Haywhy's Posts
Nairaland Forum › Haywhy's Profile › Haywhy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 70 pages)
Whateva pleases u & ur partner/s in as much ur not making war after all condoms r cheaper than guns But it could show how strong & healthy u r so just do it ![]() |
Na so oooo my bro |
@ Good guy, pls don't reply anymore even if she abuses you nairalanders heave eyes & they can see 4 demselves @christina: Look around other posts of ppl seeking advice, u'll notice that som ppl always abuse them, so just leave 'em haters @ post: I'll advice you tell your real guy & let him know you are ready to end the relationship because you accept your faults. May God give your b/f the heart to take it |
Jayjaysee |
Yes ooo i neva reach fully until december so candylips will enjoy but me i'm a reverend ![]() |
I don't apologise Wwdlt u met a partner who couldn't kiss or just started poking his/her tongue in to your mouth without patience during a kiss section ![]() |
candylips:Candy candy, i tell u make una no resemble ur papa u no gree until u resemble am @ last dem no even get choice as cold don dey start small small. Me self nko, if no be this reverend thing, i 4 don, i 4 don, i 4 don make i no talk |
haywhy:I stylishly said it b4 ![]() |
I beg make ur belle burst, i get ready made sterile equipment but no central light 4 thearte oo but if u no mind lantern, there's nofin to fear about |
Jaybaby, how u dey jare, ao d mana now Hope dem dey play |
@ jaybaby afta u don talk say blessing ke, u come dey ask ao i be. Anyway, i dey cold uh @ckid, Blessing don already follow u u dey craze i no be gay, which kind blessing go follow u, beta tell ur wife make she touch me den abundant blessing go rush come |
izoneb:ROFLMAO Why now? |
no sleep den, if dem born una well make u come bed wet ![]() |
ITS A SURPRISE THAT RELIGIONS NO LONGER TEACH MORALS BUT HEALING & STUFFS Because if i were to choose a religion, i'll be so dissappointed @ d way some religious representative are almost attacking themselves here. I HAVE NOT HEARD OF A RELIGION WHICH PERMITS THAT We should try & remain calm in situations that will arouse our indignations. Lets us imagine the religious representative of a religion replying so calm & respectful & the other replying in an harsh manner. Which one are you likely to choose? Ask yourself! |
~Candy 12 don pass oya go to bed. |
Why can't u help her talk? she tell u say she no get mouth? una no understand sign language? Chicago boy buruku |
Don't mind crazy kid, he only wanted me to leak the secret that u r selling gari @ dalston, harlshdeen, hounslow & those Afro markets but i keep secret alot so i won't tell nobody. |
But candy se una don meet chick wey dey demand 4 london? |
I only hope 9jerians @ home pray too because most wanna come abroad & thus dey pray 4 dere dream counties |
Jeeeeeeeeeesus |
I love you 4 one thing u dream alot I'm still winning ![]() |
Say wetin, dem head no dey there! |
choco4life:Igboran san ju ebo ruru lo, Can't u see ppl in 9jeria gettin millions per annum They are slary earners ooo |
candylips:Roflmao Infact candy, ur not nice at aaaaall |
@ d poster: if u could defend your self dis much u needed no opinion from the great nairalanders |
akara ogun |
Radiant:U no serious, d thing don do you, do you do you was it that sweet? I av been looking 4 a way of giving u a name ooo, i'll catch u on that thread Uche u dey recharge abi, na u dey follow u steal Wwdlt u were @ a restaurant & u saw some nice dishes which u wished u could buy but money was Crazykid,uche,muki make all of una no lie oo |
sugarcane |
Maybe both n more ![]() |
I stylishly agree that obj is responsible 4 wot is happening in IB even in other states. He is only trying to create trouble so that ppl won't have his time. I magine March election and this is november no preps. Ladoja was against Obj's 3rd term & he showed it openly so that is d reward. Keep watching the case is gonna be adjourned or somefin else not in favour of ladoja unless obj still needs him. |
Mukinaaaaaa taku la ha ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 70 pages)
But it could show how strong & healthy u r so just do it 
Hope dem dey play