Politics › Re: Court Grants Sowore Bail With Strict Conditions (photos) by Hapinex01: 6:18pm On Oct 04, 2019 |
The moni too small self. Idiot....next time comman try us with ur yeye self interest protest. |
Celebrities › Re: Tekno Shares Photo Of His Daughter, Skye As He Returns To Instagram by Hapinex01: 6:12pm On Oct 04, 2019 |
Dis ur afro no be here oh. Nice pics |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by Hapinex01: 5:56pm On Oct 04, 2019 |
If only men do have pacient, dis kind situation will keep repeating itself. But our joy stick no dey hear jor jor |
Crime › Re: Gombe Pastor, Emmanuel, Tortures 10-Year-Old Boy With An Electric Iron by Hapinex01: 5:49pm On Oct 04, 2019 |
The thunder wey go strike you dey for fridge dey cool first.
Every anyaw somebody |
Celebrities › Re: Hushpuppi And Senator Dino Melaye Hang Out Together (Photos) by Hapinex01: 12:33pm On Oct 01, 2019 |
See as Dino dey smile like person wey no kw money. |
NYSC › Re: NYSC: White, Shoulder-Length Hijab For Corpers Gets Approval by Hapinex01: 12:27pm On Oct 01, 2019 |
Nice move by d nysc. Una weldon |
Travel › Re: The Moment Overloaded Car Fell Over Sideways (Video) by Hapinex01: 12:23pm On Oct 01, 2019 |
The driver brain dey for his forehead. Very anyhow sombodi |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman Clashes With Kennedy Achee, A Cameroonian Over Refugees by Hapinex01: 10:05pm On Sep 30, 2019 |
See as e open his yeye mouth talk say e giv dem 4m nd house dem like say e work 4d moni. Man of God no dey talk waitin e do 4 person. Fake fake people |
Politics › Re: Senator Dino Melaye And Atiku Abubakar Chilling Together (Photos) by Hapinex01: 12:09pm On Sep 30, 2019 |
Group of thiefs......see dem
na how to pack our money dem dey discuss so oh.
See as dino dey laugh. Money is involve |
Sports › Re: Jean-Pierre Adams: Footballer In Coma For 37 Years by Hapinex01: 11:48am On Sep 30, 2019 |
Dear God bless me with dis kind of woman.
No use dis one try our women dis days oooh |
Politics › Re: Sowore Appears In Court For The First Time Since Arrest : Photos by Hapinex01: 11:30am On Sep 30, 2019 |
Dis man is just trying to gain more popularity and more attention like KANU, even 2baba self try am e no waiting e see. Remember say Kanu later run away ooh. Idiot |
Phones › Re: Infinix Hot 8 Gaming Review - Mario Kart, PES, Modern Combat, Asphalt 9 (photos) by Hapinex01: 9:09pm On Sep 29, 2019 |
Na money be fine bobo |
Nairaland General › Re: Elephant Knocked Down By A Moving Train (Photos) by Hapinex01: 9:02pm On Sep 29, 2019 |
Very touching... |
Crime › Re: Mob Attacks 3 Robbery Suspects In Benue (Graphic Photos) by Hapinex01: 8:55pm On Sep 29, 2019 |
Well i comment my reserve, there mate dey work to get money.
I no support waiting dey do dem shaa. |
Crime › Re: Man Stabs Another Man Dead With A Knife In Niger State (Graphic Photos) by Hapinex01: 9:11am On Sep 29, 2019 |
Make dey jus hep me seperate his head from his neck:/ |
TV/Movies › Re: Tacha Unfollows Big Brother Naija On Instagram - Photos by Hapinex01: 8:51am On Sep 29, 2019 |
Abeg na who e epp?? Dat one na ur gbege |
Education › Re: Examination Misconduct: BUK Expels 63 Students, Rusticates 13 Others by Hapinex01: 10:47am On Sep 28, 2019 |
Nawa oooooh na him be say dem no kw book for there be dat nah. Make dem sack their lecturers too. 65 students no be moi moi oh |
Celebrities › Re: Peter Okoye denies promising to give Tacha 60 Million Naira (Video) by Hapinex01: 10:43am On Sep 28, 2019 |
Aaachalugo!! Jesus is lord   
Mr P dis ur lie go enter quiness record oh. |
Travel › Re: Nigerian Says He Was Deported From Pakistan Because He Is Igbo (Video) by Hapinex01: 10:34am On Sep 28, 2019 |
Ehheh waitin con happen?? Make we dey run??
U never tell us waiting you do, when u ready to talk we go know waitin to say. |
Romance › Re: My Boyfriend Loves To Urinate On Me by Hapinex01: 10:30am On Sep 28, 2019 |
Nothin person no go hear for dis 9ja. Try add his shit join e go make u dey fat nd shine. Idiot:/ very anyaw sombodi |
Celebrities › Re: BBNaija: AY Reacts To Tacha's Disqualification, Says It's Women's Thing by Hapinex01: 10:23am On Sep 28, 2019 |
Hmmmm AY too dey talk?? Hope say u no get somtin for mind oh?? Bro P go wound u phaa. Tacha cup don full nd she help dem trow herself out. |
Romance › Re: Guys, Have You Ever Overcome A Sexual Temptation? Share Your Experience by Hapinex01: 9:30pm On Sep 27, 2019 |
Tobinrobin: I remembered when I was serving in ado Ekiti. There was this lady that was really into me & I knew it, Her name was Bisola & I also liked her because she’s was so beautiful. She will come around , cook watch some movies and we’d gist. There was this particular day she came around , cooked for us both after CDS, went to the bathroom , took her bath and came out wearing this extremely skimpy gown. Omo my D was ‘bout to expose me. I didn’t even try to stand up. She came to sit on the bed, went for her phone & boom I could see her bosoms standing firm & intact not those fallen oranges, she giggled & went to the TV stand, bent down in search for the remote and whew the D was fully erect. I could see the yellow legs and the main although slightly. I was EXTREMELY aroused & was almost tempted but I resisted the urge because I had a fiancée, I didn’t want to cheat. I saved myself by faking a call and asked her to let’s stroll to a friend’s place. We’re still very good friends though but I could still remember that day vividly  hmmmmmm see as e sweet for ur mouth.  some guys can lie! |
TV/Movies › Re: BBNaija: Tacha Disqualified From The Big Brother House by Hapinex01: 9:25pm On Sep 27, 2019 |
Yeye Tacha with her odour.
Make bro P kuku go carry d rest |
Celebrities › Re: Nigerians Storms Peter Okoye's Page As Tacha Gets Disqualified From BBNaija by Hapinex01: 9:20pm On Sep 27, 2019 |
What took dem so long?? Dah gel is so disgusting. Bro P abeg dey arrange her moni na bcus of waiting u talk dey make her do anyhow. Very anyaw somebodi |