Romance › Re: Read This If You Patronize Olosho/runs Girl by headbasher96(m): 5:29am On Sep 19, 2022 |
|
Romance › Re: Why You Experience Heartbreaks by headbasher96(m): 5:29am On Sep 19, 2022 |
Kobojunkiee: Harden my heart ke? I use my God given energy for better things abeg!; 
Instead what I said I have observed many who claim to have hardened their hearts towards others and in all, they turn out more toxic than average when hit by such things as heartbreak or even betrayal. It is a waste of energy and human effort in my opinion.  the only thing that breaks my heart is when a family member is sick most specially my mum if not naija can cook ones heart to think like lucifer himself |
Crime › Re: Man Stabbed By Wife’s Lesbian Partner Buried In Onitsha by headbasher96(m): 5:27am On Sep 19, 2022 |
glenda905: wow so you really knew him? in onitsha the guy was very easy going |
Romance › Re: Why You Experience Heartbreaks by headbasher96(m): 5:19am On Sep 19, 2022 |
Kobojunkiee: Na people wey dey claim hardened hearts dey react worst to being served breakfast...abeg find better make you talk.  oga just because u try to harden your heart e no work no feel say another person no fit do moreover i get time for money pass woman |
Romance › Re: Read This If You Patronize Olosho/runs Girl by headbasher96(m): 5:17am On Sep 19, 2022 |
iamyungkhalifa: na true coz i don knack today too. But na my banny. them still dey my junction like dis sef. 4k they stay overnight a whole hard earned 4k for one night choi girls and bus driver the chop the same money |
Romance › Re: Read This If You Patronize Olosho/runs Girl by headbasher96(m): 11:22pm On Sep 18, 2022 |
iamyungkhalifa: hin clear. it there any board section that is lively now make we burst there hin clear. it there any board section that is lively now make we burst there people don go offline o today na sunday many people carry ashawo some their olosho come visit them for express knacking |
Crime › Re: Man Stabbed By Wife’s Lesbian Partner Buried In Onitsha by headbasher96(m): 11:20pm On Sep 18, 2022 |
post=116797201: Are You In Onitsha Right Now? shey na mba road them do the burial where be mba road wey u the ask again |
|
Romance › Re: Why You Experience Heartbreaks by headbasher96(m): 11:16pm On Sep 18, 2022 |
since i hardened my heart i don rest if u cook breakfast i go help u serve am still wash the play
self love is bae country hard now make person no come spoil my joy abeg
we are nothing but pencils in the hands of the creator
we are nothing but agbado in the eyes of tinubu amoda ogunlere |
Romance › Re: Read This If You Patronize Olosho/runs Girl by headbasher96(m): 11:07pm On Sep 18, 2022 |
iamyungkhalifa: no wonder him dey broke , him no sabi games Stake na losing odds the guy be |
Romance › Re: Igbo Man Who Lived 100 ft In The Ocean For 3 Days by headbasher96(m): 11:04pm On Sep 18, 2022 |
low budget jonah |
|
Crime › Re: Stop Shouting That U Are Yahoo Boy Where As Na Money Ritual U Did by headbasher96(m): 10:49pm On Sep 18, 2022 |
toh na the kind of things our society ma the support na |
Crime › Re: Man Stabbed By Wife’s Lesbian Partner Buried In Onitsha by headbasher96(m): 10:48pm On Sep 18, 2022 |
rest in peace obote ju name fucking ayaya
had it been NL people sabi u in person them go know say u na perfect gently man u be but na so k say make your journey end so we have nothing to do
was there live last week friday |
Crime › Re: Man Paid To Serve Food At A Party Steals Cartons Of Drinks With A Trash Bin by headbasher96(m): 10:43pm On Sep 18, 2022 |
i the imaging hw him go carry am reach house begin the form boss for the hood na this kind people go drink can malt till e go hungry u |
Romance › Re: Read This If You Patronize Olosho/runs Girl by headbasher96(m): 10:40pm On Sep 18, 2022 |
Illegal1: hahahahahaha....abeg make we pity am bcus i knw say boogyman go use his 2 kala blast the guy body..
boogyman no dey use ashawo matter play... no wam since u say make we leave am na no p but i go the monitor am |
|
Romance › Re: How Do Your Parents Apologise? by headbasher96(m): 8:32pm On Sep 18, 2022 |
na to give u meet na or just drop 20box make u go arrange biscuit the matter don die be that o
we go just forgive and forget totally kai this post made me remember my mum she is in the village make i call her sef |
|
Romance › Re: Read This If You Patronize Olosho/runs Girl by headbasher96(m): 8:28pm On Sep 18, 2022 |
Illegal1: no mind dat guy,he dey fyn maga....
na dis kind people boogyman dey blast their left leg with his old kala and their right leg with the new kala.... make we advice am make him carry the secret go meet boogyman as per grandpatron of olosho and ashawo combine wey boogyman be |
Romance › Re: This Is A Terrible Waste (Pics) by headbasher96(m): 8:24pm On Sep 18, 2022 |
who no want make them Bleep am na him sabi na |
Romance › Re: Is This Enough Reason To End This Relationship? I'm Tired Of Talking. by headbasher96(m): 8:18pm On Sep 18, 2022 |
pls kindly state the last time u took her out for shopping answer this and get your answer |
Romance › Re: Read This If You Patronize Olosho/runs Girl by headbasher96(m): 8:16pm On Sep 18, 2022 |
iamyungkhalifa: you no see say him price wan resemble the amount dem dey sell gas now leave am na bet9ja money him the find |
Romance › Re: A Deeper Life Man Came With His Church Member To Fvck After Service by headbasher96(m): 8:14pm On Sep 18, 2022 |
baba go find work o leave who the knack make e knack on that day everybody go carry his cross o |
Romance › Re: Girl Who Married Identical Twins Says She Is Expecting Their First Child - Photo by headbasher96(m): 8:08pm On Sep 18, 2022 |
a typical case of we no want wahala
shey una wey the complain why all of una for house the drive that 1 family car make una go buy una own car na shey everybody the fuel and service the car na so this marriage be
them no want spend them cut budget shey 2women break psquare that year this wise twins are trying to avoid that kind of scenario and the children will still look the same even with 2wives |
Romance › Re: What Could Be Wrong? by headbasher96(m): 8:02pm On Sep 18, 2022 |
so u want make we donate money for them abi na wetin when mikel father the chop life them kidnap am no be same mikel pay the ransom the man no want showoff again abi them the beg u food
a typical nigerian wants his family members to live in mansions and drive different cars that when he will feel that he is successful
oga so long as your family the chop food woth meat rest o some only food them no see talkless of to follow vanity like cars and mansions any day u see mikel father go ask am why them been kidnap am |
Romance › Re: Read This If You Patronize Olosho/runs Girl by headbasher96(m): 7:57pm On Sep 18, 2022 |
hunnger bad which secret u want share wey bible never tell us
alas bible is free |
Romance › Re: Bobrisky's Former PA Oye Kyme Claims The Crossdresser Has Slept With Her by headbasher96(m): 1:13pm On Sep 16, 2022 |
ok na e don set |
Nairaland General › Re: Whats That One Thing(s) You Wish You Knew Earlier. by headbasher96(m): 1:08pm On Sep 16, 2022 |
that buhari came to take us back 16yrs |
Romance › Re: A 16-Year-Old Girl Went For Family Planning Because Of Her Boyfriend by headbasher96(m): 7:40pm On Sep 15, 2022 |
Wisfem: very funny so dump how can one open his her body to radical and randy set of individual in our society, thinking pregnancy is the most important challenged she needs to tackle, Hcv, Hbsag RVs and even syphilis are life condemning diseases one should be worried on a lighter note i no longer understand our girls o |
Romance › Re: Hi Everyone! Please Say Something About This Picture. by headbasher96(m): 9:47am On Sep 14, 2022 |
MabelSin:

Presently, I have subs from Thailand, Germany, Italy, Ireland (check my other thread, I posted a video of him whipping himself following my command)... And a few other countries... Even Nigeria. so as a grow ass man u derived joy in pretending to be a woman online to deceive gullible foreigners that will really be fun i will try it one day |
Romance › Re: Hi Everyone! Please Say Something About This Picture. by headbasher96(m): 9:26am On Sep 14, 2022 |
can u kind post the ones u have been sending to this stewpeed indian man u are calling an italian |