'm so loving this just that I dey miss my swthrt o, |
ARareGem:I'm good ma'am. How are you? I can see you've met my good friend Ney already. I'll leave you two while I go get I.d the professional who owns the spa to attend to you. @Ney padi floor don open. Ju si sharply. Ma je fine sisi yi lo o. |
@Ney, Padi fi iyawo oni iyawo si le. Baby kan lo she wole yen, ma da oju ti mi. Ta si baby yen, sharply abeg. |
yinkalink:^^I've always known there's something special about this lady. Yinka you too much jor. El!!! If you no take care of her ehn, wetin happen for malaga go happen. Wait, wetin happen for Malaga sef ![]() Where's Efe before I ¤¤¤¤¤, |
Him don here, Lol. Had loads n loads of fun with you guyz. Infact all of una too much. Oya time for my one n only swthrt. Waiting patiently for you swthrt. |
