Headbasher96's Posts
Nairaland Forum › Headbasher96's Profile › Headbasher96's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 68 pages)
freshkpomo: hahahaahha i am just laughing sheepishly |
Mvena:see their bobrisky and james brown the drag am with una o |
I wonder how a parent will look at a child he gave birth to and see this kind of lifestyle this fools are living tueh. Both james brown and bobbrisky are a disgrace to manhood |
bjtinz:the op show come and tell us how the boys health is today |
Did obi cubana hide his face |
Oboy go and help yourself nda go chop your money u no go still smell admission |
Everybody has joined the free for all thats why |
The guy kukuma relax the press his small phone o oga chairman this eye service wey u the do when this boys come for your children i hope u ready |
There is no monetary value involved na just former former them go call u Nothing sweet like the way i the mend anybody wey i get problem with fight your fight leave frat there is nothing there i rather go into yahoo than go to look for somebody i dont know because of one mumu colour tradition good but too much tradition go still kill u make money buy metal anybody wey fall hand dog am meche am. Dashin dasher the sweet but when e reach your turn u go know how far r i p to all my hommies i no wise quick i for find way comot all of una for town sha una been the call me looseguarding man but i dey alive today na by GOD grace e no easy i curse the day i will ever step foot in any mother t |
elmodee7:e be like say u na head o akwanu na nl be this make una no the attack this people na for make our junior ones no do the mistake wey we do na him make them the post matters like so just leggo drop your advice buy pass no time tingo them full here |
MufasaLion:men wasa for nairaland just give them their way last last it takes one bullet to drop a fool we wey don see light i aint getting involved again i want see my children children and flirt all the hustle wey i done hustle. Mufasalion leave everybody make e dey him dey when cup full them no the tell person |
Tinney104:that was then before i saw the light but make i burst your bubble. Na 1 4 7 the play big man try leggo the paro no too sexy again na money we the find now make maale the crash for mansion no come the form kpoai for nairaland go hustle u fit help person life as well. The game na so so set back and death last last them go still call u obote when u leggo shey u the grab matters choke like this o all my aruba done get jab some self don fly out na those kind news we want thw hear no be (bring that man down) |
Iamdbull:e be like sugar daddies dey involve for this matter o iamdbull u never blow o no carry money wey u go use go studio go do dorime o |
Pls dont try this at home Pls dont try this at home Pls dont try this at home Pls dont try this at home Pls dont try this at home Pls dont try this at home Pls dont try this at home |
Somebody should tell those monkeys to migrate to nigeria we give them 3days if their population remain the same. Na god |
Datboredberry:give the brother small chance na look at what your rejection has turned him to |
What the difference of 9ja and ethiopia no be the same war everywhere among the good and peaceful country na corrupt ethiopia u use the compare with us for your info ethiopia is our brither in cirruption we are 1 |
Wetin person wey never drink water since morning go come talk oga eat wetin god give next time una go vote atiku |
For me o
|
Una for no chop apple na dont blame us afterall it was a woman that put us in the mess or so they say |
Iamdbull:oga the dbull so u decide to create new account and post rubbish oga if u like friend ayrra star if your music no go sell e no go sell by the way that your rumoured babe where she from wey nairalanders no sabi her abeg wetin she be actress of again? |
Pls how old is amanda and how old is the joshua in questiin |
DubaiLandLord2:thanks tell him o thats the only solution some ibo men are very daft and corny |
Them bundle them inside car o hahaha Come to think of it if this is my wife here as they are trying to seperate her from the man i will be folding her clothes quietly when am done i will charter tricycle straight to her parents house madam if u separate no border come house o i don help u pack already |
If i can translate that title very well i think it is taliban of daura Or am i wrong they should have just wrote it na why remove the i All hail the taliban of daura |
ekenetheorg:when money is involve u been patient make people feel u are afraid of them. Get some police go and tow a car equivelent to the one he sold when he is ready he will pay up and carry it but do not hold on to the car allow the police to keep it at their station he might vandalise it and u will be in big trouble. |
Oga go carry one mikano make person hear word abeg |
EdoFirstBorn:maybe its the symbol of his own fraternity |
Your money has been used to tear nkwobi and guzzle life lager beer take note. And what stopped u from inviting police to take up the matter. |
Tinney104:oga why u come post train slippers na how e relate with cultism |
So the people who are feeding their families and use it as a means of livelihood have u arranged a way to employ them or u want them to stay unemployed and go into social vices to add firewood ontop the furnace we are experiencing. Dont let your anger becloud your judgement it is lack of employment that has made alot of people venture into that kind of hustle |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 53 54 55 56 57 58 59 60 61 (of 68 pages)


