HamidO1's Posts
Nairaland Forum › HamidO1's Profile › HamidO1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 50 pages)
Aghhh!! Yinka no do like that now. How my hand take dey?? Jor yinka now. Jor padi mi jujuju, Yinka omo to fine. |
*nods his head* You see why I no dey like help my friends' girlfriends ba?? El, you know say me cannot do anything to separate what NL has joined together now. Abi you no trust me? @Yinka tell am how I be dey try stop the guy na. Oya tell am say my hand no dey, |
neyshed:e ma wo Bobo yi sha, You no dey see say her guy don come. Leave am for another dey. O ma se ti e, ko ni option. Gba be. |
Haba El trust your guy anyday, The guy was just trying to give her his jacket, she kinda said the weather was cold. Na only Shaq I fit support for that kind thing. Lol @El how you sef take waka come spa this wrong time @Yinka him do you anything?? |
^^ ROTFLMAO Oya go there sharply, Good gal. Ney Baba; she don dey come o. No fall my hand, make liver no fail you o. I'm waiting for a good gist, Lol |
@ Yinka wa sa de abe step ko to mon to fe fun e. Abeg go meet for there jor, O fe ma form innocent ni yen. Lol @Ney Padi ki lon lo, Werin dey, can see you guyz are having fun. |
bright007:Really!! I never knew your commission was still existing. The interesting thing about your commission whose job is suppose to be regulatory is that you guyz now promote the same things you out rightly condemned when business opened in the spa. Any reasons for that?? Doesn't seem like a good place to work to me, look elsewhere for staffs cos muah is not interested. |
^^ May God help the Chairman and Vice chairman of Sanity Restoration Commission. Amen, Two of una don go gaga |
Gawd!!! Bad children let loose on a Sunday morning. See all of them eyes, I beg them make dem try go church today of all days. For where?? Them no go For all of una information ehn, na by force to enter heaven from now on. Na because of people like una dem dey do afternoon service, before I open my eye ehn, make all of una don carry Bible start dey go church now. Even the self acclaimed members of sanity restoration commission (SRC) sef don join. |
El Guapo:^^ You sef for try go church today of all days. Happy Easter brov |
^^Yeepa!! Live n direct inside I.d's spa?? The two of una sleep at all?? HAPPY EASTER PEEPS. |
^^ ehmmm e be like say na dat time wey I.d first open shop o, na so so bottle them dey break that time. Where you sef go?? The glasses be no thick reach like that before. The good thing be say glasses or no glasses God done do the face perfect come join am with better shape and excellent brain. Make I just leave the remaining qualities sha. Na her beauty just dey make people shout my name left right center instead of them to patiently wait make Baba God do their own. |
dani1luv:as you dey tell her just know say na two poeple you dey tell o. Even if she no tell me for here, she go tell me later. What's with the hearing aid now?? Abeg no dey wish me badluck oh, the thick glasses wey she dey wear never do you?? You wan use hearing aid join am, mind yourself o. |
where we stop for our hausa class and abeg no speak that kind one u speak the other day o. No mind them, that hausa wey you see ehn na life saver o. If them attack me now, I fit just say my priend flease!! |
[quote author=Efemena_xy link=topic=621618.msg8188974#msg8188974 date=1303570536]Anyone seen my Swthrt? [/quote]I just wish that people could understand that this sweet lady is already taken and look somewhere else. My swthrt!! How's been your day?? Efeeeeeeeeee, see how you dey open teeth because of 5 days break. |
@Yinka romance section can be dangerous o, Wetin him dey fine for there? Him go explain himself when him come. @I.d You never hear say na Beckham and posh go arrange chair, na royal wedding we dey talk o. Even your padi Fela wey marry plenty for one day sef no mak noise reach like that. Lol @ Ney werin dey?? |
yinkalink:Lol, You went to the romance section huh?? Na there him office dey ni? |
^^ lazying around, watching football and doing NL all day, infact Yinka a jo lepo ni. Shey you don find your heart wey miss. Your own na medical breakthrough o, lived without your heart for like 12hours. Inafact your second name na die hard noni, Lol |
[quote author=Efemena_xy link=topic=621618.msg8185064#msg8185064 date=1303515734]sorry o! but I dey find my man now night or day - e nor matter - if I dey find ma swthrt, I go must raise ma voice I nor want make im go too far away from me now [/quote]Can't go far away from you. We go spend all the bank holidays together. Make them just dey declare |
@Efe I've been off work since Wednesday. No let them use all your energy finish, @I.d make they do their wedding without disturbing us much now. We no fit watch TV again. |
Thank God for the LED light on my phone, it's easier to keep up with happenings in the spa. @I.d mama o, werin dey. @swthrt can you do me a favour pls?? Just tell those Oyinbos for UK say no be them go first do royal wedding, make them allow us hear word. Hope you're enjoying the break?? |
@ Yinka Ur heart?? Arghh no o, Where you ma keep your heart?? Abeg guard am well cos Kanu heart foundation dey find some for transplant. Lol. @I.d shey na when me and my swthrt don get grandchildren you go start dey give discount?? Anyway prepare space for two, na couples-pampering we want today, my swthrt go soon show. |
Wish all Fridays were work free like this one. Good Friday good o. @yinka werin dey?? Tell I.d make she dey try do promo for festive period now, abi she never hear of 80% discount ni?? If I no see ma swthrt this night ehn, I.d; I.d; I.d how many times I call you?? |
This is too sad, RIP Obi. How heartless can people get?? God grant the family the fortitude to bear this irreplaceable lost. |
^^And the resultant effect will be?? Think before you talk, sorry type. |
When Buhari supporters start now, them go dey shout. Nigeria police go find trouble run. |
[quote author=Rhino.5dm link=topic=651879.msg8177353#msg8177353 date=1303418204]Wow! Aboki man on TIME most influential people?? The other day it was Dangote making forbes list and now this. . . How i wish it was Charlse Soludo, i hear that his master plan was the brain behind SLS's achievement.[/quote]Keep wishing. Soludo's master plan was to get as much money as he could from CBN and join politics. Sanusi definately has a different agenda which is sanitize the banking sector. |
^^ Jega stated categorically that it's understandable if any Corp member is scared to continue at this point. He wishes they'll all participate based on the good work they've done so far. Meaning no one will punish any Corps member for calling it quit at this point just that those reckless politicians will have things done their way. I think Jega has been reasonable enough to say no one will be forced. |
Nice one. I don't see anything good coming from any member of the Abacha family. |
Eko Ile:What has Jega not done? The guy has conducted elections that have so far been commended both locally and internationally. Not only has he done that, he's created a process that makes it very easy for anyone not satisfied with the results to gather evidence that can be used in pursuing a case at the election tribunal. From the results handed to party agents to the pasting of results at polling units. The guy even went as far as telling us to use our phones despite calls by the IGP not to. Why then will anyone see this man as incompetent? Jump into the lagoon if you have a problem with Jega. I'm sure you can't do 10% of what the guy has done. |
It's too early to regret. Wait until the names of corrupt people, ex-convicts and co are announced as ministers. |
^^ That's true. Let's just sit down, relax and watch the drama/confessions as they come. Poverty under the PDP government go make then confess. |


[/quote]I just wish that people could understand that this sweet lady is already taken and look somewhere else. My swthrt!! How's been your day?? Efeeeeeeeeee, see how you dey open teeth because of 5 days break.