Career › Re: Meet Ebere Asonibe, A Graduate Who Is A Native Doctor by Handy007: 12:10pm On Nov 29, 2020 |
NaijaMutant: Such a beautiful girl 
Does any guy here need her number  You dey forbid better thing |
Celebrities › Re: Zubby Michael Sprays Destiny Etiko With Bundles Of Naira At Her Father’s Burial by Handy007: 3:29pm On Nov 21, 2020 |
Oga be calming dowm |
Crime › Re: Man Who Raped And Buried Girl Alive Is Executed By Lethal Injection In The US by Handy007: 9:30pm On Nov 20, 2020 |
Na Buhari cause am I am very sure he is a Yoruba man |
Celebrities › Re: Akpororo And His Wife, Josephine Celebrate 5th Wedding Anniversary (Photos) by Handy007: 12:22pm On Nov 14, 2020 |
He never still born? |
Politics › Re: EndSARS Protesters Turn Benin Expressway To Cooking Spots by Handy007: 11:16pm On Oct 17, 2020 |
Inside this country when things hard who come give una money when una take dey organize good so  |
Business › Re: JP Ejere's Burial: Omoaefe Ejere Buries His Father (Pictures) by Handy007: 8:44pm On Oct 16, 2020 |
Where is cubana chief priest na?? |
Christianity Etc › Re: Take EndSARS Protest To Church: Sowore, Small Doctor, Reno Omokri by Handy007: 10:16am On Oct 11, 2020 |
Wetin make you nor go church your self go do am make we follow you for back |
Celebrities › Re: Ozo's Fans Buy N8.9M Phillipe Patek Watch For Him (Pics, Video) by Handy007: 7:00pm On Sep 28, 2020 |
Nigerian why  ? The boy for prefer the money Anyways what is my own |
Politics › Re: Atiku Returns To Nigeria From Dubai After Nine-Month Holiday by Handy007: 4:55pm On Sep 28, 2020 |
So Corona virus hold you since for there na wa ooo |
Celebrities › Re: DJ Cuppy Offers To Ride With Israel Adesanya In His New Rolls Royce by Handy007: 4:53pm On Sep 28, 2020 |
Make una tell cuppy o she don come again Na so she follow Joshua the boy nor fit fight again if nor for God when make am claim the belt back He don face isreal now Cuppy take your time o go studio now |
Celebrities › Re: BBNaija: Regina Daniels, Don Jazzy And Other Celebrities Congratulate Laycon by Handy007: 7:54am On Sep 28, 2020 |
Na so we do for efe money now we nor hear from am again Laycon don come again o make we see how far |
|
Celebrities › Re: Erica Signs New Management Deal With Paul O’s Upfront & Personal by Handy007: 10:36pm On Sep 26, 2020 |
You don dey sign again oooo Na so one idiot when Dem pursue from marriage say he go make mouth odour the biggest star among other house mate until today star we nor see star maker we nor see na wa o |
Politics › Re: Sanwo-Olu Commissions 7 Roads In Oniru-victoria Island Axis (Photos) by Handy007: 10:25pm On Sep 26, 2020 |
KehnnyCares: assuming your parents train you well and not a bastard restarted crass that you're, you won't come to a faceless forum and be talking to someone that will feed your entire generation without a probs. Bringing my parents into your discussion shows how stupid your parents could be to have a goof nitwit child like you. If my mum is doing fine, your stupidity should tell you my dad is doing superbly well too, but how will you know when you don't have a parents that should have put you right on how to live a good life and steer clear of bitterness towards your fellow human. If you no work hard, I repeat, you will always come here to rant away your future while thinking everyone is like you who come here to abuse and show your mental state of simps that you're instead of catching fun and learn a new thing. Mad dog who jobless between me and you now ? See as you begin type note just to tell me say you and your entire generation dey depressed sorry oooo Even your papa self nor dey proud of him bank account talk less of you goat people when get money you nor know where them dey  ? Mumu your time start now explain to me how foolish your papa your mama and your useless self dey do with us for the country Nigeria start to talk now |
Crime › Re: Four Men Found Dead In One-room Apartment In Abraka After Eating Noodles by Handy007: 9:10pm On Sep 26, 2020 |
I dey suspect their girl friend |
Politics › Re: Sanwo-Olu Commissions 7 Roads In Oniru-victoria Island Axis (Photos) by Handy007: 9:22am On Sep 26, 2020 |
KehnnyCares: I don't bants with a fool. I'm pretty sure my mum is more better than your entire family. When you have something doing, which always keep you busy all days and time, you won't carry politics put for head like your birthright... nonentity I talk am say you be madman if your mama dey do well than your papa full generation wetin you dey do for here You be mumu and I know say na inherit na you inherit am from that your mama and papa mugu na so you dey busy for 600years for nairaland |
Politics › Re: Sanwo-olu Launches One Project Per Ward For Grassroot Development by Handy007: 9:10am On Sep 26, 2020 |
Figure head nonsense |
Politics › Re: Obaseki, Shuaibu And Their Wives Visit Buhari (Photos) by Handy007: 8:58pm On Sep 25, 2020 |
That guy resemble lie lie Mohammed o I just hope say he nor come give us fake gist later |
Family › Re: "My Husband Washes My Pants" Anita Joseph Reveals (video) by Handy007: 8:55pm On Sep 25, 2020 |
Wetin you expect before nor be you pay the idiot groom price  Just wan trend |
Celebrities › Re: None Of My Ex-lovers Have Replaced Me – Teebillz Boasts by Handy007: 8:53pm On Sep 25, 2020 |
Small talk you don dey talk too much FEM Nor be your fault dey there dey think say na you be the pikin papa |
Politics › Re: Sanwo-Olu Commissions 7 Roads In Oniru-victoria Island Axis (Photos) by Handy007: 1:54pm On Sep 25, 2020 |
KehnnyCares: Go and make money first. Secondly, you don't have sense Nor be you I blame na who sell you give that yellow teeth politician Talking about money before you brag about how much you have Make sure say you Don give your mama some oooo because craze people like you na ashawo dey eat una money |
Celebrities › Re: Onyeka Owenu: 'I Married A Yoruba Muslim In 1984 & We Have 2 Children' by Handy007: 1:50pm On Sep 25, 2020 |
Kriss216: Yoruba Muslim means Afon.ja Muslim na. I swear you be werey Hahahahahaha |
Politics › Re: Sanwo-Olu Commissions 7 Roads In Oniru-victoria Island Axis (Photos) by Handy007: 8:37am On Sep 25, 2020 |
KehnnyCares: My Governor shut up your mouth there Na your governor? So if you see your governor you nor go know am  He resemble Tinubu ?? Small time them go say flood don carry am again Rubbish lagos people |
Romance › Re: Electricity Tariff Hike: Anambra Sex Workers Mobilise For Strike by Handy007: 8:29am On Sep 24, 2020 |
Righteousness89 please look into the issue what do you have to say about this? |
Family › Re: Pakistani Man Buys Land On Moon As Wedding Gift For His Wife by Handy007: 8:59pm On Sep 23, 2020 |
mikelisin: Who owns the lands in the moon bikonu? Na righteousness89 |
Family › Re: Pakistani Man Buys Land On Moon As Wedding Gift For His Wife by Handy007: 8:57pm On Sep 23, 2020 |
Where the person wen buy the land so? Because na house boy I dey see or him and he wife they quarrel |
Politics › Re: Obaseki: I Will Show No Mercy To Oshiomhole by Handy007: 4:44pm On Sep 22, 2020 |
Slawormir: Damnnnnn niggarrr Obaseki my real niggarrr They don't know
Oshiomhole Kabaka ize Iya mumu and captain hosa don't know what they have put their hand into....they don't know
We go first seize that land along Benin - Abuja road way he build he mansion put because As at yesterday Edo state ministry of land and survey dey talk say the land measuring 1000ft by 2000ft along the Benin Abuja road where Adam oshiomhole build he mansion belongs to the government
The land was supposed to be used for government secondary school for boys proposed by former governor Ambrose Ali....
Then after that we go chase kabaka Na wa o This life nor just balance |
Crime › Re: Policeman Arrested As Girlfriend Dies In Lagos Hotel by Handy007: 10:05pm On Sep 18, 2020 |
Gbese |
Celebrities › Re: The Transformation Of DJ Cuppy's Ferrari From Black To Pink by Handy007: 9:48am On Sep 18, 2020 |
E be like say one of her breast big pass the other one or I dey see double  ? |
Politics › Re: Hosa Wells Okunbo: Obaseki Has Me, Ize-Iyamu, Oshiomhole To Face by Handy007: 4:47pm On Sep 17, 2020 |
Nonsense |
Crime › Re: More Trouble For Hushpuppi As New Evidence Was Submitted Against Him by Handy007: 5:44pm On Sep 16, 2020 |
Make una allow us hear word na shey the man dey with una  Use am do wetin una like why una dey disturb us again FG follow una drag the boy  |
Travel › Re: Ethiopia Just Entered 2013 While The Rest Of The World Is In 2020 - HistoryVille by Handy007: 12:28pm On Sep 16, 2020 |
So all this problem when we dey face since nor even reach there?? |