₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,046 members, 8,420,043 topics. Date: Thursday, 04 June 2026 at 10:10 AM

Toggle theme

Hapinex01's Posts

Nairaland ForumHapinex01's ProfileHapinex01's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)

CelebritiesRe: The Arrest Of Mompha And Hamza Koudeih Is A Landmark Achievement - EFCC by Hapinex01: 12:48pm On Nov 01, 2019
For ur local mind, those that capture Evans was rewarded with promotion and others. Go read news well before u open ur gutter to comment anyaw.
Thank God say dem catch mompha next na Hush puppi
TheGiftedOne:
Achievement? Hah! Then those who captured Evans deserve a Noble price. Nonsense and Emery.
CrimeRe: Woman Burns The Hands Of Her Stepson In Nasarawa (Graphic Photos) by Hapinex01: 5:42pm On Oct 30, 2019
What is the differences btw dis woman nd d devil itself? Abeg make dem arrest her for malteriting.
Very anyhow somebody
CelebritiesRe: AY Takes Real Warri Pikin Shopping On Her Birthday In Washington DC by Hapinex01: 8:41am On Oct 30, 2019
Hmmm una dey think watin ah dey think so??
There is something involve, why e no carry mark angel emmanuela go shopping?? Hehe guys eh
CelebritiesRe: Mompha’s Instagram Account Has Been Deactivated (screenshot) by Hapinex01: 9:35pm On Oct 29, 2019
One day monkey go go market e no go return, dat day has come for mompha. Up next is HUSH PUPPI.
EducationRe: Azeez Ahmad Tijani Breaks University Of Ilorin First-Class Record After 38-Years by Hapinex01: 7:50am On Oct 27, 2019
I pray the university should retain him as a lecturer, because if dey should let him go like dat its going to be a wasted effort.
PoliticsRe: Imo Monachs Tell FG To Allow Nnamdi Kanu Come Home To Bury His Mother by Hapinex01: 10:12am On Oct 26, 2019
The guy knw say him don shit for church, we no hold am make e no come oh, na how to go back we no sure.
RomanceRe: Man Tells Ibadan Lady To Send Back His N7K If She's Not Coming Again by Hapinex01: 10:05am On Oct 26, 2019
Audio money... Dey dere say she go send am back. Iijjiot.
RomanceRe: Man Tells Ibadan Lady To Send Back His N7K If She's Not Coming Again by Hapinex01: 10:05am On Oct 26, 2019
Audio money... Dey dere say she go send am back. Iijjiot.
CelebritiesRe: Daddy Freeze: Tacha Smells Good. I Smelt Her Myself (Video) by Hapinex01: 9:42am On Oct 26, 2019
U self get anoda tin for mind, u for kuku smell her pussy nah, yeye man
FamilyRe: My Wife Is Frustrating My Life by Hapinex01: 9:38am On Oct 26, 2019
Go nd marry anoda woman, you too go dey go sleep for ur new wife place as sh dey do wit her lover, abi u no kw baa?
PoliticsRe: Photos From Kogi PDP Governorship Flag Off by Hapinex01: 6:17pm On Oct 25, 2019
That day is going to be a day to be remembered, abeg if you know get mind to come out jus stay your papa house and watch firlm. Nov 16 is the day.
CrimeRe: Man Jailed For 60 Years Over Child Defilement (Photo) by Hapinex01: 9:49am On Oct 25, 2019
Honestly am sort of words.
The end time has come
CrimeRe: Ogun Hotel Where Underage Girls Sleep With Men For N500 And N1,000 by Hapinex01: 1:24pm On Oct 24, 2019
Their parents don even know where dey are now, d world is jus turning into sometin else.
CelebritiesRe: Deji Adeleke And Girlfriend Expecting A Baby - Kemi Olunloyo by Hapinex01: 1:21pm On Oct 24, 2019
Old men are marrying our young girls all bcus of money, baba God bless me mak dem no con collect my geh ooh.

Yeye people
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Approves N650 Million To Repair Roads by Hapinex01: 1:15pm On Oct 24, 2019
The roads are roads that leads to his church hmmmm una dey think watin ah dey think so?

Business, pure investment
CelebritiesRe: Susan: Davido Insists On Suing Ladies Who accused him of Impregnating by Hapinex01: 10:14am On Oct 24, 2019
Guy na 9ja we dey, na watin dey tell her say make she later con talk be dat, u sef tink am now, u say person giv u belle now u say na joke, abeg dat one don pass joke oh
CanadaOrBust:
There is always one like you. Even after the girl don talk say na joke, dey beg Davido
EducationRe: EKSU Graduating Students Rock Naira Marley's Costumes (Photos) by Hapinex01: 10:17pm On Oct 23, 2019
As u see dem so...na yaho yaho junior dem be oh. Dey jus dey start.
CrimeRe: Oghara Poly Thief Caught And Beaten To Pulp (Disturbing Photos) by Hapinex01: 10:13pm On Oct 23, 2019
Dis is simple justice, he deserve it, lesseon well thought.

Not beaten somebody black nd blue bcus e still slippers. Ijjiots
CrimeRe: 17-Year-Old Zamfara Girl Who Set Herself On Fire Over Dowry Dies (Graphic Pix) by Hapinex01: 10:03pm On Oct 23, 2019
Dis has no leed for her to set herself ablaze now, in one way or d oda dey may pay d dowry in due time, i dont support her action and i cant pity her. As muslims we know d conciquenses of take ur own life.

Nevertheless, parents are big problem in relationship dis days, dey dont treat issues wit care, all dey want is money.
CelebritiesRe: Naira Marley With His Mother At The High Court In Ikoyi by Hapinex01: 9:56pm On Oct 23, 2019
Dem don catch one of una oga oooh. I no say e go soon commot for dere abi e even dey him house now self but one tin be say thief na thief no big man for thief.
One day 9ja go beta
CelebritiesRe: Burna Boy To Perform In South Africa, AKA Reacts by Hapinex01: 9:41pm On Oct 23, 2019
Hmmm mak una hep me see burna boi face abeg, even if e smile e jus be like say e dey cry.
CelebritiesRe: Susan: Davido Insists On Suing Ladies Who accused him of Impregnating by Hapinex01: 9:32pm On Oct 23, 2019
If person no touch ur TV remote for were u keep am, u go travel go com meet am dere.

Davido na lie u dey lie, if u no touch her sh no go come out con talk dis kind tin.
CrimeRe: Gracious David West Threatens Journalist For Snapping Him, Remanded In Prison by Hapinex01: 10:02am On Oct 23, 2019
Na only for 9ja person wey commit crime dey get power. Thunder strike u there
CrimeRe: Man Who Stole Rubber Slippers In Bayelsa Caught, Beaten & Paraded (Photos) by Hapinex01: 9:58am On Oct 23, 2019
Even dat guy wey dey kill young girls for PH wey dem catch last time, dem no even beat am like dis, 9ja make we dey reason ooh.

Instead make una prostes say why dey neva kee dah guy til now, una dey hear dey fool una self. Iijjiots
PhonesRe: Leaked Memo Shows Banks Asked Telcos To Charge For USSD (pics) by Hapinex01: 9:52am On Oct 23, 2019
Na to stop using there yeye ussd be dat oh. Very weeked people.
BusinessRe: Border Closure: Kasapreko Company limited Loses Millions Of Dollars by Hapinex01: 9:31am On Oct 23, 2019
Dis boarder clossure make me know how accomodating my dear 9ja is to other countries, make una go res fes, we go open am wen we feel its time.
CelebritiesRe: The Moment EFCC Arrested Mompha, Asked To Walk Majestically As Wealthy Man by Hapinex01: 9:18am On Oct 23, 2019
Even if he is going to be free in the hands of our bad government when dey hear millions, at least he has been arrested.
Up next is HUSH PUPPI
CelebritiesRe: Tacha: Why I Tattooed Davido’s OBO On My Chest by Hapinex01: 9:56am On Oct 22, 2019
Dis trap go soon catch Davido make we jus dey watch.
EducationRe: FUTA Final Year Students Storm School In A Grand Style (Photos) by Hapinex01: 9:51am On Oct 22, 2019
Am suppose to be happy seeing dem lyk dis but am not, u kw why? Its bcus our stupid govmnt has no plans for dem wen dey finish, som wil mak it, som wil struggle. Thats 9ja
CelebritiesRe: Starboy Fest: Wizkid Brings Naira Marley, Burna Boy, Tiwa Savage On Stage by Hapinex01: 2:32pm On Oct 20, 2019
Burna boy suppose be farmer, see him face abeg
PhonesRe: Banks To Charge You For Recharging Via USSD As From October 21 by Hapinex01: 2:29pm On Oct 20, 2019
Mai dem com hold me to recharge from bank again ooh.
Infact ah don forget the code.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 (of 20 pages)